NewStats: 3,261,231 , 8,173,443 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 03:42 PM 702i3m6z3e3g |
NYSC 2015 Batch B House (4311884 Views)
Marcelinho(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
Good boi keep it up bro ![]() mistabiola: |
mistabiola: 6:27pm On Oct 15, 2015 |
★★★keribaby who's that boy on ya DP ![]() ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
DonPsymon(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Baba I just dey wait make we reach the land o. I go just dey buy dey go,. I go turn omo onileee sef ![]() ![]() |
pascal2young(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
mistabiola:hmmmmmmm.........CHIEF MONITORING SPIRIT |
donasere(m): 6:27pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Lol!! One by one Pipu don dey talk as dem take shock dia choices with leg! If you however just picked blindly without following up!! I just cross leg shake head for u coz u are on a very long thing!!!..... #shikena! |
donasere(m): 6:28pm On Oct 15, 2015 |
mistabiola: 6:28pm On Oct 15, 2015 |
Marcelinho: ★★★lol B4 you even take a step... I would have thought about 10steps ![]() That's how we roll ![]() ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
DonPsymon(m): 6:28pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey: ![]() That moment when you nor get network for ya phone ![]() |
Marcelinho(m): 6:29pm On Oct 15, 2015 |
I apreciate that
DonPsymon: |
donasere(m): 6:29pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Actually u can change dia decision It's called redeployment! |
mistabiola: 6:29pm On Oct 15, 2015 |
Marcelinho(m): 6:29pm On Oct 15, 2015 |
Gud luck
mistabiola: |
IsiAbuncha(m): 6:29pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon(m): 6:30pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: 6:30pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Exactly! The controversy brings the fun then makes it sweet and interesting as well |
donasere(m): 6:31pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: Amma hand that game to spurs ooooo!!!! Don't think klop can actually save liverpool from dat one xcept spurs leave dia A-game in london |
Walspring: 6:31pm On Oct 15, 2015 |
mistabiola: 6:31pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey(m): 6:32pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: U wan kill me b that ooo ![]() ![]() |
DonPsymon(m): 6:32pm On Oct 15, 2015 |
donasere: Lol Baba I checked very carefully sef before I choose those states o... See ehn, when I hear that self deployment thing I check well... 1 Akwa Ibom 2 Anambra 3 Osun Aregbe come d Bleep me up for Osun sha ![]() But Omitooguns the gimme thumbs up today say things cheap there well well... So as long as dem gimme 1 of those 3 states mehn... I'm good to go... Na when e come be outside those states I fit vex. |
DonPsymon(m): 6:34pm On Oct 15, 2015 |
Holumiedey: As you like countdown ![]() You d do am for everything... Na wao... Wey you for d pray make you no sleep wen we reach 3k ![]() |
donasere(m): 6:34pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: A hommie of mine tried it! Butt dat site is tight!! Still on it sha!!! This has been hacked please take note! |
mistabiola: 6:34pm On Oct 15, 2015 |
DonPsymon: ★★★how's Aregbe fackin you up ![]() ★★★~ ©Mistabiola® ![]() |
DonPsymon(m): 6:35pm On Oct 15, 2015 |
Walspring: Help me tell am o ![]() |
Marcelinho(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
Am back at it
|
DonPsymon(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
donasere: Lol.. Say it like you mean it... You don't always get where you wish to redeploy to na ![]() |
donasere(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
IsiAbuncha: It's bin done!! Forget! This has been HACKED |
Marcelinho(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
Hey
DonPsymon: |
Walspring: 6:36pm On Oct 15, 2015 |
donasere: He should keep trying and get it done for our sake oo |
IsiAbuncha(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |
The rate at which fine girls take plenty for this thread ennnn, I no just understand. Dem be like soup, some be like ogbono, some egusi, even e get one babe here wey look sweet she dey remind me of fresh fish peppersoup. Since I start to look girls here, to pray for night dey hard me. Na God go save me o! Fine girls sef na problem, zoom their picture sweat go drop from ur face ![]() God na ur hand I dey oh! No let these ur handwork (Women) put me inside trouble, Amen! ![]() |
DonPsymon(m): 6:36pm On Oct 15, 2015 |