NewStats: 3,261,931 , 8,175,569 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 05:35 AM 3n5d5g6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1099651 Views)
Aieboocaar(m): 4:38pm On May 15, 2016 |
MemphisDepay: Guy wetin u dey do ontop coconut tree na! ![]() Wait o!! So na dere u dey stay peep lvlink wen she dey baff baa??... Well d gods don catch u today. Oya bribe ne now b4 i go report u to her |
Fraiser(m): 4:45pm On May 15, 2016 |
Slimfitdiva:yaa yaa yaa I don .... Na dis play wey u mention dey sweet , nd d gud tin b sey na just two pple dey play dis kyn play, dat moment wey u go hide under bed wey I go u seek u com dia wey both of us go come hide for dia for lyk 1hr bfor we comot, dat play can make sense enh... Na dis play gangan we go play.. |
hardiodun(f): 4:47pm On May 15, 2016 |
geeone59:Chai, dis geh picture don suffer from stream2 peeps hand o.....Me sha dey bank on Kavy01 news dey wait jejely for tomorrow before I go knw what next to do with my life. |
Ephyartz: 4:47pm On May 15, 2016 |
If NYSC thinks I'm still holding on to something, they can go and obey d clarion call themselves. Who wan buy waist purse ooo?
1 Like |
Fraiser(m): 4:49pm On May 15, 2016 |
maccabi:na joke d babe dey o, she no dey draw tattoo no go put am for mind o... |
Fraiser(m): 4:51pm On May 15, 2016 |
Aieboocaar:naso my guy... You too dey do green bottle? E don pure finish b dat... |
Slimfitdiva(f): 4:53pm On May 15, 2016 |
Fraiser:Hide 4 gud 1 hr......wetin we go still dey do 4 1hr under dier? Abi na 4RM oki we dey hide |
Fraiser(m): 4:54pm On May 15, 2016 |
Aieboocaar:lol... See my guy won implicate me o, na wen I talk da one na, no put dat tin for my hands o... Ayam innocent... |
Darey00(m): 4:56pm On May 15, 2016 |
Football Super Tips @FootySuperTips 39s Spurs - biggest bottlers in Prem history. Could have won the league, then finished 2nd, but finished 3rd. Maybe next year.. View details ยท Reply Retweet Like
|
Fraiser(m): 4:57pm On May 15, 2016 |
Aieboocaar:lwkmd... Dat guy no try o... Climbing coconut tree just to peep woman... |
marvluv(f): 5:04pm On May 15, 2016 |
maccabi:lol..no CUL tommoro, no Tattoo |
Greyworld: 5:07pm On May 15, 2016 |
Pritycrystal:Fine. Hope yu ll come arud wif me next week to collect mine? |
Fraiser(m): 5:08pm On May 15, 2016 |
Slimfitdiva:lol... Naso e dey b o, after I don catch u sey na under bed u hide put, I go com u for dia so dat I go fit drag u out as i dey try do dat d two of us go com com hook for dia, e go just b lyk sey one magnet dey drag us com back... So we go com chill make d power of d magnet reduce small nd during dat tym wen we dey strugle comot d place u know our hands go dey move upandan, d hands go com touch wetin dem no suppose touch, nd we go b lyk wetin b dis wey my hand dey touch, bfor u know it 1hr go don waka ... |
elo47(m): 5:16pm On May 15, 2016 |
Stream 2 men, una go still go?
|
Lvlink(f): 5:18pm On May 15, 2016 |
Fraiser:Because he wants to see his 'source' of LIFE, he wants to actually see where he came from ![]() ![]() ![]() |
teemakagu(f): 5:20pm On May 15, 2016 |
elo47:yes and u will leave 2 witness by His grace |
teemakagu(f): 5:20pm On May 15, 2016 |
elo47:yes and u will leave 2 witness it by His grace |
daudae1: 5:20pm On May 15, 2016 |
kovy077:stop decieving People NO Call was made to de DG Kazaure...His fone numbers canot be exposed to such a Local station.. 1 Like |
jubrealguy(m): 5:23pm On May 15, 2016 |
Please, I need to know if there's any official message from NYSC that we are printing tomorrow abi na by faith we dey talk Monday ni
|
daudae1: 5:23pm On May 15, 2016 |
PPA letters are prepared and done at de state secretariates and not online..and not Even in the HQTs.
|
GentlemanAyo(m): 5:26pm On May 15, 2016 |
Oyehomie:Bros eeeh, which site I fit If Loving You Is Wrong.? |
WeedyGonzalez(m): 5:34pm On May 15, 2016 |
daudae1:any news sir? |
Honeybash(f): 5:37pm On May 15, 2016 |
A man told me that everytin is ready for streamii but na NLC strike dey delay CUL cos we can't av CUL printed wen dem neva know if strike may start I pray d strike no start
|
jubrealguy(m): 5:38pm On May 15, 2016 |
Honeybash:strike has been scheduled to start by Wednesday now |
Precious91(m): 5:42pm On May 15, 2016 |
Fraiser:I wee be fine |
daudae1: 5:42pm On May 15, 2016 |
WeedyGonzalez:NOBoDY knws wats Hapening BUHari and MINISTER of FINANCE and dat YOUTH can Tell. |
Precious91(m): 5:43pm On May 15, 2016 |
Fraiser:lol.I go dey your back from 3klm afar |
Precious91(m): 5:43pm On May 15, 2016 |
Precious91(m): 5:45pm On May 15, 2016 |
Aieboocaar:Blood of zechariah.Carries my dane gun to shoot that nigga down.My lvlink.hian |
maccabi(m): 5:46pm On May 15, 2016 |
marvluv: Babe we go see our Cul okay plus *fraiser* dey tell me say u don't do tattoos that u were only joking with me , hmm is it true ?? Check out my DP , that Wiz khalifa's latest !!! That dude is Dope .... |
Jico87: 5:48pm On May 15, 2016 |
daudae1: Instead of wasting our time nysc should give us temporary exemption letter make we use, when they mumu themselves finish and are ready for us then we would come for service. This is the height of insensitivity |
Honeybash(f): 5:49pm On May 15, 2016 |
jubrealguy:if strike shud start on Wednesday no camp b dat U beta let us start praying cos if strike is on hw we see bus go camp sef |