NewStats: 3,262,956 , 8,178,627 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 08:19 AM 326n5p6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1100689 Views)
jubrealguy(m): 11:11am On Jun 07, 2016 |
adaora015:fear fear |
Fraiser(m): 11:14am On Jun 07, 2016 |
giftiebrown:baba u get d logic, na true orientation nysc people they see money chop, FG pays serving corpers directly via dia respective banks from central bank. |
najeemefcc: 11:16am On Jun 07, 2016 |
COUNT DOWN VERY "SOON" I WILL "ASSIDUOUSLY" SEE MY NEW CALL UP LETTER IN "DUE COURSE" |
eelipumper(m): 11:18am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:Woman sha!! |
Fraiser(m): 11:19am On Jun 07, 2016 |
Slimfitdiva:babe shey na dis cold weda make u change my name to freezer ni, na fridge u for call am... Hw are u doing jor? Wia u go hide put since all dis days wey I dey miss u for here. Hope yaa gud sha... |
Fraiser(m): 11:21am On Jun 07, 2016 |
BlackGoldBoy:baba u never tell me sey ur second name na doubting thomas o... |
MemphisDepay(m): 11:31am On Jun 07, 2016 |
VillageGOAT:what's this one saying? Buhari must EAR this! |
BlackGoldBoy: 11:31am On Jun 07, 2016 |
adaora015:fingers crossed |
BlackGoldBoy: 11:33am On Jun 07, 2016 |
Fraiser:lol....people "CHANGE" |
dejiconde(m): 11:43am On Jun 07, 2016 |
Cul is out ooo
|
BlackGoldBoy: 11:45am On Jun 07, 2016 |
CUL don show
|
cute0077: 11:47am On Jun 07, 2016 |
Link to check pls
|
BlackGoldBoy: 11:47am On Jun 07, 2016 |
Start printing
|
Adamkabeer(m): 11:49am On Jun 07, 2016 |
portal.nysc.org.ng/nysc4/ResumePayment.aspx
|
aisosa101(m): 11:50am On Jun 07, 2016 |
cul is out
|
tattedMONK(m): 11:50am On Jun 07, 2016 |
NYSC SEF...... SHEY DEM SAY 12 NOON.... DEM CON RELEASE AM 11:45.........NA LIE........ WE NO GREE....... MAKE WE PROTEST ![]() |
tattedMONK(m): 11:52am On Jun 07, 2016 |
BlackGoldBoy:EGBE MICHEAL..... we already know your name, wetin you dey blemish |
BlackGoldBoy: 11:53am On Jun 07, 2016 |
tattedMONK:lol.. ..u no well |
aisosa101(m): 11:53am On Jun 07, 2016 |
tattedMONK:lolz. u too like protest which skull u go ? lolz |
iamdynamite(m): 11:54am On Jun 07, 2016 |
call up letter is out oooooooooooo..................
|
MemphisDepay(m): 11:54am On Jun 07, 2016 |
Off I go to the cafe. Printing things on point
|
BlackGoldBoy: 11:55am On Jun 07, 2016 |
tattedMONK:eyah.....see as my email address decieve u like snake wey decieve eve for eden.. ..lol......ure wrong |
tattedMONK(m): 11:56am On Jun 07, 2016 |
MAKE I HEAR SAY I PRINT THIS CUL.... OMOH NA TILL I ENTA CAMP I GO DO AM FOR MAMI. FOOL ME ONCE SHAME ON YOU, BUT THE 2ND TIME GIDIBO GO HAPPEN |
Kris28: 11:56am On Jun 07, 2016 |
BlackGoldBoy:CUL is out |
Armynu(m): 11:58am On Jun 07, 2016 |
Congrats all.
|
citas(f): 12:00pm On Jun 07, 2016 |
today is my birthday o. I wish myself long life and God's grace n favour all round. make una follow me thank God o
3 Likes |
tattedMONK(m): 12:00pm On Jun 07, 2016 |
aisosa101: UMUKORO DEVELOPMENT COMMUNITY POVERTY ALLEVIATION UNIVERSITY, PERMANENT SITE ABIA STATE ![]() 1 Like |
giftiebrown(m): 12:01pm On Jun 07, 2016 |
tattedMONK:mesef, na 3 difernt CUL dey my system nw, AKS march 30, KAduna May 21st, Kaduna June 20...I nor print nw, till sunday |
tattedMONK(m): 12:01pm On Jun 07, 2016 |
BlackGoldBoy: AH EGBE, I KNOW YOU ARE LYINGG.... |
adewaleoroge: 12:02pm On Jun 07, 2016 |
Congrats to us all, now I am rest assured dat we are good to go, for all posted to plateau going from lagos let's plan on how we will be moving on sunday
|
BlackGoldBoy: 12:02pm On Jun 07, 2016 |
tattedMONK:lol... ...that name tho |
olisestephen212(m): 12:02pm On Jun 07, 2016 |
CUL is out, you can start printing now. still the same state
|