NewStats: 3,263,637 , 8,180,880 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 01:55 AM 5g334h6z3e3g |
"The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup (14383239 Views)
solonnachi: 5:54pm On Mar 20 |
Mujtahida: Ok oo. Go to court |
charlesemeka85(m): 5:56pm On Mar 20 |
minfelix:I dey watch am via YouTube. Highest wey Zimbabwe go get na consolation goal |
BankyGee(m): 5:56pm On Mar 20 |
minfelix:Zimbabwe can play ball sha. Just cut small Boniface or Osimhen give them, they are good to go. |
mekabuachi(f): 5:58pm On Mar 20 |
While it's good to be realistic... It takes nothing for you to have a general positive outlook. To whom it may concern. 5 Likes 1 Share |
charlesemeka85(m): 5:59pm On Mar 20 |
I come post for here I no even see when Zimbabwe score 🤣🤣🤣🤣
|
charlesemeka85(m): 6:00pm On Mar 20 |
Na only God knw wetin SA go play Lesotho tomorrow 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
|
minfelix(m): 6:00pm On Mar 20 |
charlesemeka85:bro this game will end Draw…dey watch…🙌🏻😀 1 Like |
charlesemeka85(m): 6:01pm On Mar 20 |
mekabuachi: If u want to talk to me don’t go through the corners 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
minfelix(m): 6:01pm On Mar 20 |
charlesemeka85:SA will Beat lesotho like thiff🤣🤣…i don comot mind for that game o 2 Likes |
charlesemeka85(m): 6:02pm On Mar 20 |
minfelix:🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
charlesemeka85(m): 6:03pm On Mar 20 |
minfelix:e possible oo my guy 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Na my prayer abeg 🙏🙏 |
BankyGee(m): 6:03pm On Mar 20 |
charlesemeka85:😂😂😂😂😂😂😂😂 |
minfelix(m): 6:03pm On Mar 20 |
charlesemeka85:but we cant say sha…Lesotho are looking like giant killers in that group, a tiny nation with 5points…omo make SA sha no underrate them |
BankyGee(m): 6:03pm On Mar 20 |
minfelix:I swear 😂 |
charlesemeka85(m): 6:04pm On Mar 20 |
minfelix:we don play them? |
charlesemeka85(m): 6:04pm On Mar 20 |
minfelix:mk SA underrated dem abeg 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
minfelix(m): 6:04pm On Mar 20 |
charlesemeka85:yes na 1-1 |
solonnachi: 6:05pm On Mar 20 |
As it stands now; Benin - 10pts Rwanda- 7pts South Africa - 7pts Lesotho- 5pts Nigeria - 3pts Zimbabwe - 2pts If Zimbabwe draws this game, then; Benin - 8pts Rwanda- 7pts South Africa - 7pts Lesotho- 5pts Nigeria - 3pts Zimbabwe - 3pts God of all possibilities, show Nigeria mercy! |
Truidstarr: 6:05pm On Mar 20 |
charlesemeka85:our first match. We draw them 1-1 for Naija. |
BankyGee(m): 6:06pm On Mar 20 |
charlesemeka85:Zimbabwe dey actually play Benin. Them fit win seff if them serious. 3 Likes 2 Shares |
charlesemeka85(m): 6:06pm On Mar 20 |
minfelix:😳 home Abi away? |
minfelix(m): 6:06pm On Mar 20 |
charlesemeka85:they are very stubborn oo, there only loss in that group is the 1-0 loss to Rwanda…they humbled Zimbabwe 2-0…so Lesotho too is good oo 1 Like |
BankyGee(m): 6:07pm On Mar 20 |
solonnachi:Other teams for group no get God of all possibilities bah? Dey play 😂 |
mekabuachi(f): 6:07pm On Mar 20 |
charlesemeka85: While you have your opinions.... My bro please don't quote me again... Almost ten times now, I post you quote me, Wanted to quote you but you no really worth am, you have my attention now🙂 I love to give out positive energy.... And if you're not aligning with that do no quote me. Shalom |
minfelix(m): 6:07pm On Mar 20 |
solonnachi:i strongly believe this will happen |
BankyGee(m): 6:08pm On Mar 20 |
minfelix:Them beat South Africa home and away for 2019 na 😏 Last game na draw 😏 |
solonnachi: 6:09pm On Mar 20 |
BankyGee: Other countries are not as religious biased as we are. Religion is next to football in Naija bros |
do4luv14(m): 6:09pm On Mar 20 |
2-1 half time, This game fit end for draw, we pray for correct Ogbonu soap |
do4luv14(m): 6:10pm On Mar 20 |
solonnachi: Biko no start that one ooo |
charlesemeka85(m): 6:10pm On Mar 20 |
Abeg who get link to watch the Benin game? The one wey I been dey use for YouTube I no knw wetin dey do am
|
minfelix(m): 6:10pm On Mar 20 |
BankyGee:so SA better watch it…even Benin struggle to a 0-0 against them…SA may just nick them a 1-0 win but mae we dey see sha…this group, WE DIEE HEREEE🔥😅 3 Likes 1 Share |
solonnachi: 6:10pm On Mar 20 |
minfelix: Thank you my brother |