NewStats: 3,264,923 , 8,185,098 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 07:41 PM k1r326z3e3g |
Southampton Vs Chelsea (1 - 1) On 28th December 2014 (30807 Views)
aieromon(m): 3:33pm On Dec 28, 2014 |
mukina2: Na the next goal I go release the dance step |
sammycarz(m): 3:33pm On Dec 28, 2014 |
I swear Mikel is only good when we're gonna defend a lead.
|
mencade4: 3:33pm On Dec 28, 2014 |
pamcode:hw far for d match? ![]() |
Funjosh(m): 3:34pm On Dec 28, 2014 |
Sure girl tell them make them hear ![]() edwife: |
Alexisu: 3:34pm On Dec 28, 2014 |
Veckylord: Lol. why nah? u want make baba troway your load? no worry, make I call gather my prayer group for your matter. 1 Like |
niggi4life(m): 3:35pm On Dec 28, 2014 |
Common Chelsea, make una no do me like dis oooo... na 50K i put for dis match say chelsea go win oooooo..... haaaaaaa, who send me message oooo!!!!!!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Speakdatruth: 3:35pm On Dec 28, 2014 |
Alexisu:oga, open ya eyes, we no dey drop 3points 4 ds game. we re sitin on d top, we no follow u drag below 4 |
omusiliyu(m): 3:36pm On Dec 28, 2014 |
The match will end in goaless draw. Dont waste your time to quote me. |
bayocanny: 3:36pm On Dec 28, 2014 |
edwife: ![]() I pity you edimofi wife ![]() |
aieromon(m): 3:36pm On Dec 28, 2014 |
Matic doing his work and Mikel work. Its not my business,though |
mightyleks(m): 3:36pm On Dec 28, 2014 |
Funjosh:it is... |
Phargbemmy(m): 3:36pm On Dec 28, 2014 |
.........well all I can say is may the best team win. I can do bad belle today cos even if chelsea lose today, the fc is still 16points ahead of me. Dont even knw what to expect today by 4pm. So may the best team wins. #COYG 1 Like |
Speakdatruth: 3:37pm On Dec 28, 2014 |
niggi4life:enemies we knw |
xynerise: 3:37pm On Dec 28, 2014 |
Mane wan finish Chelsea ![]() |
aieromon(m): 3:37pm On Dec 28, 2014 |
Where is that keandre wey no dey respect elders? ![]() |
LOVEGINO(m): 3:38pm On Dec 28, 2014 |
D match neva still finish? Na wa ooo
|
aieromon(m): 3:38pm On Dec 28, 2014 |
xynerise: No dey come party late nah. Jollof rice don almost finish oh. |
Emperortj93(m): 3:38pm On Dec 28, 2014 |
this mané nah witch oooo see as he just embarrass Mikel for ma Mum'c front 2 Likes |
fredoooooo: 3:39pm On Dec 28, 2014 |
Speakdatruth: 3:39pm On Dec 28, 2014 |
Djhack1:game don end? |
elisinho(m): 3:39pm On Dec 28, 2014 |
One hand for ur chest
|
Funjosh(m): 3:39pm On Dec 28, 2014 |
Stop romancing ball Chelsea SHOOT!
|
xynerise: 3:39pm On Dec 28, 2014 |
aieromon:I forget my gold spoon for house. Na wetin I go collect, no vex ![]() |
omusiliyu(m): 3:40pm On Dec 28, 2014 |
aieromon:Na i too sabi dey worry him... |
seangy4konji: 3:40pm On Dec 28, 2014 |
Wetin I tell u my dear? ![]() ![]() ![]() ginajet: |
zigger(m): 3:40pm On Dec 28, 2014 |
okpamson15:U dey pray make city drop points wen u neva win ur own |
seangy4konji: 3:41pm On Dec 28, 2014 |
Oya Sekem
elisinho: |
xynerise: 3:41pm On Dec 28, 2014 |
Give am Red hare ![]() |
keandre: 3:41pm On Dec 28, 2014 |
aieromon: i de here no shakement,mourinho de carry me play sha |
aieromon(m): 3:41pm On Dec 28, 2014 |
sebali: 3:42pm On Dec 28, 2014 |
pls hw many mins has bin played.
|
West Ham United Vs Manchester United (2 - 0) On 22nd September 2019
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |