NewStats: 3,263,456 , 8,180,192 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 01:22 AM 492o48

6z3e3g

UMIDIGI DISCUSSION THREAD - Phones (170) - Nairaland m261z

UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2132820 Views)

(4)

Go Down)

Sgbate(m): 4:26am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


Not only data, would be a figure.... You decide what to do with it.....
buh shey i don miss na?
Mizik(m): 4:27am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


Number 2......
you made a mistake mustack is already no 1
Lexusgs430: 4:27am On Dec 11, 2018
Sgbate:

chai i no miss diz wan again ?


Abegi i no need data ,e go expire i no go use am finish

Be like say u win ó.......
Mizik(m): 4:29am On Dec 11, 2018
Oya make i bust una brain small.
Na lexus online wife wey teash me dis one

Lexusgs430: 4:29am On Dec 11, 2018
Sgbate:

chai i no miss diz wan again ?


Abegi i no need data ,e go expire i no go use am finish

Referring back to the adjudicators....... Be like say INEC do small ọjọ́ro.....

1 Like

Sgbate(m): 4:29am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:

Be like say u win ó.......
wayyo!shocked,sey true true?

1 Like

Mizik(m): 4:30am On Dec 11, 2018
Sgbate:
u sef don start dey use oga lexus signature reply ko, like(hdjhkjhg......) LOL
so u sef notice......
I no understand am o.........
Ok........
Lexusgs430: 4:30am On Dec 11, 2018
Sgbate:

chai i no miss diz wan again ?


Abegi i no need data ,e go expire i no go use am finish

We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright.......

1 Like

Mustack: 4:30am On Dec 11, 2018
Mizik:
Wey dey here.
Midnight squad.
Lexusgs430 i'm looking at you
T

Sgbate(m): 4:30am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


Referring back to the adjudicators....... Be like say INEC do small ọjọ́ro.....
ojoro sweet o!

1 Like

Mustack: 4:31am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:
All 3 send me a WhatsApp message........
07035103199

1 Like

Mustack: 4:32am On Dec 11, 2018
Sgbate:
u sef don start dey use oga lexus signature reply ko, like(hdjhkjhg......) LOL
Laughing in china

1 Like

Sgbate(m): 4:33am On Dec 11, 2018
Mizik:
so u sef notice...... I no understand am o......... Ok........
sey u don too ne?, make me sef ........cheesy

1 Like

Mizik(m): 4:33am On Dec 11, 2018
No need to root if u wanna enjoy dis device at all
Mizik(m): 4:33am On Dec 11, 2018
Mustack:

Laughing in china
i laughed in swahili..............
Mustack: 4:33am On Dec 11, 2018
Mizik:
you made a mistake mustack is already no 1
Na me say make your trailer jam bicycle

1 Like

Mizik(m): 4:34am On Dec 11, 2018
Mustack:

T
hahaha
Sgbate(m): 4:34am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright.......
lemme goan bring florescentiyo!

1 Like

Mizik(m): 4:34am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright[b]....... [/b]
Sgbate(m): 4:35am On Dec 11, 2018
Mizik:
i laughed in swahili..............
laughing in tongue.........
Mizik(m): 4:35am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright.......
make im come quick........
Mustack: 4:36am On Dec 11, 2018
Mizik:
Oya make i bust una brain small.
Na lexus online wife wey teash me dis one
Too much source.. I just keep it simple

Sgbate(m): 4:37am On Dec 11, 2018
Mizik:
Oya make i bust una brain small.
Na lexus online wife wey teash me dis one
chai, see as u dey shack ma little brain.
Mustack: 4:37am On Dec 11, 2018
Mizik:
so u sef notice......
I no understand am o.........
Ok........
You don't need to understand me.. meanwhile that's how we rooo
Toluene15: 4:38am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:
For all 3 of you on now, data bundle for you.... First 3 to mention this post only......
Me oo
Mustack: 4:38am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


We dey wait the professor from rivers state to come count am, but light no too bright.......
See we take am any how... Them never see where them announced double winner b4
Mizik(m): 4:38am On Dec 11, 2018
Mustack:

You don't need to understand me.. meanwhile that's how we rooo
make me sef rooo like that...........
Mizik(m): 4:38am On Dec 11, 2018
Mustack:

See we take am any how... Them never see where them announced double winner b4
Sheater you wan sheat grin
Mustack: 4:41am On Dec 11, 2018
Sgbate:
laughing in tongue.........
Sgbate n mizik

Sgbate(m): 4:41am On Dec 11, 2018
Mizik:
make me sef rooo like that...........
shiff shiff shiff make me sef roooo.......
Toluene15: 4:42am On Dec 11, 2018
Lexusgs430:


I also got two updates.....
Only one around 50mb didn't get another. It's saying up to date
Mizik(m): 4:42am On Dec 11, 2018
Mustack:

Too much source.. I just keep it simple
Talk about simplicity

Reply)

The Xiaomi Thread.

(Go Up)

Sections: How To . 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.