NewStats: 3,261,592 , 8,174,446 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 05:52 PM 5go3h

6z3e3g

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4364) - Nairaland 6o1i4e

Crypto Currency Investors Thread (4693638 Views)

(4)

Go Down)

Robnectar(m): 6:53pm On Mar 11
Alexas58:

You be 1 second man
Before your prick go stand, you don cum

So no need to bother myself

Ur nipho mom told you how I broke Usain bolt records while riding her? grin grin

Em dey collect champions league for fvckin undecided

1 Like

doyin01: 6:54pm On Mar 11
Robnectar:

Person wey dey exile, him bvn self don cast undecided undecided

grin grin grin
cmoney22222: 6:54pm On Mar 11
You go speak English ypu go tire. You never see anything . Like I said before , if deflover come back again, I go still give am 100$ . You want bet am? 😂

You wey be gatekeeper with bald head

😂

doyin01:

How can a dumb loser who got scammed be my fan ?? grin grin sorry I love intelligent fans that cannot get scammed easily.. grin
Robnectar(m): 6:54pm On Mar 11
Alexas58:

U no go help me beat am?

See wetin e dey make you do… e dey miss to give you your daily drugs wey Dey calm
You down for hospital
Now you don escape yaba left again

U already on the meds I recommended undecided undecided

2 Likes

Alexas58: 6:54pm On Mar 11
Robnectar:

Ur nipho mom told you how I broke Usain bolt records while riding her? grin grin

Em dey collect champions league for fvckin undecided
Oya collect the title

Great 1 seconds man 🏅
Na gold you get for that category after being foolish
doyin01: 6:55pm On Mar 11
cmoney22222:
Hahahahaha… you have not seen anything , you go still go do google search. Me lament about market. Me wey dey wyne una upandan. lol. Wetin concern me with una market. Oga check your portfolio, you go get bald head last last . You go enter nite bus go your village this week for illaje

In other words you were never scammed by any deflover , na whyne you dey whyne them , you never had any $100 in the first place grin cheesy grin

1 Like

Alexas58: 6:55pm On Mar 11
Robnectar:

U already on the meds I recommended undecided undecided

Go chemist

Snap the drugs, and write todays date close to am

Make I know say you no be crv robot
Robnectar(m): 6:55pm On Mar 11
Alexas58:

Oya collect the title

Great 1 seconds man 🏅
Na gold you get for that category after being foolish

I got my medals with me already, undecided undecided

U not in position to award em to me grin grin
cmoney22222: 6:56pm On Mar 11
Me self still dey work like this .. make I dey enjoy this yabbings before I go house

Robnectar:

Ah just run comot for work, closing time never reach self grin grin
Alexas58: 6:56pm On Mar 11
Robnectar:

I got my medals with me already, undecided undecided

U not in position to award em to me grin grin

Hahahahaha
Rob mini exchange
My foolish guy
doyin01: 6:57pm On Mar 11
cmoney22222:
You go speak English ypu go tire. You never see anything . Like I said before , if deflover come back again, I go still give am 100$ . You want bet am? 😂

You wey be gatekeeper with bald head

😂

On the other note. , what if you were the same person as deflover and you claim your alt moniker scammed you as a way to get attention and make people see you as someone relevant ?.
Some of you this useless ibadan boys can do anything for attention cheesy grin

What if you were never scammed and you are still the same person as deflover.

2 Likes

Alexas58: 6:58pm On Mar 11

But na true ooo
Cmoney how you take send that money to deflover

Cos if na bank
Him name go show live

Make we know who Dey lie now
cmoney22222: 6:58pm On Mar 11
You are confused this man, you say them scam me, now you come say them no scam me, be like say water don dey comot for your bald head be that ooo.

lol… 😂 you never see anything , you go investigate efcc for here. 😂

I suppose dey insult you but I will not do that. I am here to laugh at you and alexi 😂
doyin01:

In other words you were never scammed by any deflover , na whyne you dey whyne them , you never had any $100 in the first place grin cheesy grin
doyin01: 6:59pm On Mar 11
Alexas58:

But na true ooo
Cmoney how you take send that money to deflover

Cos if na bank
Him name go show live

Make we know who Dey lie now

grin grin grin grin ghen ghen
crazymommy(f): 7:00pm On Mar 11
doyin01:

On the other note. , what if you were the same person as deflover and you claim your alt moniker scammed you as a way to get attention and make people see you as someone relevant ?.
Some of you this useless ibadan boys can do anything for attention cheesy grin

What if you were never scammed and you are still the same person as deflover.

As weird as it may sound , there is an atom of truth in the whole thing , you might be right.

1 Like

Alexas58: 7:00pm On Mar 11
Breeze don blow

Something must happen

Our people say fowl yansh must open
cmoney22222: 7:00pm On Mar 11
Hahahahahah. I have told you , you don dey confuse abi, your bald head no be here ooo. 😂 you never see anything for here . You go investigate tire . 😂
doyin01:

On the other note. , what if you were the same person as deflover and you claim your alt moniker scammed you as a way to get attention and make people see you as someone relevant ?.
Some of you this useless ibadan boys can do anything for attention cheesy grin

What if you were never scammed and you are still the same person as deflover.
crazymommy(f): 7:01pm On Mar 11
Alexas58:
Breeze don blow

Something must happen

Our people say fowl yansh must open

E don dey open oooo grin grin
Robnectar(m): 7:01pm On Mar 11
Alexas58:

Go chemist

Snap the drugs, and write todays date close to am

Make I know say you no be crv robot

See as u dey perform ur warapa anyhow grin grin

Talking Abt ur meds and crv bot, undecided
Alexas58: 7:01pm On Mar 11
cmoney22222:
Hahahahahah. I have told you , you don dey confuse abi, your bald head no be here ooo. 😂 you never see anything for here . You go investigate tire . 😂

Oga no dey run from the question!

Show proof

Una make deflover deactivate him

How you take send the money to deflover

1 Like

Alexas58: 7:02pm On Mar 11
Robnectar:

See as u dey perform ur warapa anyhow grin grin

Talking Abt ur meds and crv bot, undecided

You are a robot
Just tell me where your control button is
cmoney22222: 7:03pm On Mar 11
Ask doyin01. 😂 to show prove. Which question. Una go turn efcc , una never see anything for here

Alexas58:

Oga no dey run from the question!

Show proof

Una make deflover deactivate him

How you take send the money to deflover

1 Like

Robnectar(m): 7:03pm On Mar 11
Alexas58:

You are a robot
Just tell me where your control button is

D botton is close to you, click ur mama Left nipple grin grin
cmoney22222: 7:04pm On Mar 11
Hahahhahahaha….. crazy mommy … e don cast ooo. Hahahahha last last 😂
crazymommy:

E don dey open oooo grin grin
doyin01: 7:05pm On Mar 11
cmoney22222:
Ask doyin01. 😂 to show prove. Which question. Una go turn efcc , una never see anything for here

So the person that claimed deflover scammed him of $100 wants us that was not scammed to show prove ? Know be person wey dem scam go get prove ?? Na us dem scam ?? grin

1 Like

cmoney22222: 7:06pm On Mar 11
Hahahahahha 😂😂😂 100$ dey pain una oooo.. lol last last una go get bald head …
Alexas58: 7:06pm On Mar 11
Robnectar:

D botton is close to you, click ur mama Left nipple grin grin

Hahahahahaaha you funny guy

Na so you dey play with your mama own for house?

Because na from experience you take talk this thing.

1 Like

doyin01: 7:06pm On Mar 11
Alexas58:

Oga no dey run from the question!

Show proof

Una make deflover deactivate him

How you take send the money to deflover

He never thought a day will come when people will ask him that question grin grin

1 Like

Alexas58: 7:07pm On Mar 11
doyin01:

So the person that claimed deflover scammed him of $100 wants us that was not scammed to show prove ? Know be person wey dem scam go get prove ?? Na us dem scam ?? grin

He don see us like little pikin

He no wan answer the question again
He come dey doge am

#Justice for deflover

1 Like

cmoney22222: 7:07pm On Mar 11
Send me your address let me bring the prove to you . lol . But you be efcc na, go use google find am 😂😂😂
doyin01:

So the person that claimed deflover scammed him of $100 wants us that was not scammed to show prove ? Know be person wey dem scam go get prove ?? Na us dem scam ?? grin
doyin01: 7:08pm On Mar 11
cmoney22222:
Hahahahahha 😂😂😂 100$ dey pain una oooo.. lol last last una go get bald head …

Na lie dem don expose your yansh !!!!

You were never scammed of $100 , no evidence.. pathetic liar finding nonsense attention grin grin

1 Like

doyin01: 7:08pm On Mar 11
Alexas58:

He don see us like little pikin

He no wan answer the question again
He come dey doge am

#Justice for deflover

Ajeh grin grin grin

Reply)

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 34
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.