NewStats: 3,263,117 , 8,179,144 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 06:16 PM 1761296z3e3g |
Football (+Other Sports) Betting Season 12 (5707598 Views)
eunisam: 10:39pm On Jun 17, 2018 |
just negodu, common 15million Brazil no gree me win upon all the squad B915SPPEEEERRE-5409375 |
Samuel60: 10:41pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy: The begger is back...U must be really ashamed of urself, World Cup don collect d money wey dem dash u, and u don come back won use style beg again frm industrialchemi. Isn't it obvious now dat it's a curse for u??... no matter how much dem give u, begging go always dey ur blood. It's not ur fault sha , it's a talent n a gift, continue ur begging. 35 Likes 2 Shares |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:43pm On Jun 17, 2018 |
Gody05: Is Nigeria equal to Croatia ![]() |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:44pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60....... Why u like wahala like this...... You fall down from your mama back when you small ![]() ![]() ![]() In other news....... Free ntel sim 3 Likes |
Chiefheywhy(m): 10:46pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You never still tire, you and people wey like this post mumu ![]() ![]() 2 Likes 2 Shares |
Gody05(m): 10:46pm On Jun 17, 2018 |
alexistaiwo: 15 Likes |
Brownhypo: 10:47pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:how do i get one pls |
Chiefheywhy(m): 10:47pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:E use head knack ground when im small ![]() 2 Likes 1 Share |
klassd(m): 10:48pm On Jun 17, 2018 |
JixNation: I dey with you SM |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:51pm On Jun 17, 2018 |
If you have good punting ideas, bring it on. Mention my moniker. Hafeexla you have a mention. |
Hunry: 10:51pm On Jun 17, 2018 |
expect more surprises, some big teams wouldn't qualify for the next round
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 10:53pm On Jun 17, 2018 |
Brownhypo:What's your location......you'd hv to it though |
DonPikko: 10:54pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy:you'll soon go back to where you're coming from 12 Likes |
Samuel60: 10:55pm On Jun 17, 2018 |
Chiefheywhy: I guess u laughing in shame...I was just stating d obvious and it's quite saddened dat ur situation is beyond normal. Make person take begging and asslicking as a full time job. Damn, at least ur other twin don get sense small stay background buh u on d other hand no ever won get sense. No worry continue Keep disgracing ur self n ur people here okay. 13 Likes 1 Share |
DonPikko: 10:55pm On Jun 17, 2018 |
Hunry:that's not a surprise |
Samuel60: 10:57pm On Jun 17, 2018 |
DonPikko: Don't mind d begger...World cup don do am strong thing Na why him run come back con resume him begging and asslicking duty. 10 Likes 1 Share |
Chiefheywhy(m): 10:58pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() My existence for here just dey pain you. No worry you go dey alright las las. ![]() 11 Likes 2 Shares |
Imustreturn(m): 10:59pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:I need one how can I get since its free abeg |
Gody05(m): 10:59pm On Jun 17, 2018 |
Babycherry, fine girl like you. You better run before Alabi change your skin tone to black and white
|
okenze007: 11:03pm On Jun 17, 2018 |
PLEASE CAN ANY BODY EDITH THIS GAME AND SPOT THE JUDAS 78Z8M7P
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:03pm On Jun 17, 2018 |
Imustreturn:I'm at ikotun atm....... But you go need to am sha |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:04pm On Jun 17, 2018 |
okenze007:even Judas was not known before the betrayal ![]() ![]() 8 Likes |
DonPikko: 11:05pm On Jun 17, 2018 |
Samuel60:his brother was banned for over begging 17 Likes 2 Shares |
Brownhypo: 11:06pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:I'm in Benin |
newsheriffintown: 11:07pm On Jun 17, 2018 |
newsheriffintown:l told you guys to go for under 9 yellow card for the World cup and most guys ignored the tip from all the matches played so far it look like it was a good deal. industrialchemi hope you later played the game . 1 Like |
Imustreturn(m): 11:08pm On Jun 17, 2018 |
jizzus:chat me up via WhatsApp siggy. Make we yan |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:08pm On Jun 17, 2018 |
Gody05: U don resume? |
Gody05(m): 11:12pm On Jun 17, 2018 |
locust:No bro, just catching fun. Alabi cannur cuman kill us all. August 11, save the date! |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Gody05: Just be polishing your expertise. We'll be needing it. 1 Like 1 Share |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Brownhypo:Eeyah Na lagos i base 1 Like |
Babycherry(f): 11:16pm On Jun 17, 2018 |
Gody05: Lolz We die here ooooooh |
Samuel60: 11:17pm On Jun 17, 2018 |
DonPikko: Ooh no wonder ...I was wondering what happened. The mods needs to ban the other one too. Dey becoming a nuisance here. 3 Likes |
Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 43 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |