NewStats: 3,264,131 , 8,182,735 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 08:01 PM 6a5g2g6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3713482 Views)
iambibi(f): 7:49am On Apr 20, 2016 |
THIS LAND IS NOT FOR SALE Abbeyunique2:lolz.... Oga Abbey gudmorin, So make i con fling my dollars? |
DTOBS(m): 7:49am On Apr 20, 2016 |
Eaglevision: I sight you baba mi.. Katerine07: Award dedicated to Chelsea Fc... How re you doing |
Rukkyola(f): 7:49am On Apr 20, 2016 |
iambibi:Market ke! Na 4 inside here I go sell my market today o. Oya carry ur mat come. |
spixytinxy(f): 7:50am On Apr 20, 2016 |
iambibi:c dis one ooo, na me u wan take shine ni, where u for c moni, who dash u? Abi na for dat two two naira fruit salad wey u dey sell u tk gt moni ni |
jubrealguy(m): 7:51am On Apr 20, 2016 |
iambibi:ehn! ehn! ds paraga wey almost destroy our marriage na hin u dey share upandan......okay oo...sha one for me, e don tey ooo |
DTOBS(m): 7:51am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: Gangangan...1:0 |
dayowunmi(m): 7:51am On Apr 20, 2016 |
Hope nysc will not come up with another tales by moonlight as to why call up letters may not be ready today o, because in Nigeria we are only good with collecting salaries, doing the actual work we are being paid for, na so so excuses them go dey yearn
|
Rukkyola(f): 7:52am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy:My husband go take responsibility no worry. Oya start to dey distribute am |
Kbs468(m): 7:53am On Apr 20, 2016 |
Smellymouth: ![]() ![]() Y you go come force dem to snap with wetin there tongue no go touch ![]() ![]() |
eaglevision(m): 7:54am On Apr 20, 2016 |
Magymagz: baby ive mised u like mofedaku,y did u go away for so long?check ur mail now,been screaming there baby come bak to GC o,baby oya gist me what happnd. |
Abbeyunique2(m): 7:54am On Apr 20, 2016 |
Rukkyola:Whc one?? 1 Like |
LOola12(f): 7:54am On Apr 20, 2016 |
DTOBS:Lmao |
kaywiluv(f): 7:55am On Apr 20, 2016 |
Rukkyola(f): 7:55am On Apr 20, 2016 |
iambibi:B4 UNKO? NA CRAYON I GO DEY USE WRITE AS FROM NOW ON. MAKE I TEACH U HOW TO COLOR ![]() ![]() |
skinnybleed(m): 7:56am On Apr 20, 2016 |
Maybe by 8am sha the emails will start rolling in, make NYSC sha do normal
|
spixytinxy(f): 7:56am On Apr 20, 2016 |
Rukkyola:which responsibility ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Abbeyunique2(m): 7:56am On Apr 20, 2016 |
OYA let's discuss nysc related matters and motivational books.
|
jubrealguy(m): 7:56am On Apr 20, 2016 |
DTOBS:ahn! ahn!! oga minister, wey i bn don dey talk to iambibi say make we show for d dinner.......na hin u cum do ds one........han han |
DTOBS(m): 7:57am On Apr 20, 2016 |
dayowunmi:Nope!,we don't pray we find ourselves in such a situation. Like I said earlier, printing of the CUL will actually start around that 10-11am this morning all things being equal. we experienced something like this during reg, it started around 10as well. Let's keep the hope alive. 1 Like |
Abbeyunique2(m): 7:57am On Apr 20, 2016 |
skinnybleed:Alotta maybes in Nigeria 2day. |
pazzys(m): 7:57am On Apr 20, 2016 |
kaywiluv:I dey tels u... |
spixytinxy(f): 7:58am On Apr 20, 2016 |
jubrealguy:which pple marriage e don spoil, abeg commot here joor, no use ur bad mouth spoil market for me |
hardie14(f): 7:58am On Apr 20, 2016 |
LogoDWhiz:abeg who be aunty spam bot?? never heard of her. what does she do?. 1 Like |
Rukkyola(f): 7:58am On Apr 20, 2016 |
jubrealguy:Lol! Na me & u d take paraga & popcorn together. Abi no b me & u dey postpone am ![]() |
DTOBS(m): 7:59am On Apr 20, 2016 |
jubrealguy:Lolzzz....no vex...oya make una come... My chisophia is ready to host you guys.... Make una no eat before coming ooo *thinking* shey den even get food to eat before ni! |
jubrealguy(m): 7:59am On Apr 20, 2016 |
Rukkyola:lol.....which browser u dey use |
iambibi(f): 7:59am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy:lolz...Na from the two two naira e turn dollars....even patoranking talk am.. Nobody wey no fit to make am. ![]() ![]() |
spixytinxy(f): 7:59am On Apr 20, 2016 |
DTOBS:u dey work for nysc office ni 1 Like |
VillageGOAT: 7:59am On Apr 20, 2016 |
Walexz: spixytinxy: Abbeyunique2(m): merikims(f): adusco(m): peterveo(m): Rukkyola(f): LogoDWhiz(m): Wittyemi(m): girlyesosae(f): i thank una my people, i wish una more prado jeeps inside una garage ![]() |
DTOBS(m): 7:59am On Apr 20, 2016 |
hardie14:She is the "jailer" |
DTOBS(m): 8:00am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy:Are you asking me ![]() *singing*.. "If she ask me eee, na who I go ask"? |
eaglevision(m): 8:01am On Apr 20, 2016 |
The minister for women affairs is greeting yall beautiful ladies down there silently observing,i know all of u will be deployed to the state im also gonna b deployed to.cant wait to see you all! hehe
|