NewStats: 3,259,435 , 8,170,103 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 12:45 AM x6q76z3e3g |
IJGB Vs Lagos Babes Fight (27908 Views)
(1) Go Down)
nlfpmod: 1:59pm On Dec 20, 2024 |
IJGB is trending because the annual IJGb babes vs Lagos babes beef is here. Credit: TrendingEx 3 Likes |
nlfpmod: 1:59pm On Dec 20, 2024 |
2 Shares |
Starz825(m): 2:04pm On Dec 20, 2024 |
Na wa ooo Dem baddies go fight for rich prick taya 13 Likes 1 Share |
Chijeep(m): 2:10pm On Dec 20, 2024 |
Total pure nonsense. Worth 0% attention of a common man. Mtchww... ![]() 54 Likes 2 Shares |
Sirchiboy: 2:10pm On Dec 20, 2024 |
Let the fight begins
2 Likes |
Kharol1234: 2:10pm On Dec 20, 2024 |
na who na sabi
1 Like |
kenbee(f): 2:11pm On Dec 20, 2024 |
As a sharp Lagos Babe, I will switch location and the IJGB gang, Naija na cruise
18 Likes 1 Share |
Ballzproblem2: 2:11pm On Dec 20, 2024 |
Still no news about the children that died from stampede in oyo state .
41 Likes 4 Shares |
medropoly(m): 2:11pm On Dec 20, 2024 |
NO COMMENT. I SEE NOTHING TO COMMENT ABOUT HERE. ![]() 5 Likes |
redcliff: 2:11pm On Dec 20, 2024 |
If i hear say u no go maintain your levels when you go for summer for there. You dey craze? Excrpt your papa na rich, you no go go summer for JD or yankee dey do dettt living.
2 Likes |
iykofias(m): 2:12pm On Dec 20, 2024 |
Topic for jobless folks
15 Likes 2 Shares |
Offpoint1: 2:12pm On Dec 20, 2024 |
I blame useless men that are wasting their funds on them.
7 Likes |
AllBlack: 2:14pm On Dec 20, 2024 |
iykofias:busy busy busy from January to December. Please rest 2 Likes 1 Share |
Bemby69(m): 2:14pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:Oyo state 4 Likes 1 Share |
tommy589(m): 2:14pm On Dec 20, 2024 |
Ok
|
KingRabota: 2:17pm On Dec 20, 2024 |
Useless topic just gave me a wonderful Idea
4 Likes |
Tomide007: 2:17pm On Dec 20, 2024 |
G
|
Godwin4444: 2:18pm On Dec 20, 2024 |
That dorathy girl how do people find someone like that attractive? Like seriously I always see it as a disability n to make matters worse many of them have body shape that are very unproportional n imbalance like improper fraction making them look like letter P Overflowing big breast n flat yansh N for those who have big yansh they normally look like pressed bread, everything compacted Moderate is bae from here ![]() ![]() ![]() 9 Likes 2 Shares |
Beazysledge: 2:19pm On Dec 20, 2024 |
This one wey get face like orangutan sef wan thief person man? Omo for Nigeria na mostly una fellow men una dey fùck dey call am woman...
11 Likes 3 Shares |
Gerrard59(m): 2:20pm On Dec 20, 2024 |
All the fight na on top man money o. ![]() ![]() BTW, this IJGB na for only Lagos? How about Emeka Malaysia who goes to Imo and Odogwu Japan who goes to Anambra. Does the "IJGB" tag apply to them? 14 Likes 3 Shares |
mymadam(m): 2:20pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:When in Ogun State? ![]() 2 Likes |
Kam2021: 2:20pm On Dec 20, 2024 |
Speechless.
1 Like |
Mindlog: 2:24pm On Dec 20, 2024 |
Baddie for Baddie. ![]() |
Lovit(m): 2:25pm On Dec 20, 2024 |
Both still fighting for the men here in Nigeria Men are the price! Btw, Lagos girls should allow IJGB babes change oil in peace, it is not easy to find man in the abroad ![]() 13 Likes 3 Shares |
Godwin4444: 2:25pm On Dec 20, 2024 |
Ballzproblem2:chinedu U no even care say u no fit go back home for Christmas cos of insecurity na south west b your problem 7 Likes |
Exousiang01(m): 2:25pm On Dec 20, 2024 |
This one done see one mumu buy tickets for am now, we no go hear word again
4 Likes |
Elidrisy20: 2:26pm On Dec 20, 2024 |
As tinubu dey Lagos ,they have every right to do what they want
|
(1) Reply)
Governor Sanwo-Olu Inspects The Lagos Blue Line Rail Project (Videos)
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |