NewStats: 3,265,243 , 8,186,113 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 04:03 AM 3o4h18

6z3e3g

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2923) - Nairaland 664g24

NYSC 2015 Batch B House (4332520 Views)

(4)

Go Down)

ademasta(m): 9:36pm On Oct 14, 2015
mistabiola:

★★★Correct pason... cheesy
Howdy
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Mistabiola me gallant fihia muan! So u self sabi speak Hausa
omitooguns(m): 9:36pm On Oct 14, 2015
Xcozee:

pls what am I missing on this thread... Hilsocial has got a new e-boo or how?...

Boss...Hilsocial don dey Taste Roasted Beef out side o...and he con dey use Grammar cover up...he say na CRUSH grin from Crush to anoda tin grin
Sanchez01: 9:37pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:


That man be like who dem d carry him body manufacture concaine and heroine undecided

NDLEA jes need arrest am to stop the influx of illegal drugs undecided
I pray they nab him before we get to 3000grin. It would be so sweet ehn!
itoski(m): 9:37pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
grin

Whether I dey around or not I know say my people go buy land for me


keribaby they won't learn not to mention d word LAND when u are aroundlipsrsealed
Walspring: 9:38pm On Oct 14, 2015
horlejy:
I wouldn't be surprise if I miss page 3000

If you miss the action of page 3000, you will view the picture of page 3000
seun305: 9:38pm On Oct 14, 2015
ermmm, so sanchez wan use cheat?
ademasta(m): 9:38pm On Oct 14, 2015
goldenone:

see this man fa! U wan c wetin some pple see wey kari dem go place of eternal rest abii?
Eternal rest abi restaurant? Kai, girls are not smilling! Ontop wetin? Even you, goldenone?
gallery0519(f): 9:38pm On Oct 14, 2015
omitooguns:

Thank U mrs Hilsocial wink
.

Don't allow deracathy to hear u o...........lol


By d way,I have not said anything to hil for a while now.
Hi hilsocial.........u re not forgotten.
Mrbllymer: 9:39pm On Oct 14, 2015
Blessedgurl:


Am good. Have been around the block, I just went to hustle on the streets. I miss you small too.
kinda good, every hustler haz gat a pay day. . Sumttyms, Ur usage of words Guy'ish in nature, dats wat u get growing amidst boys!
Y nt ur boo doing the hustling? #nt saying.
ademasta(m): 9:40pm On Oct 14, 2015
Zeeenas:
Ademasta, how is u. Thank God say u no use m.scope. Dat tyn can fit spoil person eyes
I swear na Binocular I dey use... But U scarce o
Walspring: 9:40pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Lol more like tomorrow afternoon

I guess it will happen tomorrow morning
KeriBaby(f): 9:41pm On Oct 14, 2015
grin

They dunno
Lol

itoski:
keribaby they won't learn not to mention d word LAND when u are aroundlipsrsealed
seun305: 9:41pm On Oct 14, 2015
good mornning people
KeriBaby(f): 9:41pm On Oct 14, 2015
grin
Yeah true
Walspring:


I guess it will happen tomorrow morning
seun305: 9:42pm On Oct 14, 2015
Walspring:


I guess it will happen tomorrow morning


my akungba person...hw u dis nyt?
omitooguns(m): 9:42pm On Oct 14, 2015
gallery0519:
.


Don't allow deracathy to hear u o...........lol



By d way,I have not said anything to hil for a while now.

Hi hilsocial.........u re not forgotten.

hmmmm...sad na so e dey start oo... Well i just like d style why u dey use....wink Hilsocial dey enjoy oo grin Buy one get one free ...Chai na only me waka come grin
elmisti(m): 9:42pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Wish there was a way I could tune in

Keep me updated cool



Jimmy webb is sidelined sef...jst hilary, Sanders and omerly ar d ones doing d debate....
ademasta(m): 9:42pm On Oct 14, 2015
goodyboo:
marriage life is sweet....ademasta go ahead and view things buh bkful mk Wetin de hungry u no blind u ooo.


Wow, so u dey feel d clear margin btw being single and being married? No be small something I swear... But no sha break DonPsymon back bone o, d guy dey complain seriously
mistabiola: 9:42pm On Oct 14, 2015
ademasta:

Mistabiola me gallant fihia muan! So u self sabi speak Hausa

★★★lol

Not perfectly anyways.... lipsrsealed lipsrsealed

Sannu da suwa... cheesy

Kana lahiya.... cheesy cheesy

Ina farin cikin haduwa da kai.... grin grin

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Mrbllymer: 9:42pm On Oct 14, 2015
Faithluv5:
We dey talk o. But no tym to touch fone to chat dats y. How was ur day
had a nice one! Urx likewise i guess? Ur phone go be ur best friend for sum days, u jez chill.
Walspring: 9:43pm On Oct 14, 2015
seun305:



my akungba person...hw u dis nyt?

Tonight is good.. Just watching Monday night raw #RAW
ademasta(m): 9:43pm On Oct 14, 2015
jatau7:
dancing shoki....oya na...lets go dre......I dey like dis kind tin
Hmmm... Bad boy
KeriBaby(f): 9:44pm On Oct 14, 2015
grin

Superwoman for real yea cool
Sanchez01:

I been dey talk say make you compulsorily sell some strong brands to keribaby since she's claiming superwomangrin
ademasta(m): 9:45pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:



Lol baba

Goodyboo don do me o...

And if your wife see this thing eh undecided
My wife noGo vex cos I dey tale her along
Xcozee(m): 9:45pm On Oct 14, 2015
omitooguns:
I wan to Use thing Time to Appreciate God because i av been deployed to a strategic state as my State of P.P.A. Wit Stream 1.



Secondly, I say A BIG THANK U to Jehovah for He has sent Ravens to Sustain me all through my stay at my State of PPA.... Hallelujah! cool

that's cool...*wayforward

#AlwaysBelieve.

And that reminds me that I will soon share a testimony here regards NYSC come next week...kos I always believe in the God I serve.
elmisti(m): 9:45pm On Oct 14, 2015
ademasta:

Qeeew! Jez ontop seeing someone in HD naim u arrange dis kind judgement? O boy u harsh o... I swear I nogo play with yhu again



grin grin grin
ademasta(m): 9:46pm On Oct 14, 2015
Walspring:


Why waiting for #no cloth day for ladies Do you want what happened in Sodom and gomarah to happen again
Hmmmm... Sodom and gomorrah chapter what?
seun305: 9:46pm On Oct 14, 2015
elmisti:



Jimmy webb is sidelined sef...jst hilary, Sanders and omerly ar d ones doing d debate....

yeezy, trump?
seun305: 9:47pm On Oct 14, 2015
Walspring:


Tonight is good.. Just watching Monday night raw #RAW

na u fit na
ademasta(m): 9:48pm On Oct 14, 2015
KeriBaby:
Coming from a married man I am shocked!!

What has marriage turned into lipsrsealed

Hmmm... Keribaby why u go catch me from this angle nah? You always decipher my ciphers!
Mrbllymer: 9:48pm On Oct 14, 2015
ademasta:
Strike ke! Rara o... My boys are always gallant, see them for site self
KeriBaby(f): 9:48pm On Oct 14, 2015
grin grin grin

Continue

ademasta:

Hmmm... Keribaby why u go catch me from this angle nah? You always decipher my ciphers!

Reply)

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.