NewStats: 3,262,614 , 8,177,694 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 03:28 AM 1yc536z3e3g |
Football (+Other Sports) Betting Season 12 (5701365 Views)
ogasman(m): 5:56pm On Jan 28, 2018 |
Lyon is working with the flying wizards
|
morganist99(m): 5:58pm On Jan 28, 2018 |
lol Lyon better end like this make my 2-5 goals enter
|
chikason68(m): 5:58pm On Jan 28, 2018 |
nobsalis:Is that the answer to the question i asked? Na wao! Anyway, it was an inplay match(livebet).
|
Chidexter(m): 5:59pm On Jan 28, 2018 |
A. Madrid lol, kuku make am three goals. Thank God say na to win 300naira if not
|
rednuth(m): 6:00pm On Jan 28, 2018 |
thomas thank u.. oya atletico don score 3goals , where dat man wey play under 1.5 dey ![]() make i begin pray for lyon now |
chikason68(m): 6:01pm On Jan 28, 2018 |
Lordseyad:Thanks, no wonder the odd over-big |
Chidexter(m): 6:01pm On Jan 28, 2018 |
rednuth: Nice! Wetin u play Lion? |
rednuth(m): 6:01pm On Jan 28, 2018 |
morganist99: tufiakwa... na x2 over 1.5 me need o |
Chidexter(m): 6:02pm On Jan 28, 2018 |
Abeg make una no mention me again. Na 100 to win 300 so no biggee
|
rednuth(m): 6:03pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter: na x2 n over 1.5 o, i come dey see japanse score for first half.. hope say na mistake dis my app dey sha |
rednuth(m): 6:04pm On Jan 28, 2018 |
Chidexter: eyaa sowie o, dis man go like big big tins.. inside dose chikini odds.. u come use ojukokoro put big one for middle #hian |
2dice01: 6:04pm On Jan 28, 2018 |
Sluneta Usti nad Labem - USK Future Stars Prague (1 Quarter) Total Under (35.5) Livebet bb Odd 1.5 |
Chidexter(m): 6:07pm On Jan 28, 2018 |
rednuth: Na so I see am o. Na in play dey sweet me today. I just dey follow live matches, I separate dem into three groups each five matches and stake 100naira, so far so good. My 149 naira to win small 1.5k enter plus another to win 400naira. I just dey do am small small |
funshyboi(m): 6:17pm On Jan 28, 2018 |
pls whos going to explain Asian total to me, been getting some explanations it's not comprehensive enough
|
emmaak2(m): 6:17pm On Jan 28, 2018 |
look at o chai nigerian league B929EZSRSTRRAZ-950897 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:20pm On Jan 28, 2018 |
Person go use 1k sub for data of 3gb come use 2gb refresh live scores for on top 100box to win 5h. Una dey think wetin I dey think so?? ![]() 3 Likes |
2dice01: 6:22pm On Jan 28, 2018 |
rednuth(m): 6:23pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1: lol this man stop o |
morganist99(m): 6:24pm On Jan 28, 2018 |
Lyon please don't score again
|
Lordseyad(m): 6:29pm On Jan 28, 2018 |
morganist99:They are still gonna score 2 or 3 goals |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:31pm On Jan 28, 2018 |
Lobi Stars don cast my 1-2Goals
|
iDROID: 6:32pm On Jan 28, 2018 |
maynia:Any what? |
morganist99(m): 6:34pm On Jan 28, 2018 |
ebony111:they decided to you today. |
morganist99(m): 6:35pm On Jan 28, 2018 |
Lordseyad:they shouldn't cast my 2-5 goals shaa |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:35pm On Jan 28, 2018 |
funshyboi: Asian handicap is quite different from handicap. It simple means giving a goal to a specific team while specifying which team would win. Man U vs Barca is playing Odds are 1= 13.0 X=6.0 2=1.16 1(0:3) means we're giving the away team 3 goals before the match and also specifying the home team to win, if the match ends in 3:0, a draw, if it's handicap, you'll lose but if it's Asian handicap, your stake would be voided and your money returned. (9:0)2 simply means we're giving the home team 9 goals ahead of the match and also specifying the away team to win 1(3:0) means that we're giving the home team 3 goals ahead of the match and also specifying the home team to win. Quite simple right? ![]() |
danthamccoy(m): 6:39pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1:That's regular Handicap not Asian Handicap 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:40pm On Jan 28, 2018 |
Lordseyad: You dey field?? Or you just trying to be optimistic?? ![]() |
Chidexter(m): 6:41pm On Jan 28, 2018 |
iamsirmichael1: Na u sabi, I play games to win thousands with a hundred box if I choose. I also play certain type with a thousand to win as low as two thousand. I'm trying to spread my betting Web.... Take note |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 6:41pm On Jan 28, 2018 |
danthamccoy: I wrote about Asian too |
rednuth(m): 6:42pm On Jan 28, 2018 |
lion no be like dis me and una agree dis thing oo
|
RoyalBlak007: 6:42pm On Jan 28, 2018 |
Bordeaux RED CARD Lyon is going to score at most a goal ![]() 1 Like |
Chidexter(m): 6:43pm On Jan 28, 2018 |
rednuth: Lion na club? |
Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 19 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |