NewStats: 3,261,940 , 8,175,609 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 07:41 AM 2v3iu6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3706299 Views)
Brimmie(m): 4:51am On Apr 20, 2016 |
Sweetyie:Shebi na 8am dem go resume for Office? Mo na chill till 9am biko! |
FolabiBret(m): 4:51am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: @Spixytixy, after we don booze finish, say perhaps on our 8th bottles each, any cash wey dey pocket nai u go collect o, even if na jus' 130 naira. Paka nor dey for wrapper o. @Fraih, tankiu o jare, better pesin. How prep for camping nau. Your heart don dey beat like beats by Dre, abi? @DTobs, na Osogbo I dey o. Howboutcha sir? @JubrealGuy, shiaman mi, iyi e papoju. @Armynu, ehen! Mah jus' dey mezebu drinks go; wow! Ehn, I nor go cohn drink irresponsibly. Mah just manage 1 Crate of beer. Dah 1 don do me. I go need one jar of Groundnut wah go take am sha o. @Everyone else...may we all receive favour as to our postings o. *bows out* |
Sent4rina: 4:52am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: Nawa o everbody jux dey do vigilante 4 here.. Wetin dis CUL go cause ehn... |
Abbeyunique2(m): 4:54am On Apr 20, 2016 |
Sweetyie:no one. chill till like 10am. shotigbo. good morning |
Abbeyunique2(m): 4:58am On Apr 20, 2016 |
special shout out to my guy Villagegoat. may today marks the beginning of good things in your life. cheers bro, enjoy and i hope NYSC gives you the perfect gift. hbd bro
|
RevolutionX: 4:58am On Apr 20, 2016 |
whooooooooooaaaaaaaaa!!! I've printed my CUL oh!!!! Who else has?? It now carries your PPA and specific project for CDS. hmmnn... NYSC and change (APC) are working hand in hand. Ah wish all PCMs a happy CUL printing day. May your expectations not be cut off. Sha my ppa is Aso Rock Clinic or NNPC clinic oh(you choose one), and my cds is to build a mobile health application. (dreams that touches the soul) ROTFLMFAO |
Sent4rina: 4:59am On Apr 20, 2016 |
Dis Exceldamsel babe make brain o.. Hav u introduce ursef?
|
spixytinxy(f): 4:59am On Apr 20, 2016 |
FolabiBret:u beta no try nosense. Thank God say Armynu don agree to pay for d drinks, if not I for show u chumtin |
spixytinxy(f): 5:01am On Apr 20, 2016 |
Sent4rina:no b small tin oooooo, I wan go force my sef sleep jare |
Sweetyie(f): 5:02am On Apr 20, 2016 |
Brimmie:Abeg I'm tired of chilling jaare |
spixytinxy(f): 5:02am On Apr 20, 2016 |
RevolutionX:Oga kilode na, u wan kill us bf our time ni, take ur time oooo 1 Like |
spixytinxy(f): 5:04am On Apr 20, 2016 |
Happy birthday villagegoat, long life nd prosperity
|
Sweetyie(f): 5:04am On Apr 20, 2016 |
Abbeyunique2:I have heard u, please they should we fast abt it so that my mind will be at rest |
Abbeyunique2(m): 5:05am On Apr 20, 2016 |
Good morning GC, hope you all find what you are looking for today. please do check in to update about how things are FYS. please and please, dont be saddened by any unwanted posting. God works in a mysterious way. stay blessed
|
Sent4rina: 5:06am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: I jux wake up to see wetin dey shappen, i go stil go bak to bed sef as no cos 4 alarm. Na lagos dem giv u b4? If not, na oyo dem go giv u now i promise. |
FolabiBret(m): 5:07am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: *refrains Armynu from paying* oya, madam, show me something. *raises eyebrows* 1 Like |
spixytinxy(f): 5:07am On Apr 20, 2016 |
Sent4rina:lol, u don ur wife rukkyola dey kolo abi, na adamawa dem giv me bf ooo |
Sent4rina: 5:09am On Apr 20, 2016 |
Sweetyie: sweet damsel u beta put ur mind at rest, NYSC no worth dis hustle o. |
spixytinxy(f): 5:09am On Apr 20, 2016 |
FolabiBret:hmmm, I c say u b trouble maker, armynu already paid so carry ur wahala commot for my shop bf I arrange boys for u |
Abbeyunique2(m): 5:09am On Apr 20, 2016 |
Sweetyie:lol, isnt it too late for fasting? "hope for the best and expect the worst" Weird right? that way you wont be dissapointed |
RevolutionX: 5:13am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy:no Na, ah! Relax, relax. Lol |
Sent4rina: 5:17am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: naught gal paraga don dey worry u abi. Shey uno fit claim wetin emi talk say make i give u abi.. Anyway i no dey vex, ur paraga biz wan take new dimension bi dat as per say alcohol na scarce commodity nd u go bring it to dia door steps live nd direct.. Think am, u go make money die! |
Brimmie(m): 5:18am On Apr 20, 2016 |
Sent4rina:Bros, everytime i see ur name.. Na Semolina dey come my mind.. How far you? ![]() |
FolabiBret(m): 5:18am On Apr 20, 2016 |
spixytinxy: *removes eye-glasses* Me! Arrange boys for me? *breaks 7 bottles* |
Brimmie(m): 5:20am On Apr 20, 2016 |
See them, Borno people! ![]() ![]() dhupsy(f), missprudence(f), RevolutionX, smileeey(f), Val601(f), dekokelvin(m), sydneyboss(m), Themaths(m), BukkyAdeyemi, mickyswaggz(m), LaExpert, Yemson(m), OlaSalo(m), FolabiBret(m), Sent4rina |
FolabiBret(m): 5:20am On Apr 20, 2016 |
This one wey everybody just full ground berekete for here dis early momo. Una nor dey sleep, abi na d CUL printing palaver cause una insomnia?
|
Sent4rina: 5:22am On Apr 20, 2016 |
Brimmie: No doubt abt dis u 2 like fud... Bro i dey lowkey dey await my humble fate o. Whch state dem giv u b4? |
Sent4rina: 5:23am On Apr 20, 2016 |
Oga DTOBS u sef no sleep, nawa o.
|
spixytinxy(f): 5:24am On Apr 20, 2016 |
Sent4rina:lol u no crious, which emi tell u, my God go suprise All of una today |
spixytinxy(f): 5:25am On Apr 20, 2016 |
FolabiBret:haaaa, c dis man oooo, I go show u sege today |
spixytinxy(f): 5:26am On Apr 20, 2016 |
I b think say I c fraiser ooooo, dtobs how far na, se u don print ur CUL
|
DTOBS(m): 5:29am On Apr 20, 2016 |
My people My people ![]() It is my greatest and humble pleasure to thank you for finding my humble self worthy of being a recipient of the "Sport Personality of the year(Male)". I want to thank everybody that participated in the build up, the nominations and the voting. A very special thanks to the steering committee! I now dedicate this award to 1. God almighty 2. My sweetheart, chisophia who has been the surest even more than surebet! Thank you all. |