Fraiser(m): 7:00pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:
My wife beckytee no gree let me commot house. she said my drinking on sunday is getting to her nerves.
*whispering* but i fit sneak come downtown bar for 3 green bottles.
no tell me say ur wife don take ur head do exchange for slippers o abi how woman go dey control u. U better com block us now, guys don dey wait u, bae sef full ground
|
Abbeyunique2(m): 7:05pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
no tell me say ur wife don take ur head do exchange for slippers o abi how woman go dey control u. U better com block us now, guys don dey wait u, bae sef full ground
U knw we must accord them some respect. she want me to play with the kids just for today
|
MemphisDepay(m): 7:07pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:
For where? Any bashing wey you go give, no b me go get am oo
But e go good sef make you do d bashing so dat indirectly na 70% of our principal officers 4 Golden City u go dey refer to and I go like see how dey go react
In case you wan know, see d list below
LogoDWhiz
DTOBS
Johndanny
Sent4rina
Amodu
Lonngmann
Katerine7
Prindu et al
But if you insist say na me you wan bash, then wait till Tuesday night or after Tuesday night 
Una go beat barca na
|
Sent4rina: 7:09pm On Feb 21, 2016 |
up chelsea fc!
|
Armynu(m): 7:22pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:
Wao.That's lovely. And yes I do even though I used to be a day student but we do have free access to hostels then while in senior classes then.
Hmmmn. Nasco company and simply referred to as Nasco to taxi drivers by the commuters. By the right hand side right? If I still . I know that VP Armynu would be surprised by this description.
Oya Spixytinxy, she said FEAR NOT oo and NOT FEAR NORTH as in make you no WORRY say na another Olasum she be oo because all those your WARRI BROTHERS don turn our Golden Citizens to limited understanding now since Na only Nigerian entertainment dey available for our markets now.
And I know say justified10 and Johndanny plus including terrymason go gree say na true I talk.
Fraih sef go gree say na true, I no go mention her hubby-shammak make e no con b say I no wan allow am rest
Spixytinxy, I no go mention my in-laws-IghravweIG, peterveo and Nathoneal as a mark of respect
Pressy LogoDWhiz, no vex say dis days I no dey show for Villa oo because I just take style dey relate with every citizen ni oo as a hallmark of our governance kawai.
Meaning you once stayed in Jos ko?! Gaskiya you know the place though we now refer to it as old airport junction (but nasco for clarity and easy understanding).
|
jubrealguy(m): 7:22pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
baba hw far na, longest tym, u too go sabbatical?
this kind toy wey Buhari just give Fashola........ehn! I no just understand how long e go take before d man outgrow the toy....... How every every na
|
lonngmann(m): 7:23pm On Feb 21, 2016 |
boboLIL:
see as he de tawk am like say e de easy.... Chelsea fans una mouth nobi here oh...
LOL...Truly no be for mouth!
But abeg forget PSG. .na for Stamford Bridge we go settle their case..
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 7:24pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
heat won kill u ke? Where? Wen? Why? How? E no possible wen i still dey dis city, how heat go kill u wen AC dey waste for my hurt for here, u can com asap to en d cool breeze wit me or better still make I order for brand new AC for u I wil tell a technician to com nd fix it asap
OK boss waiting
|
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 7:24pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
lol... tank God say na ampit d cloth tear o, no b dat syd
lol
|
Kbs468(m): 7:31pm On Feb 21, 2016 |
katerine7:
where them dey, oya na, we are mouthed
cc
kbs468
Yes oooo congratulations.
But you shouldn't over celebrate oo because we all saw what happened.
Although I can't blame PELEGRINI because na my prayers God answered, see below as evidence.
Infact, make I talk to your sister small.
Oya, Fraih, can you see that I'm a better prophet than your hubby-shammak now?
Even though him na CHELSEA FAN too but he couldn't say anything b4 d match.
Oya, back to katerine7, you still get EVERTON to play AWAY FROM STANFORD BRIDGE next oo. And may be dey fit no use small small boys oo, but I will still do my prophetic job b4 d match OK.

|
BlizzydoDo(f): 7:32pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:
Guy, wetin nah. are u still nursing that old wound (that beckytee didn't gree for ur proposal).
i won't tell your bae blizzydodo to warn u for now but this is the last warning
hmmmmmmmmmmmmmm!
|
boboLIL(m): 7:33pm On Feb 21, 2016 |
lonngmann:
LOL...Truly no be for mouth!
But abeg forget PSG. .na for Stamford Bridge we go settle their case..
superstory.... U win newcastle de hype say u go win PSG,,, u lose.... Now u win mancity under 21.. De give ursef hope say u go win psg... Na 90mins nobi for mouth...
|
Shammak(m): 7:51pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:
Yes oooo congratulations.
But you shouldn't over celebrate oo because we all saw what happened.
Although I can't blame PELEGRINI because na my prayers God answered, see below as evidence.
Infact, make I talk to your sister small.
Oya, Fraih, can you see that I'm a better prophet than your hubby-shammak now?
Even though him na CHELSEA FAN too but he couldn't say anything b4 d match.
Oya, back to katerine7, you still get EVERTON to play AWAY FROM STANFORD BRIDGE next oo. And may be dey fit no use small small boys oo, but I will still do my prophetic job b4 d match OK.
Been on the mountain... Praying for Chelsea especially Willian, Hazard, Costa, Cahill and Traore... Wetin con surprise me be say na dose people wey I pray for specially score d 5 goals..
BTW, I predicted the score before the start of the match... I predicted 5:1
|
katerine7(f): 7:52pm On Feb 21, 2016 |

we feareth no one
|
Kbs468(m): 7:56pm On Feb 21, 2016 |
Armynu:
Meaning you once stayed in Jos ko?! Gaskiya you know the place though we now refer to it as old airport junction (but nasco for clarity and easy understanding).
Only 5 times visit oo when I was seeking ission into UNIVERSITY OF JOS, your Main Zone
|
Fraiser(m): 8:03pm On Feb 21, 2016 |
merikims:
lol.na sms
alryt e make sense lyk dat as u don decide to make am sms so dat u go fit pour ur heart giv me nd tell me all dose swit words u fit dey shy to tell me on call. *Oops!! Hope she is not seein dis sha*
|
SC31(f): 8:03pm On Feb 21, 2016 |
Oyehomie:
Ooo..are u kidding me...seriously..wow..i am not aware o...Anyway it can neva b tu late for my Loaf of Congratulations.....
Lol pls Dont mind him,I'm not interested in politics....at least both of us can't go into it
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 8:08pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
alryt e make sense lyk dat as u don decide to make am sms so dat u go fit pour ur heart giv me nd tell me all dose swit words u fit dey shy to tell me on call. *Oops!! Hope she is not seein dis sha*
aiit keep waiting
|
SC31(f): 8:08pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
alryt e make sense lyk dat as u don decide to make am sms so dat u go fit pour ur heart giv me nd tell me all dose swit words u fit dey shy to tell me on call. *Oops!! Hope she is not seein dis sha*
Den den den,I wi tell for you
|
Kbs468(m): 8:08pm On Feb 21, 2016 |
Shammak:
Been on the mountain... Praying for Chelsea especially Willian, Hazard, Costa, Cahill and Traore... Wetin con surprise me be say na dose people wey I pray for specially score d 5 goals..
BTW, I predicted the score before the start of the match... I predicted 5:1

Bobolil, Abeg see another Lonngmann here but popularly known as Shammak d fake prophet.
You just dey indict yourself everyday. Even ordinary pastors sef dey testimony section with evidence of the testimony ooo let alone prophets. Oya where your evidence say you predicted the scoreline? 
The only positive thing from Man City today is
ADARA BI OYO = ADARABIOYO which is a fact!
Whether you consider the Town in Nigeria oo or you consider that Small Boy in the Heart of Man City Defence.
|
Kbs468(m): 8:11pm On Feb 21, 2016 |
SC31:
Lol pls Dont mind him,I'm not interested in politics....at least both of us can't go into it
Haba! Madam Mrs CROBBOY. What of the Special Assistant to the president on women Affairs?  Abi Golden City's president go dey lie again?
|
Fraiser(m): 8:12pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:
Guy, wetin nah. are u still nursing that old wound (that beckytee didn't gree for ur proposal).
i won't tell your bae blizzydodo to warn u for now but this is the last warning
lol... U wont tell my bae after u don mention her monicker already u bad oo... I neva send any proposal to beckytee o, u know if don do dat ur relationship wey dey float on water suppose don sink bur I no fit do dat kyn tin to u as per say u b my personal person, u sabi flex wella, I just want take her experiment caring for u ni
|
SC31(f): 8:13pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:
Haba! Madam Mrs CROBBOY. What of the Special Assistant to the president on women Affairs? Abi Golden City's president go dey lie again?
No now that one is different
|
boboLIL(m): 8:14pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:

Bobolil, Abeg see another Lonngmann here but popularly known as Shammak d fake prophet.
You just dey indict yourself everyday. Even ordinary pastors sef dey testimony section with evidence of the testimony ooo let alone prophets. Oya where your evidence say you predicted the scoreline? 
The only positive thing from Man City today is
ADARA BI OYO = ADARABIOYO which is a fact!
Whether you consider the Town in Nigeria oo or you consider that Small Boy in the Heart of Man City Defence.
no mind am,,they all inherit dis boasting trait from mourinho,, tell am mk e predict everton and psg match... I will bet 10k to his 5k...regards the prediction lol
Meanwhile I won 15k today....
|
Fraiser(m): 8:16pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
I tink its portal.nysc.gov.ng bur i guessed ur question must hav been answered
ohh!! Sorry I mean portal.nysc.org.ng
|
Kbs468(m): 8:16pm On Feb 21, 2016 |
katerine7:
we feareth no one
Alright then. But let me ask you a personal question now.
In all fairness, Is JOSE MOURINHO to be blamed for the initial downturn in CHELSEA b4 now?
|
Abbeyunique2(m): 8:17pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:
lol... U wont tell my bae after u don mention her monicker already u bad oo... I neva send any proposal to beckytee o, u know if don do dat ur relationship wey dey float on water suppose don sink bur I no fit do dat kyn tin to u as per say u b my personal person, u sabi flex wella, I just want take her experiment caring for u ni
LOL
|
Fraiser(m): 8:20pm On Feb 21, 2016 |
habib55:
Pls i really need una help...a married female friend of mine made a mistake during registration instead of married d cafe attendant selected single,pls d dar anytin that can be done 2 reverse dz.tnx
I tink she can only redeploy after camp, no correction can b made online after submission
|
Kbs468(m): 8:21pm On Feb 21, 2016 |
SC31:
No now that one is different
OK oooo. I Middlestand.
|
Fraiser(m): 8:22pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision:
My! Oh! My! I knw u've got me baby,nd I'm gonna tell d whole world abt us,any1 wu cares to listen will listen,anybody wey wan hate,we imprison them dear.
oya dey talk am I won listen
|
Oyehomie(m): 8:23pm On Feb 21, 2016 |
SC31:
Lol pls Dont mind him,I'm not interested in politics....at least both of us can't go into it
I tot as much....#smilez....Hw will d aos be? Hw re u jawe...it's being a while
|