NewStats: 3,261,652 , 8,174,649 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 11:19 PM 265bz6z3e3g |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (216482 Views)
Antwan99: 11:53pm On Feb 03 |
We live to battle another day. Good night!
|
Samueltemi337(m): 11:54pm On Feb 03 |
Joeblaze26:He might be living better than you Mr buoyant 2 Likes |
AlphaNugget(m): 11:55pm On Feb 03 |
Joeblaze26:It is well, everybody go dey alright las las |
RollinTNDA: 11:56pm On Feb 03 |
Reggzy:5k on 2 tickets on betking 5k on 4 tickets on sporty
|
AlphaNugget(m): 11:59pm On Feb 03 |
Samueltemi337:Common sense go tell you say person wey dey buoyant go stake from 1h above, but because of low funds na why that guy stake N2......but I doubt you have sense, continue typing bs |
RollinTNDA: 12:01am On Feb 04 |
RollinTNDA:My apologise for insulting that guy I just find it difficult to belive someone will stake 2 naira ![]() ![]() ![]() If it is not generarional poverty What will make a grown man stake 2 naira. 100 naira stake wont kill you 50 naira stake wont kill you. Or are you very stingy?? It just baffles my mind mehn ![]() Betting is not for everyone abeg. This is just too annoying!!! |
Samueltemi337(m): 12:02am On Feb 04 |
AlphaNugget:See how dumb you sound 1 Like |
Samueltemi337(m): 12:02am On Feb 04 |
RollinTNDA:They said he is not buoyant |
AlphaNugget(m): 12:03am On Feb 04 |
Samueltemi337:I hope you no dey cross road by yourself 😔 |
Reggzy: 12:03am On Feb 04 |
RollinTNDA:you are also a bloody fool... You dey reply the dude say the guy don miss lifetime oppurtunity because he staked a game the he wasnt sure it would come When you knew dis game would come... why didnt you go and borrow money and also stake your live savings in the ticket so that you would be a millionaire... You nor know say your papa don also miss life oppurtunity like that Una just go dey talk anyhow without using your brain Mtcheeew. ![]() 7 Likes 3 Shares |
AlphaNugget(m): 12:04am On Feb 04 |
Samueltemi337:You wey dey buoyant, how much your papa win for weekend? How much you don win for this year? Why you no boom 6 odds with 8k stake? You just dey talk like imbecîle, I pour you spit!!! Tahhh |
AlphaNugget(m): 12:05am On Feb 04 |
Reggzy:No mind the bst, I just leave am because he dey type like dog wey get rabies.....his fellow lunatic is even ing him. |
Samueltemi337(m): 12:06am On Feb 04 |
AlphaNugget:Did I say I was Buoyant? Na N2 I dey stake too na We are not buoyant |
AlphaNugget(m): 12:08am On Feb 04 |
Samueltemi337:You should try to fix your life......you are not normal, seriously. |
Samueltemi337(m): 12:09am On Feb 04 |
AlphaNugget:Howfar Netherlands? |
Peterzoom20: 12:09am On Feb 04 |
christianjoy:You talk true sha, e no easy this period. But whenever I see all these 2 naira to get some thousands I normally wish they put at least 100 so they'll get more to last them that's if they won't dash alabi back but truly it's not easy. E go finally better bro. |
AlphaNugget(m): 12:12am On Feb 04 |
Peterzoom20:What if the game cut, shey you go get mouth dey talk about regrets? Make Una dey try reason something with Una number 6.....person say e no gather, simple, why Una dey force am. Maybe he had 1h in his bet and he split that sum into multiple bets and he was lucky that one came through......the other ones wey cast, if say he staked the whole 1h he might not have boom this game. Nawa ooo 1 Like |
Peterzoom20: 12:12am On Feb 04 |
Reggzy:Na that chizzy buna guy wey dey also laugh people wey dey stake game on weekends instead of weekdays like he superstitiously believes. I don't know why some can't their message across without insults. |
Joeblaze26(m): 12:14am On Feb 04 |
Samueltemi337:Sure why not? The sky is big enough for everyone to shine 😊 Mr Loooossseeerrrrr!!! 😒😁 |
Samueltemi337(m): 12:16am On Feb 04 |
AlphaNugget:Omo People dey suffer o |
Peterzoom20: 12:19am On Feb 04 |
AlphaNugget:Alpha rest. You no see where I talk say e no easy this period meaning I also understand him. What I'm just trying to say in essence is at least 100 would have had least made him a millionaire, I'm not saying he had to cause he no go thief cause he wan play game but it's still a statement of fact. No matter the way everybody dey run their own this thing na luck and with consistency you might get lucky one day and finally leave this thing or dey hit am once in a while instead of regularly. I don't believe everyone here plans to do this stuff forever cause even monsuru talk say this thing no be lyf which is true. |
Samueltemi337(m): 12:20am On Feb 04 |
Joeblaze26:Do I expect anything much from handbag? No I don't |
koldrun: 12:20am On Feb 04 |
MILFs dey untop my matter this period
|
AlphaNugget(m): 12:22am On Feb 04 |
Peterzoom20:I stopped reading at the bolded......I hope you find peace ✌️😂 |
SultanOfAbia: 12:22am On Feb 04 |
Samueltemi337:The guy is the biggest fool of 2025 and we're still in February. So he cannot afford 10 naira ![]() But he can afford internet data?? |
koldrun: 12:23am On Feb 04 |
Why MILFs no wan let me rest this period?
|
Samueltemi337(m): 12:23am On Feb 04 |
SultanOfAbia:N2 was what he could afford to lose Everyone with what they can afford Please don't call him names 1 Like |
Peterzoom20: 12:24am On Feb 04 |
AlphaNugget:But you no wan rest. 😒 |
Reggzy: 12:24am On Feb 04 |
SultanOfAbia:while your are the the biggest fool the world have ever seen If you think say e easy...go and book your own 7k odds and nack your life savings untop am Mumu 1 Like |
Joeblaze26(m): 12:25am On Feb 04 |
Samueltemi337:Give it a rest bro You're not funny at all 😒 |
Samueltemi337(m): 12:26am On Feb 04 |
Funny enough if this was someone else bitterness crew would have a different opinion
|
Samueltemi337(m): 12:26am On Feb 04 |
Joeblaze26:I tell you say I be comedian? |
ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL
Viewing this topic: RollinTNDA, oyewale0001(m), Basildvalour(m), christianjoy(m) and 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 62 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |