NewStats: 3,259,368 , 8,169,928 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 07:28 PM 6z6o6g6z3e3g |
Manchester United Vs Nottingham Forest (2 - 3) On 7th December 2024 (18371 Views)
Fuckingmallam45(m): 7:39pm On Dec 07, 2024 |
Bruno and Onana, na collaboππ€ eh eh
1 Like |
NaijaReppin: 7:40pm On Dec 07, 2024 |
Pilopher: I tire for you o, goal keeper no dey dive again? E be like sey bros mind dey somewhere else "There's no reason why he should miss the ball by that much. ." na commentator be that o And ANOTHER goal! |
Pilopher: 7:41pm On Dec 07, 2024 |
NaijaReppin:he get wife , if he break him waist , Na you go help am F**k him wife ? 6 Likes |
Pilopher: 7:42pm On Dec 07, 2024 |
Another one 1-3 1 Like |
obaidan: 7:43pm On Dec 07, 2024 |
Amofin abi weytin be ds one name go collect well well
4 Likes 3 Shares |
Fuckingmallam45(m): 7:43pm On Dec 07, 2024 |
Na 1-3 oo, una sure say Amorim go last so π, I don't think so
3 Likes 2 Shares |
helinues: 7:43pm On Dec 07, 2024 |
1-3
|
Zonefree(m): 7:43pm On Dec 07, 2024 |
helinues:The scoreline is complete. Ngozi United 1 Forest 3. 5 Likes 1 Share |
greypencils: 7:43pm On Dec 07, 2024 |
3-1...see these idiots. Common Not forest wey man City flog 3-0. Shameful team.
4 Likes |
Zonefree(m): 7:43pm On Dec 07, 2024 |
helinues:I told you na 5 Likes |
baralatie(m): 7:44pm On Dec 07, 2024 |
π€§π€§π€§ Man u don cut some pipu 4 Likes |
greypencils: 7:45pm On Dec 07, 2024 |
Jokerman:Check out the list of people he sold na. Those boys still play better than the current idiots in this team. 2 Likes |
NaijaReppin: 7:45pm On Dec 07, 2024 |
Nottingham Forest wan yeye Man U today. . make I grab my pop corn People wey go bet money, una kpele 1 Like |
geoworldedu: 7:45pm On Dec 07, 2024 |
Man Utd don't want to play with Lamorin. They want him sacked ![]() The most annoying excuses I have ever heard from football fans when their team is in bad run of form is what I just stated above. I wonder why nobody is saying that about CITY though. 3 Likes 1 Share |
Pilopher: 7:45pm On Dec 07, 2024 |
From ten hang ball to Amiron ball, they guy left where he would have kept his reputation , and respect he say Na man u, not knowing man u is having spiritual problem
5 Likes |
baralatie(m): 7:46pm On Dec 07, 2024 |
Fuckingmallam45:Ask ten hag 3 Likes |
Almiron(m): 7:46pm On Dec 07, 2024 |
Amorin go think say na Arouca he dey follow play π€£π€£ His era no even begin before crashing... ETH go dey somewhere dey laugh right now π 8 Likes |
Numerouno94(m): 7:46pm On Dec 07, 2024 |
Fergi001 our great mod. I say make i greet u. ![]() ![]() 2 Likes |
Samunique(m): 7:47pm On Dec 07, 2024 |
obaidan:No, na Amoxicillin capsule ![]() 3 Likes 1 Share |
Numerouno94(m): 7:47pm On Dec 07, 2024 |
Kyase my man how market? I dey i kun say make i hail u. ![]() ![]() 4 Likes |
Fuckingmallam45(m): 7:47pm On Dec 07, 2024 |
Pilopher:Leave am, den no dey tell person π 3 Likes |
Sonofgod1990(m): 7:48pm On Dec 07, 2024 |
NaijaReppin:I Carry am over 2.5 with 30k. Made about 40k from it 1 Like |
Numerouno94(m): 7:48pm On Dec 07, 2024 |
Almiron: ![]() 2 Likes |
Addme: 7:48pm On Dec 07, 2024 |
I like what I'm seeing.
2 Likes |
Angelfrost(m): 7:48pm On Dec 07, 2024 |
greypencils: Nottingham Forest common?!! This season?!! You sure say you dey watch ball this year? ![]() Even Liverpool know wetin their eye see. Una still dey overrate this United of a club. ETH will be laughing right now! ![]() 8 Likes 2 Shares |
geoworldedu: 7:48pm On Dec 07, 2024 |
When Chelsea was 'sacking' all their 22 players last season, the likes of man Utd were laughing at them. Now see the results. As long as Utd keeps these players, they will keep getting bad results. 10 Likes 3 Shares |
Jokerman(m): 7:49pm On Dec 07, 2024 |
greypencils: I'm telling you... It's just an eye sore now 4 Likes |
Temp: 7:49pm On Dec 07, 2024 |
Everybody come out ooooooo! ![]() Thank God say we beat Manure United ![]() 4 Likes 1 Share |
Fuckingmallam45(m): 7:49pm On Dec 07, 2024 |
baralatie:ππ |
baralatie(m): 7:49pm On Dec 07, 2024 |
Samunique: |
NaijaReppin: 7:49pm On Dec 07, 2024 |
Dayuuuum! Game don set. . I no think sey dem go equalize but make we dey watch. . MU 2 - NF 3
|
gradeA(m): 7:49pm On Dec 07, 2024 |
I have always said it, RVN should have been given more time.
4 Likes |
Brentford Vs Manchester United (1 - 3) On 19th January 2022
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |