NewStats: 3,263,088 , 8,179,068 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 04:25 PM 5e2g5t6z3e3g |
Nigeria has finished me!! (209525 Views)
harrysjones(m): 8:41pm On Jul 07, 2016 |
may GOD HELP US IN NIGERIA u wount believe i just dey eat since morning lol
DDeliverer: |
raziboi(m): 8:42pm On Jul 07, 2016 |
Ah go follow una reason oooo The country don tire me...useless men go de shout pdp ..apc ..apga..thurder fire the pioneers of this poli- thief parties School don even tire me ....on how kwanu guy man go finish school no see work ... BABA ABEG ANY HOW ....bless all my frnds enemies ....chai 6 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 8:45pm On Jul 07, 2016 |
Following ![]() I dey come make I go charge my phone ![]() 11 Likes |
mira4u: 8:47pm On Jul 07, 2016 |
![]() ![]() |
M4gunners: 8:50pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer:Since when graduates start to speak broken English again for naija?Abeg i no wo laugh ooh. |
Klare(f): 8:50pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: |
Alfred234(m): 8:50pm On Jul 07, 2016 |
Just 2days na him dey vex you? For my side no light since 3weeks.. You never see anything you just dey start ![]() 5 Likes |
eddyj36(m): 8:50pm On Jul 07, 2016 |
Boys seriously need to revolt for this country.. Na same trick wey the so called elite- class play our papa naim dem dey play us again.. Youths need to take a stand now!! #WeWantToBeLeadersOfToday #NoToDarkness #ItMustBetterToday #EnoughIsEnough.. Boys need to enter street to effect the needed change APC this PDP that all of dem na same na their pocket dey raise at the end of the day poor for street no get nothing for pocket... Enough is Enough!!..
12 Likes 1 Share |
Klare(f): 8:50pm On Jul 07, 2016 |
dollyjuke: |
Mhizdiva(f): 8:51pm On Jul 07, 2016 |
cromz:.......... |
Klare(f): 8:51pm On Jul 07, 2016 |
This country is heading to ![]() |
banmee(m): 8:52pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: Bros, take this as constructive criticism. Na your fault. Na my fault. Na every single person for Nigeria fault. The country no just spoil like this from nowhere na. Every leader wey naija don get from day one, dem born dem for here. Dem no be Togolese. Dem be Nigerians. E mean say dem grow up for here and don de used to the kotokoto way of doing tins, so when dem become leader, na kotokoto leadership dem de give una. Even if you, wey de complain, become President or Governor you go do the same thing or worse. Why? Because Nigerians no know the standard. And if you no know the standard you no fit implement the standard. See fayose for ekiti wey dem say e tif plenty money. For normal country, e go resign jejeli so as to clear im name and make sure say e no affect governance for im state. Meanwhile, bros wan die for there and the worst tin be say plenty Nigerians, wey de suffer, de am. How dat one take make sense? If i no know better, i for talk say Nigerians generally mumu but i go say make you decide for yoursef. https://nairaland.unblockandhide.com/3212392/fayose-takes-walk-street-after#47303462 5 Likes |
Klare(f): 8:52pm On Jul 07, 2016 |
jking001: ![]() |
Klare(f): 8:53pm On Jul 07, 2016 |
Klare: |
johnstar(m): 8:54pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer:dat guy self juz put person for is coming ![]() 1 Like |
Klare(f): 8:54pm On Jul 07, 2016 |
M4gunners: Makenwe laughter together. |
annnikky(f): 8:55pm On Jul 07, 2016 |
9jeria jaga jaga, everything scatter scatter poor man dey suffer suffer........ D silly bubu is there fighting silly corruption while d poor masses r suffering n smiling at d same tym. I dnt blame him cos naira, dollar, pounds is in his bank acct so he doesn't know wat d poor masses r going tru.. Oluwa abeg pick our calls cos we tire for this we country call giant of Africa ![]() 8 Likes |
ouigy99(m): 8:55pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: OP, with this your lamentation, I for say make you go church for dileverance as e be like say them follow you from village. But when you go church, the pastor wey get 3 private jets, countless cars and houses go still tell you "you must sacrifise something". First fruit, tithe, vat, tax, new month offering, first son dues, till them collect all the money wey you save from NYSC The painful part be say you ar more likely to be " blessed" with riches playing baba ijebu or bet9ja than for the scamming pastors prayer to wok for you. By the time you dey go house and you enter bus wey be one chance.....by the time them search you no see money.....carry you go ATM and na 200 naira dey your ....your own don be 14 Likes 2 Shares |
francizy(m): 8:58pm On Jul 07, 2016 |
Best thread of the year!! At least people still get sense for this country!! ![]() 19 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 8:58pm On Jul 07, 2016 |
Oyimeoyimemua:it has to get that point. A few people think they own the country. |
teeghurl(f): 8:59pm On Jul 07, 2016 |
Nigeria need a total revolution. Until we get to that stage where Nigerians can hold their leaders able not minding how, not showing mercy at all. These leaders will always take us for fools. Sorry i forgot 90% of the youths who can do this r cowards and lily-livered, gullible people. We can only shout on internet but shut our mouth with a small change in the pockets. Imagine a councillor sharing rice in a small borough in England just to gain votes, people will look at him and ask if he's mad. Infact, that will even make him lose the election but come to my country, they will even stampede each other. Indeed, mental slavery is the worst of all. O ma se o
22 Likes 2 Shares |
danwilliams4u(m): 9:00pm On Jul 07, 2016 |
Naija self don tire me
|
kayusre: 9:01pm On Jul 07, 2016 |
seriously...i just de laff like mumu...
DDeliverer: |
Blessedward: 9:03pm On Jul 07, 2016 |
laff don carry me throway for dis thread...see talents wasting here...SERIOUS COMEDY SERIES on d run here..tho they are simply d reality in this country but guys am enjoyin d comedy part of d thread
1 Like |
sixtus3606(m): 9:03pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer:Just 2 days and you don dey complain? ![]() Its been over a month since we've experienced electricity here in omole 1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:03pm On Jul 07, 2016 |
banmee:pls stop saying this @ bolded. There are so many Nigerians willing to do things differently. If 80 percent of politicians do not see government as a means of livelihood, Nigeria won't be where it is. 3 Likes |
Ymodulus: 9:05pm On Jul 07, 2016 |
cromz: I will your good gesture. Am ready to help 4 youths with 5k Each. 20 Likes 4 Shares |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:07pm On Jul 07, 2016 |
Teespice: Na grammar u dey yarn, boys never chop u dey leave much to be desired. 1 Like |
Ymodulus: 9:07pm On Jul 07, 2016 |
Obas101:qoute me when you open the thread. I do have some inputs; that is if you don't mind 1 Like |
izzou(m): 9:08pm On Jul 07, 2016 |
Ask this man for the light
7 Likes |
niggi4life(m): 9:09pm On Jul 07, 2016 |
MaziOmenuko:hahahahahahahahahahahahahahahahahaha ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
sunnyside16(m): 9:09pm On Jul 07, 2016 |
Our sins being crave for change
|
Jega To Announce Presidential Election Results: Part 2
(Go Up)
Sections: How To . 50 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |