NewStats: 3,263,028 , 8,178,903 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 12:52 PM 3w5u4p

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (583) - Nairaland 222w2y

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1100782 Views)

(4)

Go Down)

barongmj(f): 12:40pm On Jun 04, 2016
Lol abi o, we might enter on wednesday nd they tell us to leave cos kaki neva ready
genius43:

Until after swearing-in self

1 Like

Skydweller(m): 12:40pm On Jun 04, 2016
fraiser2:
babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o...
oga fraiser2, i salute your dual nature. You outsmart that mod. Kudos. Secondly, i thank you specially for the info. I go believe this info because you no get past record of failed infos. For this reason i go go buy hypo to take sama my white nicker wey i don use play football. Tunde! Tunde! Con go buy me hypo and klin. Camp don ready.
uchelvlink(f): 12:45pm On Jun 04, 2016

wow!
***Dancing shakati Bumbum***
aisosa101(m): 12:47pm On Jun 04, 2016
[quote author=Skydweller post=46266544]
oga fraiser2, i salute your dual nature. You outsmart that mod. Kudos. Secondly, i thank you specially for the info. I go believe this info because you no get past record of failed infos. For this reason i go go buy hypo to take sama my white nicker wey i don use play football. Tunde! Tunde! Con go buy me hypo and klin. Camp don ready. [/quote Fraser just ed the committee of fake news ooo better still use the nika take play another game
uchelvlink(f): 12:49pm On Jun 04, 2016
fraiser2:
babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o...
dont mind that Anti Spam abi na Sperm!
Sunnepa17(m): 12:56pm On Jun 04, 2016
[b]Prospective Corp
Batch A, Stream II,
Nigeria.
4th June, 2016.

Tro: The Director General,
NYSC,
Federal Republic of Nigeria.

To: Hon. Minister of Finance,
Federal Republic of Nigeria.
Dear Ma,

PCM's COMPLAINTS OVER DEPLOYMENT POSTPONEMENT

Ma, we believe we have the right to the Federal Government hearing on the above subject. Due to the irrational postponement of the deployment of the 2016 Batch A, Stream II of the NYSC which is detrimental to our future by making thousands of graduates all over the country jobless and unproductive.
Ma, according to the NYSC Act of the Nigerian constitution, we can't get a good job without the NYSC certificate. Though we can't have the certificate immediately but we are being denied of the first step to acquiring of the certificate.
Ma, we wish to announce to your honourable office that the affected PCMs all over the nation will be protesting on Monday, 6th of June, 2016. On this course, we are going to lock down all NYSC Headquarters in all state capitals of Nigeria.
We are even going to be sleeping there until the needful is done accordingly in a reasonable time.
Yours sincerely,
Aggrieved 2016 Batch A, Stream II PCMs

Cc: Commissioners of Police
Cc: Area Commanders of Police
Cc: Radio Stations
Cc: Television Stations
Cc: National Association of Nigerian Students[/b]

8 Likes 1 Share

fraiser2: 1:17pm On Jun 04, 2016
Precious91:
I hope ts so.Pele for your ban.
thanks baba...
fraiser2: 1:20pm On Jun 04, 2016
barongmj:
Dnt dance yet o untill u enter camp....u DG used all his muscle to tell us we will be in camp on sunday bt yet, no show
abah we all know sey no d man fault na, dat man actually mean gud for us, d minister wey no gree release money spoil show for us, baba dey tink sey money go quick enter na why hin dey give us hope, bur I believe tinx go pure dis tym, my faith is bigger than mustard seed...
fraiser2: 1:25pm On Jun 04, 2016
Skydweller:

oga fraiser2, i salute your dual nature. You outsmart that mod. Kudos. Secondly, i thank you specially for the info. I go believe this info because you no get past record of failed infos. For this reason i go go buy hypo to take sama my white nicker wey i don use play football. Tunde! Tunde! Con go buy me hypo and klin. Camp don ready.
baba oya chop knuckle for dat, me I b elder for dis village, I no fit take my elderlyness rub mud na, rupation na treasure, dont worry baba, next week na sure bet, e no go cast.
genius43(m): 1:25pm On Jun 04, 2016
barongmj:
Lol abi o, we might enter on wednesday nd they tell us to leave cos kaki neva ready
Lol!!!!
fraiser2: 1:28pm On Jun 04, 2016
uchelvlink:
dont mind that Anti Spam abi na Sperm!
babe no mind d yeye sperm jor, hin just dey come anyhow even without orgasm..
maccabi(m): 1:38pm On Jun 04, 2016
Skydweller:

oga fraiser2, i salute your dual nature. You outsmart that mod. Kudos. Secondly, i thank you specially for the info. I go believe this info because you no get past record of failed infos. For this reason i go go buy hypo to take sama my white nicker wey i don use play football. Tunde! Tunde! Con go buy me hypo and klin. Camp don ready.

Lmao .. Meanwhile fraiser just comot from *lopsie bar * na 5litres of palmwine he drink .. So the nigga no dey hin real eyes ooooooooo !!!

Fraiser info na 4/10 Oooo
goodguy4sure(m): 1:50pm On Jun 04, 2016
I Salute All the Fundamental Stream II PCM here...Please I want us to manage and wait Patiently as the NYSC DG is trying all possible Means For Us to be in Camp Soonest ( Hopefully Next Week) as the Downcast we are experiencing today is as a result of the Economic Situation where everything is already Failing ...But Let's Just Remain Prayerful as our Destiny is in the Hand of God and not in Nigerian Government.. please you all , Should have a Blissful Weekend

1 Like

okitaiji(m): 1:52pm On Jun 04, 2016
fraiser2:
this is a gud news to me, donth know about odas...
what is good abt it, is it "soon" that u didnt hear b4 or what? and wetin be fraiser 2 again or mod don ban my guy fraiser?
leeleeane7: 1:52pm On Jun 04, 2016
I guess they heard about the protest and decided to do a press release involving that their useless word SOON

We have been hearing the soon since march....

It's just appalling that they have been silent since all this while..ignoring all related posts on all their social media platforms,just to get news of an impending protest and release another trash statement saying SOON...

I wonder how long the soon will be this time around....
leeleeane7: 1:54pm On Jun 04, 2016
[quote author=Sunnepa17 post=46266983][b]Prospective Corp
Batch A, Stream II,
Nigeria.
4th June, 2016.

Tro: The Director General,
NYSC,
Federal Republic of Nigeria.

To: Hon. Minister of Finance,
Federal Republic of Nigeria.
Dear Ma,

PCM's COMPLAINTS OVER DEPLOYMENT POSTPONEMENT

Ma, we believe we have the right to the Federal Government hearing on the above subject. Due to the irrational postponement of the deployment of the 2016 Batch A, Stream II of the NYSC which is detrimental to our future by making thousands of graduates all over the country jobless and unproductive.
Ma, according to the NYSC Act of the Nigerian constitution, we can't get a good job without the NYSC certificate. Though we can't have the certificate immediately but we are being denied of the first step to acquiring of the certificate.
Ma, we wish to announce to your honourable office that the affected PCMs all over the nation will be protesting on Monday, 6th of June, 2016. On this course, we are going to lock down all NYSC Headquarters in all state capitals of Nigeria.
We are even going to be sleeping there until the needful is done accordingly in a reasonable time.
Yours sincerely,
Aggrieved 2016 Batch A, Stream II PCMs

Cc: Commissioners of Police
Cc: Area Commanders of Police
Cc: Radio Stations
Cc: Television Stations
Cc: National Association of Nigerian Students

This is very impressive. ...
thumbs up...
now let this be forwarded to every influential human....
The cbn governor if possible sef
okitaiji(m): 1:56pm On Jun 04, 2016
fraiser2:
babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o...
Hahaha u never see anytin, shey u are laughin me that day. God help sha for havin two acct
sydneyboss(m): 1:56pm On Jun 04, 2016
dayo23:
FG have agreed to release the fund, stream 2 orientation will take place immediately after the muslim fasting and sallah.

God punish you... it's not an insult but a fact.

4 Likes

okitaiji(m): 2:02pm On Jun 04, 2016
fraiser2:
babe anty spam bot don ban me o for offence wey I no know anytin about, tank God sey I be 2 in 1 bfore, na gud news b dis o, infact I listen to one fresh audio dis morni wia DG tell d caller sey money go enter on monday nd CUL link will be enabled same dat monday, hin talk sey hin dey ministry of finance till late yesterday nyt, hin also talk sey dem don call am dis morni sey money go enter on monday, as I dey like dis na skelewu I dey dance o...
is it today u hear this promise from that scammer? guy all dis wil not take us any where, the only sure way now is to giv that girl(kemi) sleepless night with calls, msgs nd tweet so that she wil wake up from her slumber
leeleeane7: 2:04pm On Jun 04, 2016
Ghen ghen.....
Menièrè's disease. ..
ok na...

Sunnepa17(m): 2:22pm On Jun 04, 2016
[quote author=leeleeane7 post=46268545][/quote]

Na sօ օօօօ . Kemi sef go ear am
henchamb(m): 2:27pm On Jun 04, 2016
kemi still get time to dey calculate missed calls and SMS instead of calculating our alawee. let's pad the calls and SMS the way she padded the budget.
flamingsword1: 2:49pm On Jun 04, 2016
who else heard in the audio from the minister of finance that we may not be in camp till 2 to 3 weeks time.
Skydweller(m): 2:55pm On Jun 04, 2016
Aunty Kemi don cast be that o. She go receive calls and messages to the extent that her network provide go give her special award.
Youngvice(m): 2:55pm On Jun 04, 2016
sydneyboss:

God punish you... it's not an insult but a fact.
Amen!!!! its nt in agreement to the insult buh an Assurance of d fact....

2 Likes

WeedyGonzalez(m): 3:19pm On Jun 04, 2016
Fraiser2:
lol.. Baba u go beg am ni o...
I Don beg tire he no gree, I just leave am. What's all this spoon spoon Abi soon I'm hearing dem Don come with new one grin
Jaolad(m): 3:19pm On Jun 04, 2016
I don't believe that june 20 of a thing, someone would ask me why?
because if we go by June 20 salah will meet us in camp which am very sure they wouldn't want themselves.

so it's either we go next week or after Ramadan..

if we go next week we would be able to get our break after camp together with the salah holiday.

just my thoughts anyway....

but just trying to view all the circumstances and it's possible way out..
WeedyGonzalez(m): 3:20pm On Jun 04, 2016
flamingsword1:
who else heard in the audio from the minister of finance that we may not be in camp till 2 to 3 weeks time.
bros Wey the audio
falzthebadhguy: 3:20pm On Jun 04, 2016
The DG called us his children and lied to us to our faces.. One part of me feels like he's not to be blamed but he raised my hopes against my wish so F$#K YOU DG.. Am sorry but I had to say that to someone and it had to be you.. So f$%k you once more
WeedyGonzalez(m): 3:21pm On Jun 04, 2016
Jaolad:
I don't believe that june 20 of a thing, someone would ask me why?
because if we go by June 20 salah will meet us in camp which am very sure they wouldn't want themselves.

so it's either we go next week or after Ramadan..

if we go next week we would be able to get our break after camp together with the salah holiday.

just my thoughts anyway....

but just trying to view all the circumstances and it's possible way out..
Ramadan starts on Monday na
starboyflight(m): 3:22pm On Jun 04, 2016
So What bro Am Curious to know
Kezifils:

I dont think that the problem. I reg on the 1st day
fraiser2: 3:24pm On Jun 04, 2016
maccabi:

Lmao .. Meanwhile fraiser just comot from *lopsie bar * na 5litres of palmwine he drink .. So the nigga no dey hin real eyes ooooooooo !!!

Fraiser info na 4/10 Oooo
for wia? Baba wen I don dey on palmie level na den my brain dey sharp , I go com dey reason like obama, anytin I tell u under shayo level no doubt am baba na confirm, infact d hospitality of lopsie sef is enof to brighten my brain.

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: How To . 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.