NewStats: 3,264,193 , 8,182,918 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 06:34 AM 25c356z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1101862 Views)
marvluv(f): 1:07pm On May 28, 2016 |
maccabi:lols..what ![]() |
marvluv(f): 1:13pm On May 28, 2016 |
MemphisDepay:u sure ![]() me no dey o..sha no cause trouble for my neck***running away*** |
marvluv(f): 1:26pm On May 28, 2016 |
giftiebrown:na tru ooooo..make I reach camp first, u seff go hear am |
okitaiji(m): 1:28pm On May 28, 2016 |
maccabi:lol.. na mind marvluv, na babe language wer dem dey used to cover our face be dat |
marvluv(f): 1:31pm On May 28, 2016 |
Fraiser:motigbo dear..u should know I trust u & I will Neva stop trusting u till death do us path.. |
dipson546: 1:34pm On May 28, 2016 |
guys, I had Kazure is Real Madrid fan oo.. in case Real Madrid loose dis night. guys no CUL on Monday ooo
|
maccabi(m): 1:36pm On May 28, 2016 |
okitaiji(m): 1:38pm On May 28, 2016 |
SMartins1:lol e be lik sey the mod na my girl friend oo because na executive treat them dey give me oo. if i type somtin wer dey no like dem go jejely remove am nd put wht is in their mind without my consent...abeg make una no tell dem oo if not dem go change their mind 1 Like |
giftiebrown(m): 1:39pm On May 28, 2016 |
marvluv:lol...Mk u share d pix fr fbk nd twitter ooo |
maccabi(m): 1:42pm On May 28, 2016 |
okitaiji: Yea , plus Girls be like : Darling , come and see my sweetheart his here The two niggas be like : Baba how far na , ow life ? |
marvluv(f): 1:44pm On May 28, 2016 |
okitaiji:Lmaoo...oki I beg no do dat one oo cos all dose area way u dey point 2 dey important to me..just pardon him for my sake... and u Fraiser..u betta take ur tym and stay away from oki's house.. |
okitaiji(m): 1:44pm On May 28, 2016 |
Fraiser:lmao... so na their vigil d make darkness disapear from ur side ba? ok marvluv nd IG let the night vigil continue in all round as long as una like, fraiser has approved it |
okitaiji(m): 1:45pm On May 28, 2016 |
marvluv:no oo hw u go lie, queen d lie? lol |
okitaiji(m): 1:50pm On May 28, 2016 |
marvluv:lolz... na because of u oo, since na u call my abishaddy for me that time i will do anytin u asked |
okitaiji(m): 1:55pm On May 28, 2016 |
Phemmy0011:baba i Real madrid oo but we must start fastin nd prayer now because Atletico might carry d day |
marvluv(f): 1:56pm On May 28, 2016 |
maccabi:wow....prawn cracker!! are u frying it right now ![]() |
okitaiji(m): 2:00pm On May 28, 2016 |
terrymason:a word of an elder carry weight. Amen to ur prayers bro, u are bless too 1 Like |
marvluv(f): 2:01pm On May 28, 2016 |
okitaiji:thank u jare.. |
okitaiji(m): 2:05pm On May 28, 2016 |
Fraiser:u kno sey at first dem go tired because of bombardment but mayb their effort will be renewed wen dey take som rest sha... |
giftiebrown(m): 2:05pm On May 28, 2016 |
marvluv:abeg, call my meeddah fr me |
marvluv(f): 2:09pm On May 28, 2016 |
okitaiji: lols..lemme confirm from him first cos he might not let me in when I return tommoro morning...**whisper to him** u know today na Saturday..we get night match for field... abi Fraiser?? |
okitaiji(m): 2:11pm On May 28, 2016 |
marvluv:u dnt need to explain ursef fraiser understand wetin be vigil |
marvluv(f): 2:13pm On May 28, 2016 |
giftiebrown:ur meeddah ![]() she dey busy..she dey breast feed.. if I call her now, she no go answer..so chill make she finish |
okitaiji(m): 2:17pm On May 28, 2016 |
maccabi:abeg no remind fraiser abt ballin again if not kasala go burst for here. just allow marvluv her own now at least |
marvluv(f): 2:18pm On May 28, 2016 |
giftiebrown:sure nah...I will surely do so |
marvluv(f): 2:20pm On May 28, 2016 |
okitaiji:I wonda oo.. |
okitaiji(m): 2:37pm On May 28, 2016 |
marvluv:u can postpone tonight match wit fraiser since that one na fresh vigil, just sacrify match with vigil jor |
okitaiji(m): 2:44pm On May 28, 2016 |
marvluv:giftiebrown so ur meeddah has born for anoda bobo right ![]() |
marvluv(f): 2:52pm On May 28, 2016 |
okitaiji:mtcheeewww....lolss..see oki oo I tell u say she born??,abi na baby I tell u say she dey breast feed!!. think na.. I will not say more Dan dat sha cos no be from my mouth u go hearamm... |
giftiebrown(m): 3:05pm On May 28, 2016 |
marvluv:tnx dear! my regrds to her n my baby |
giftiebrown(m): 3:07pm On May 28, 2016 |
okitaiji:lol...na me gt d baby...She go deliver fr USA ni..so nor fear |
maccabi(m): 3:19pm On May 28, 2016 |
marvluv: I can still fry another one for yhu , I have it plenty in store with Chapman !! Do u like Chapman too ? |