NewStats: 3,259,429 , 8,170,067 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 11:07 PM 43571b6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3700038 Views)
Fraiser(m): 2:04pm On Feb 24, 2016 |
justified10:padi mi wetin I do again o, u know if blizzydoDo my God sent wife see dis one, she go miss interprete am |
Dchiefpriest(m): 2:04pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot:send the details let me check the thing. |
Sent4rina: 2:07pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser: you dey envy awa luv abi. Buh wait o, she(rukkyola) say she no want u abi na byforce. Nawa 4u o my friend! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 2:07pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:lol..blizzy wey dem don collect finish for Graceland..u no know anything |
Rukkyola(f): 2:08pm On Feb 24, 2016 |
lonngmann:abeg gist me d things needed 4 camp. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 2:08pm On Feb 24, 2016 |
my people, where is my spinxytinxy ?
|
LogoDWhiz(m): 2:09pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz(m): 2:10pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot: Done |
Rukkyola(f): 2:12pm On Feb 24, 2016 |
Sent4rina:stil treating it. |
Rukkyola(f): 2:13pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:waz ur concern? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 2:15pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola:sweetheart, how ur health now..abeg, carry gun..dey kill any mosquito wey u meet. |
Sent4rina: 2:18pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola: Get well soon dear. |
Rukkyola(f): 2:20pm On Feb 24, 2016 |
justified10:no wori,na juju i go use 4 dem.wea dchiefpriest dey? |
Rukkyola(f): 2:22pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:i laff! Na 4 ur fud i go ist lay egg no wori |
Rukkyola(f): 2:24pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:jesus! Na hu b gbewudani? Beta no allow me do juju wey go turn u 2 gbewudani.wea dchiefpriest abi chiefololade? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 2:27pm On Feb 24, 2016 |
Dchiefpriest:big man tnxmake i calla am |
Kbs468(m): 2:28pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola:Haha? Well, Allah says 'LIKE TO YOUR BROTHER WHAT YOU LIKE FOR YOURSELF' So, I asked in compliance with the above bearing in mind that the BROTHER as used refers to fellow human irrespective of Gender, Age or Race. Just like Man is usually used to mean both male and female in religious circuits. Thus, since I liked Good Health for myself, then it's an obligation upon me to like same to you after you confess that you are temporarily down with malaria. Hence my CONCERN! |
Rukkyola(f): 2:28pm On Feb 24, 2016 |
biotechshola:abi na u? |
sleekyonyx(f): 2:30pm On Feb 24, 2016 |
doublezero7:All hail the king.... What's up deary ![]() ![]() |
Kuronima: 2:32pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:Chairman issorai I read you.... Anyway, it's not a bad idea to let the people know what's your deal is; a lil intro |
Fraiser(m): 2:35pm On Feb 24, 2016 |
Where are dis beautiful babes bolagabriella, missprudence, merikims nd somebodysMrs d church gal, somebody should help me tell dem am missing dem here. Its been awhile I saw my inlaw shammak too, why is d official assignment taking him so much. What about spixytinxy I hear say she dey nairaland prison yesterday, hope dem don free am. I hope rukkyola has gotten better from d malaria wey dey follow am shook leg for inside one tro, if she never get better make I go giv am home treatment. If anybody help me see sent4rina make hin tell am say I dey greet am o. Abbeyunique2 wia u dey? Shapally com make we com cancle dis botus wey dey here. Make terrymason try leave dat site wia hin dey carry headpan com rest small. Shout out to missoyin d horney gal, missevey nd msschubby dia brake lyt don dim for here. Shoutout to my G wit eaglevision bur neva see wife for dis city oh sorry e b lyk say e don dey prepare for marriage sef, make I no forget justified10 nd jubrealguy, I dey hail una o. Make I quickly doff my cap to pressy LogoDwhiz nd kbs468 una weldone o. Enh enh make I com sitdan wit confidence lyk obama greet my twinnie fraih nd my one nd only angel blizzydoDo, both of u are d best. Oya make I go chill small for madam spixytinxy aka iyalaje paraga t
|
hardie14(f): 2:36pm On Feb 24, 2016 |
justified10:AMEN. God bless him(kbs468) real big. 1 Like |
sleekyonyx(f): 2:40pm On Feb 24, 2016 |
okitaiji:Niger state is ok....cost of living is low. But the present govt have stopped paying state allowance. |
tyore(f): 2:45pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:changed my email..couldn't get ur message |
Abbeyunique2(m): 2:58pm On Feb 24, 2016 |
lol fraiser, Iya alaje oniparaga got me laughing. ** i dey gallant as long as it is a non alcoholic whiskey
|
Kbs468(m): 2:58pm On Feb 24, 2016 |
hardie14:And I say Amen too but I would be happier if he blesses all of Us beyond human measure to his own satisfaction in his Holy Name. |
boboLIL(m): 3:02pm On Feb 24, 2016 |
katerine7:I de tellz u.. If say I get fat body,, I for don de suffer obesity cos na only chop and sleep be my work.... |
boboLIL(m): 3:03pm On Feb 24, 2016 |
johndanny:my man,, how be? Hope dah way still de as e be? |
hardie14(f): 3:04pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:amen. 1 Like |
Fraiser(m): 3:06pm On Feb 24, 2016 |
justified10:hmm my gud friend na tru u talk o, I don see am for mysef, tanks for d info bur I still no won blive am until I hear her own side of d story cc blizzydoDo |
boboLIL(m): 3:07pm On Feb 24, 2016 |
Some people no get sense oh,,, for dis kind heat and sun,,, person de wear suit still de waka with leg,,, I just de pity dis handkerchief dis man carry oh.... I hail you all...
|
Fraiser(m): 3:08pm On Feb 24, 2016 |
Sent4rina:me sef no want am o, abi how I go dey want my friends wife, I no b person lyk dat na |