NewStats: 3,262,154 , 8,176,259 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 01:29 AM 2g4f1w6z3e3g |
Just Got 7 Over 7 Draws Over 600,000 Naira Won.massive Giveaway For My Followers (1715 Views)
247VAWULENCE: 9:17am On Jan 30 |
guobe: You are welcome sir |
jflower06(m): 9:29am On Jan 30 |
guobe:You are welcome sir |
jflower06(m): 9:30am On Jan 30 |
guobe: You are welcome sir |
ATEAMS: 9:33am On Jan 30 |
Congratulations
1 Like |
PP123(m): 9:33am On Jan 30 |
guobe:una never start to dey credit anybody on telegram ooo |
adamma24: 10:00am On Jan 30 |
PP123: Guobe go run am....his word is enough... |
PP123(m): 10:02am On Jan 30 |
adamma24:him don credit you b4 |
adamma24: 10:05am On Jan 30 |
PP123: Yeah....and I hold him in high regard |
PP123(m): 10:05am On Jan 30 |
adamma24:let's see how it goes |
joceey(m): 10:10am On Jan 30 |
Congrat bro Where is my own share na we be the main follower nit all those who are just here to celebrate your winning. We are always here when u lose or win I dey wait my bro ![]() 1 Like |
VicM6: 11:22am On Jan 30 |
guobe:wow, how much in total did u won....would be up to a million naira....u are a great punter.....abeg show me love boss....Moses, 903869779, Opay |
Smilleydr(m): 11:52am On Jan 30 |
adamma24:Guobe run my own abeg, more wins for you brother...0738018922/Access bank |
adamma24: 11:59am On Jan 30 |
Smilleydr: I no be guobe....but him go run am for u... |
D00msDay(m): 12:00pm On Jan 30 |
Hehehehe. This one wey everybody they for giveaway, make una no kum dey disturb us for Guobe telegram channel ooo ![]() ![]() Congrats boss. It's ur boy number1. I always told u ur the best punter as regards Draw. |
D00msDay(m): 12:04pm On Jan 30 |
All the bad belles wey they talk rubbish about Guobe, hope una eyes don clear. God always has a way of shaming his enemies. ![]() ![]() 1 Like |
guobe: 12:14pm On Jan 30 |
D00msDay:No mind those evil people. 1 Like 1 Share |
JOACHINpedro: 12:19pm On Jan 30 |
Ewe! no be this guy dey always paste draw soups on bet thread? Chai! E enter today. Enjoy your loot bro ![]() 1 Like |
Smilleydr(m): 12:27pm On Jan 30 |
adamma24:okay thanks, I will come back here and appreciate when I received the blessing 1 Like |
Peterzoom20: 12:32pm On Jan 30 |
guobe:Congrats boss, you finally got them your consistency and hardwork paid off, congrats sir. 💪 1 Like |
D00msDay(m): 12:32pm On Jan 30 |
guobe: They will be hiding in their holes now. ![]() ![]() Congrats boss. I have been offline for a while now and unable to follow ur games cos my telegram was hacked few days back. Working on getting it back. 1 Like |
D00msDay(m): 12:33pm On Jan 30 |
JOACHINpedro: E dey enter well well. U just notice this one. |
Samueltemi337(m): 12:36pm On Jan 30 |
guobe:Congrats Guobe 1 Like |
arkad321: 1:23pm On Jan 30 |
Congrats boss guobe Abeg help me with anything to eat 81 6362 3337Opay. |
guobe: 1:23pm On Jan 30 |
Samueltemi337:Thanks Samuel |
arkad321: 1:24pm On Jan 30 |
Sir guobe I am abba Boss i beg in the name of god to help me with 1k i dey hungry since yesterday night sir pls help me abeg |
guobe: 1:24pm On Jan 30 |
D00msDay:Ok 1 Like |
guobe: 1:25pm On Jan 30 |
ATEAMS:Thanks Ateams |
arkad321: 1:25pm On Jan 30 |
Congratulations guobe pls consider my request. Wish u more success |
guobe: 1:27pm On Jan 30 |
Peterzoom20:Thanks ,I won also some couple of days ago as I got 3 over 3 draws but this was massive. |
guobe: 1:28pm On Jan 30 |
arkad321:Thanks |
Peterzoom20: 1:29pm On Jan 30 |
D00msDay:The last time I see 7/7 draws na for last two years on X. This one na big thing. 2 Likes 1 Share |
Kaita: A New Word Added To Oxford English Dictionary
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |