NewStats: 3,262,824 , 8,178,265 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 05:12 PM 5n48626z3e3g |
Nigeria Vs Zimbabwe: 2026 FIFA World Cup Qualifiers (1 - 1) On 25th March 2025 (71482 Views)
Apcshit: 6:08pm On Mar 25 |
Iwobi is too lackadaisical for my liking
1 Like |
ionate1(m): 6:09pm On Mar 25 |
Apcshit:D guy no be footballer. .he supposed go learn work. |
Sleekfingers: 6:09pm On Mar 25 |
mickyeddi: Stop calling Nigeria the giant of Africa......that was long time ago.... 1 Like |
Procashtips(m): 6:11pm On Mar 25 |
This one don coach inputs o
|
prinsam30: 6:11pm On Mar 25 |
helinues: Just look at them chances he just missed now |
Pythagoras001: 6:11pm On Mar 25 |
Peter obi in uyo
|
Procashtips(m): 6:12pm On Mar 25 |
Iwobi and Aiyegbeni in the same chat room
|
helinues: 6:12pm On Mar 25 |
Peter Obi sighted at the stadium Nice one |
virginchaser(m): 6:12pm On Mar 25 |
May i ask wetin our politicians dey do for stadium now?
|
prinsam30: 6:13pm On Mar 25 |
OLa Aina is a big fooool
1 Like |
Arostar2023: 6:13pm On Mar 25 |
Nawa oO! Una still neva score? If una go WC with these legs na basket una go take carry goals ![]() |
9JAMac10: 6:13pm On Mar 25 |
Abeg when will a goal come now.
|
humberjade: 6:14pm On Mar 25 |
South Africa leads Benin
1 Like |
TheNobleProphet: 6:14pm On Mar 25 |
ionate1:Honestly, na J J Okocha still dey make this guy dey pick shirt for Super Eagles. |
busariabeyx24(m): 6:14pm On Mar 25 |
Rwanda don score oo. Super eagle
|
Apcshit: 6:14pm On Mar 25 |
Procashtips: I tell u |
wiseone28: 6:14pm On Mar 25 |
South Africa and Rwanda don score make una go home
|
drstranged: 6:14pm On Mar 25 |
Apcshit:Sincerely I've never been a fan of this guy. He's never been good and I wonder why he has a place in that team |
virginchaser(m): 6:14pm On Mar 25 |
Ah, I hope what possessed Aigbeni that year is not affecting our players against Zimbabweans.
|
SpiritedCheer(f): 6:15pm On Mar 25 |
Thinkunltd: 6:15pm On Mar 25 |
TheNobleProphet:him think say na dreadlock wey him de shake we won chop |
Procashtips(m): 6:15pm On Mar 25 |
Stop complaining Oshimen and start stretching . Every ball must not land on your feets. |
Pythagoras001: 6:16pm On Mar 25 |
Benin 0 - 1 south Africa bad result for Nigeria
|
wiseone28: 6:16pm On Mar 25 |
virginchaser:So politicians no be human being? |
Procashtips(m): 6:16pm On Mar 25 |
busariabeyx24: Rwanda where? |
Haykins2115(m): 6:17pm On Mar 25 |
Omo Moses Simon don turn beast for this second half o
1 Like |
9JAMac10: 6:17pm On Mar 25 |
South Africa and Rwanda are winning their games right now. While our Snapchat all stars are playing hero ball
1 Like |
TheNobleProphet: 6:17pm On Mar 25 |
drstranged:Na J J Okocha still dey make the guy dey relevant. The guy is a big problem and danger to Super Eagles. |
SpiritedCheer(f): 6:17pm On Mar 25 |
Draw or lose, and we are out of the World cup. Do they know that?
|
CaptainFM1: 6:18pm On Mar 25 |
SA don score 1 oooo. Super chicken just dey run for field. No game plan. Too much individual and selfish performance from our players.
1 Like |
virginchaser(m): 6:18pm On Mar 25 |
Uganda 1- Guinea - 0
|
TheNobleProphet: 6:18pm On Mar 25 |
Thinkunltd:The guy is a big problem and danger to Super Eagles. |
Inside Cristiano Ronaldo's N3.6 Million Per Night Holiday Villa In Greece
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |