NewStats: 3,263,867 , 8,181,672 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 12:10 PM 1g1b6n6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3712600 Views)
boboLIL(m): 10:48am On Feb 21, 2016 |
justified10:lols,, u go wait mk I go finish bfr dem go scrap am..lols |
Kbs468(m): 10:54am On Feb 21, 2016 |
justified10:Eya. Pls don't be OK. Always ARSENAL in your thoughts once that Anger or annoyance comes up as Baba Awon Heart Breakers. Besides, all of our craves for these foreign clubs are actually liabilities to us both emotionally and financially and we get nothing tangible in return because we are not share holders that earns and benefits everything. So pls, we shouldn't let our fun catching experiences be over shadowed, over riddened and overwhelmed by any disappointment whatsoever. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 11:06am On Feb 21, 2016 |
Kbs468:lol, dat van gaal sabi break person heart.. I get local team wey I dey for naija sha.. |
biotechshola(m): 11:16am On Feb 21, 2016 |
kumee gud morning! |
biotechshola(m): 11:17am On Feb 21, 2016 |
hardie14 morning! |
Kbs468(m): 11:18am On Feb 21, 2016 |
justified10: ![]() Though I also follow Eyimba and Kano pillars, but Awon Shooting Star (3SC) for life lemi naa. |
biotechshola(m): 11:19am On Feb 21, 2016 |
tiippie its bin a while gud morning! |
Aleora(f): 11:20am On Feb 21, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 11:21am On Feb 21, 2016 |
Kbs468:na shooting me dey .. i watched some of Dia home games last season. |
Aleora(f): 11:24am On Feb 21, 2016 |
Fraiser:tanku tanku,I dey oo enjoy ursef,if u wake,abeg add sapele water |
tiippie(f): 11:25am On Feb 21, 2016 |
biotechshola:Good morning ![]() biotechshola:Good morning |
Kbs468(m): 11:38am On Feb 21, 2016 |
justified10:Wao. I'm far away, so I only monitor them via News items at my disposal ni oo |
MemphisDepay(m): 11:58am On Feb 21, 2016 |
Kbs468:[color=#000099[/color] You are very funny o. Where is you hazard and matic. ? You berra concentrate on how you gonna beat city later today! If you lose that match, I go bash u for here o. Loooool |
MemphisDepay(m): 11:59am On Feb 21, 2016 |
Kbs468:[color=#000099[/color] You are very funny o. Where is you hazard and matic. ? You berra concentrate on how you gonna beat city later today! If you lose that match, I go bash u for here o. Loooool! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 12:00pm On Feb 21, 2016 |
MemphisDepay:Dis one wey city wan field youth players and Chelsea go field strong team as na FA cup b Dia hope . dem fit beat city o bt e go pain me sha. |
LogoDWhiz(m): 12:12pm On Feb 21, 2016 |
Aleora:Ohh. Nice! ![]() 1 Like |
MemphisDepay(m): 12:21pm On Feb 21, 2016 |
justified10:how you take know? Are you at the bridge? 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 12:32pm On Feb 21, 2016 |
MemphisDepay:I read d press conference of both managers. could b mind games sha...let's wait and c sha |
Kbs468(m): 1:03pm On Feb 21, 2016 |
MemphisDepay:For where? Any bashing wey you go give, no b me go get am oo But e go good sef make you d bashing so dat indirectly na 70% of our principal officers 4 Golden City u go dey refer to and I go like see how dey go react Incase |
Kbs468(m): 1:07pm On Feb 21, 2016 |
MemphisDepay:For where? Any bashing wey you go give, no b me go get am oo But e go good sef make you do d bashing so dat indirectly na 70% of our principal officers 4 Golden City u go dey refer to and I go like see how dey go react In case you wan know, see d list below LogoDWhiz DTOBS Johndanny Sent4rina Amodu Lonngmann Katerine7 Prindu et al But if you insist say na me you wan bash, then wait till Tuesday night or after Tuesday night ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Yezzy(m): 1:27pm On Feb 21, 2016 |
Two things keeps me smiling. First u guys. Secondly d fact dat arsenal will be assless after barca whipping on Tuesday. Any latest about nysc paraphernalia
|
Fraiser(m): 2:12pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:no b only fit na leg |
Fraiser(m): 2:25pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:gbayi padimi, hw ur day been? na for which t we go catch up dis eveni? I won nok u down patapata |
Fraiser(m): 2:28pm On Feb 21, 2016 |
justified10:me self don miss u plenty, na which post u dey contest for make i chapally mobilise bois com ur campain* incase den won Bleep up make my boys scatter d election shapally |
Fraiser(m): 2:34pm On Feb 21, 2016 |
bolagabriella:chai!!! why u won fall my hand na, because i don decide to dey faithful to my blizzydoDo u won com dey burst my bubbles after i don count on u finish. u no if i withraw from my partnership wit u, na u go feel am , hunger go make ur nose do trumpet |
Fraiser(m): 2:35pm On Feb 21, 2016 |
katerine7:make we dey go wia we dey go na, u won make i dey use d whole mouth talk, wall get ear na |
Matthew4u(m): 2:37pm On Feb 21, 2016 |
Any latest gist abt nysc??...i heard dey said evrybody should go nd reprint green card buh dnt knw hw true is it tho....any update??
|
Fraiser(m): 2:40pm On Feb 21, 2016 |
bolagabriella:ehya no wahala bur if u trully want to see buhari son I go help u, I fit help u see am, all u need to do is to agree u go dey do anytin i tell u #do as I say |
Fraiser(m): 2:41pm On Feb 21, 2016 |
bolagabriella:you know wetin u do for inside ur mind na |
swagifted(m): 2:41pm On Feb 21, 2016 |
E-toasters everywhere...
|
biotechshola(m): 2:43pm On Feb 21, 2016 |
Matthew4u: yea, go and reprint ur green card if u avnt done show, this to enable u knw your real CUN.. |
Fraiser(m): 2:43pm On Feb 21, 2016 |
BlizzydoDo:babe dont worry about dat, it has notin to do wit our marriage, its normal bizness, I go tell u wen i get home tonyt |