NewStats: 3,259,254 , 8,169,624 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 02:06 PM 2el49

6z3e3g

NYSC 2016 Batch A Corp House - NYSC (1395) - Nairaland 4u6t

NYSC 2016 Batch A Corp House (3699722 Views)

(4)

Go Down)

doublezero7(m): 6:25pm On Feb 24, 2016
sleekyonyx:
All hail the king.... What's up deary smiley miss u plentysmiley

I miss you much more darling! We should talk on the other side, right? smiley
doublezero7(m): 6:26pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
bros! Na girls sku u dey? Abeg take am easy for dia o

Okay sir... Point duly noted! smiley

Service is just some days to go tho!
BlizzydoDo(f): 6:26pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
Finally d ban don expire, na wa ooooo. Una good evening oooooo
welcm back dear
stainlink(m): 6:29pm On Feb 24, 2016
Why will my troublesome rukkyola be using my name upanda in this Nairaland sef? angry
Sorry i mean Femi anyhow? sad sad

Where are you sef... Come and explain your self here and right now. grin grin grin
Abbeyunique2(m): 6:30pm On Feb 24, 2016
stainlink:
Why will my troublesome rukkyola be using my name upanda in this Nairaland sef? angry
Sorry i mean Femi anyhow? sad sad

Where are you sef... Come and explain your self here and right now. grin grin grin
shey nah you be femi wey break rukkyola
stainlink(m): 6:32pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:

shey nah you be femi wey break rukkyola
wink No mind me oooo
I didnt ooooo
Kbs468(m): 6:34pm On Feb 24, 2016
[quote author=Rukkyola post=43215565][/quote]
Haba! Why did you turn into a law breaker rather than a law keeper? You still went ahead to quote everything after the initial caution

Oya No vex, I know that you actually did it in good faith.

But in case you were thinking that your moniker is missing from the list is you did it, THEN KNOW THAT IT WAS DELIBERATE because I had to remove those monikers that Fraiser had already mentioned as well as those I could recall had moved on to GRACELAND.

Hope you are cool with my explanation wink
Fraiser(m): 6:42pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

b4 i talk make i ist ask u ur course of study?
dont b surprised if I tell u dat I studied malariology, a new generational course
Fraiser(m): 6:47pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

so u can fit 2 open ur mouth 2 talk like dat
lol... Hw I talk o, nd hw I dey talk bfor bur wait o shey no b say dos plasmodium wey take ur body do bedroom don comot sha, dis one wey ur mouth don sharp lyk blade so
Kbs468(m): 6:49pm On Feb 24, 2016
Qutyjoice:


Lol naughty you
shocked
Haaaa you want to....... Infact you have finis me already. Secrecy have been laid bare for all to see.

In case You don't know, those 3 differently grouped alphabets legalizes my claim above. cheesy
Qutyjoice:

Yu are too much, now I get
smiley what I do lipsrsealed you are just complicating things 4 me oo wink
spixytinxy(f): 6:51pm On Feb 24, 2016
BlizzydoDo:
welcm back dear
tanks dearie, how r u
spixytinxy(f): 6:52pm On Feb 24, 2016
biotechshola:
Rukkyola


No big deal


i'm on it already.


Spixytinxy...how ar u?
nt too fine, bt we thank God sha, how r u
Fraiser(m): 6:54pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
Finally d ban don expire, na wa ooooo. Una good evening oooooo
you are welcome o hw was ur jorney bur why u come close shop(madam spixytinxy aka iyalaje paraga t) u suppose don find sales gal put for dia wey go dey handle market wen u go exile lyk dis, paraga don dey hungry bois for city since yesterday den no see place drink.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 6:54pm On Feb 24, 2016
LogoDWhiz:




No prob.

Uwc bro!


Thanks

I must acknowledge... that's very thoughtful of you

#NowThatsLeadership...
spixytinxy(f): 6:55pm On Feb 24, 2016
Kbs468:
shocked
Haaaa you want to....... Infact you have finis me already. Secrecy have been laid bare for all to see.

In case You don't know, those 3 differently grouped alphabets legalizes my claim above. cheesy
smiley what I do lipsrsealed you are just complicating things 4 me oo wink
hmmm kbs468 hope it not wat am suspecting oooo
Fraiser(m): 6:57pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:

Chai won ti get paddy mi
If na my wife get me I pray make she dey get me dey go o, dat my mumu botin wey dey her hand make she dey press am any how, her love don dey kill me lyk beer.
Fraiser(m): 6:59pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:

sorry, just looking out for my paddy fraiser cos i knw he can't handle heartbreak
heart brake? Olorun maje, me nd my wife don sign for better for best o, ekuro ni alabaku ewa.
Abbeyunique2(m): 7:01pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
If na my wife get me I pray make she dey get me dey go o, dat my mumu botin wey dey her hand make she dey press am any how, her love don dey kill me lyk beer.
HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi
BlizzydoDo(f): 7:03pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
tanks dearie, how r u
I'm doing well
Fraiser(m): 7:03pm On Feb 24, 2016
missprudence:



fraiser.. . Mr Yoruba lecturer... how u dey
my student am fyn o, tank u for d word lecturer wey u use for dia, atleast pple no go dey pokenose for our matter again, den go don know say everytin btw us na lecturer nd student relationship. Pele kaabo se alaafia ni o de?
Fraiser(m): 7:06pm On Feb 24, 2016
Fraih:


Sí,
Que está fluyendo por igual
vamos a mantenerlo rodando wink
my twinnie hope no b say u nd pressy dey plan to go sell us for market sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 7:17pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
my student am fyn o, tank u for d word lecturer wey u use for dia, atleast pple no go dey pokenose for our matter again, den go don know say everytin btw us na lecturer nd student relationship. Pele kaabo se alaafia ni o de?


thia Yoruba heavy for me Na... Oga trans
Fraih(f): 7:18pm On Feb 24, 2016
Fraiser:
my twinnie hope no b say u nd pressy dey plan to go sell us for market sha
LoL
Dont mind us grin
jayloms:


Werin be all this na

Egbon Jayloms, why is it that anytime you quote me, you always wear a straight and angry face? Why? lipsrsealed

Abbeyunique2:

HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi
LoL cheesy
Fraiser ti y'ofe cheesy

***
Brimmie! I see You. How are you? smiley
Fraiser(m): 7:18pm On Feb 24, 2016
Abbeyunique2:

HA. *shouting "fraih, shammak, hardie14.. fraiser need deliverance o. no be ojulasan be this o. won ti get paddy mi
hmmm ore u no fit understand as u neva experience tru luv bfor. If u talk say u luv ur wife nd pple no dey tell u say she don use juju for u, my friend no b real luv u get o. Mumuliasis is one of d syptoms of true love o
Kbs468(m): 7:23pm On Feb 24, 2016
Rukkyola:

abeg teach hw u dey take pack monickers ful ur post.I knw u dont type them one by one.abi?
No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.

But I dey the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.

Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post cheesy No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey d stress then shocked
Brimmie(m): 7:25pm On Feb 24, 2016
This Thread is Officially a Flirting Zone. SMH!

Abbeyunique2 Okonta99 callMeAlpha adusco nathoneal Kbs468 Fraiser Fraih etc.. All of una nor serious o! undecided
Fraiser(m): 7:25pm On Feb 24, 2016
missprudence:



thia Yoruba heavy for me Na... Oga trans
ehya sowie about dat, wot I wrote dia is just simple greetins o, d trans is *you are welcome, hope u came in peace* d key word are: kaabo - welcome, alaafia - peace
girlyesosae(f): 7:26pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.

But I dey the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.

Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post cheesy No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey d stress then shocked


All this ! And i didnt see my own!! sad
Fraih(f): 7:28pm On Feb 24, 2016
Brimmie:
This Thread is Officially a Flirting Zone. SMH!

Abbeyunique2 Okonta99 callMeAlpha adusco nathoneal Kbs468 Fraiser Fraih etc.. All of una nor serious o! undecided
Why you dey show here then if na official flirting zone tongue tongue
Kuronima: 7:29pm On Feb 24, 2016
LogoDWhiz:


cheesy
Guy, why are you making me work for it? undecided
Kbs468(m): 7:30pm On Feb 24, 2016
spixytinxy:
hmmm kbs468 hope it not wat am suspecting oooo
Haaaaaaaaaaaaaaaaaa! Abeg Tellasola, come to my rescue oo because I anticipated this ooo. Qutyjoice, you see what I'm saying tongue
Fraiser(m): 7:31pm On Feb 24, 2016
Kbs468:

No na the first time wey I compile them na him I typed dem one by one. After dat time na addition I dey do to d existing one wey I saved.

But I dey the regular monikers wey I dey mention for fewer mentions ni oo. Na if I wan mention everybody na him I dey go to the saved page, highlight it and copy den paste. But again, I go don go through the pages here in Golden City to write down d newer monikers and then begin to update the list by typing all d hand written monikers.

Although since mid January, I never update am except today wey I added like 3 wey just post b4 my post cheesy No wonder you ask d question sef because as I dey explain sef, I kon dey d stress then shocked
baba u try o, ur position fit u welwel

1 Like

Reply)

NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: How To . 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.