NewStats: 3,261,389 , 8,173,874 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 06:29 AM 2j5h16

6z3e3g

Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ - Business (712) - Nairaland 2ok27

Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (558352 Views)

(4)

Go Down)

Peterzoom20: 9:14pm On Oct 14, 2024
AlphaNugget:

Lol, same thing with me.

Ariwodo on the beat 😇
Bro abeg I want to ask some tin, palmpay dey receive money from abroad like opay? E get one token I get wey i dey monitor till e ripe but I wan know ahead of time incase I'll sell it off.
Peterzoom20: 9:18pm On Oct 14, 2024
DiskJokeyManic:


I dy mad 2 play Under or Straight win fr Basketball...?? grin grin grin grin na onli over I dey play oo......... even wen I pick a random code online,,,, if I see Under or straight win,,,, I dy comot am sharp sharp
E get time wey under dey pay well oh especially those mumu Brazil, Uruguay and the rest lig. But you see that straight win, na the fastest way to village be that, big odd go dey beat small odds like tomorrow no dey.
DiskJokeyManic: 9:18pm On Oct 14, 2024
Hungary game ----penalty
Wales game ---- penalty
Sweden game--- penalty
Italy game----- penalty
game--- penalty
Turkey game--- penalty
Ukraine game--- penalty

Onli game neva get PK yet for dis night games...... See money ooo😬😬😬😲😲😲

1 Like

abba190: 9:19pm On Oct 14, 2024
DiskJokeyManic:
Turkeeeeeyyyyyyyyyyyyyyyy😁😁😁😁😁😁💥💥💥💥💥💥💥

1-2



Booooooooooooooooooo💥💥💥💥💥💥💥💥💥😁😁😁😁😁😁😁😁😁😁
abeg show me love

1 Like

AlphaNugget(m): 9:19pm On Oct 14, 2024
Puntingnoob:
Just wanted us to be mutuals since you said you are web 3 enthusiast
Oh, these are some of the people I follow
DiskJokeyManic: 9:20pm On Oct 14, 2024
Yes penalty scored na - 15 odds

For just 1 game normally😬😬😬😬😬😬😬

1 Like

AlphaNugget(m): 9:21pm On Oct 14, 2024
Peterzoom20:

Bro abeg I want to ask some tin, palmpay dey receive money from abroad like opay? E get one token I get wey i dey monitor till e ripe but I wan know ahead of time incase I'll sell it off.
What platform are you using to sell?
PJtech: 9:28pm On Oct 14, 2024
Aswear this stress is not for me 😪😡
Peterzoom20: 9:33pm On Oct 14, 2024
AlphaNugget:

What platform are you using to sell?
Bybit bro but It's not anytime soon sha cause I still dey observe am but I just want to know if palmpay also receives directly from abroad so I'll know whether to use it or not if the time comes.
Peterzoom20: 9:35pm On Oct 14, 2024
AlphaNugget:

Oh, these are some of the people I follow
You go far gan for cryto, that your yum party you posted here one time, have they already listed it?
Thazard(m): 9:36pm On Oct 14, 2024
Wales your papa .


Just over 1.5 you no fit.

I for win 299k this night.(Live games)
AlphaNugget(m): 9:37pm On Oct 14, 2024
Peterzoom20:

Bybit bro but It's not anytime soon sha cause I still dey observe am but I just want to know if palmpay also receives directly from abroad so I'll know whether to use it or not if the time comes.
Have you not traded via P2P before?
I guess buyers do transfer to Kuda, Opay and Palmpay.......Bybit doesn't make any direct deposit to your local bank , only P2P trader engage in such.
AlphaNugget(m): 9:38pm On Oct 14, 2024
Peterzoom20:

You go far gan for cryto, that your yum party you posted here one time, have they already listed it?
No, just some community sale.
Builderbet365: 9:45pm On Oct 14, 2024
Builderbet365:
*

✅✅✅
SPF247(m): 9:45pm On Oct 14, 2024
grin grin
Builderbet365: 9:46pm On Oct 14, 2024
Builderbet365:
x

✅✅✅
DiskJokeyManic: 9:47pm On Oct 14, 2024
Runnin ticket.....😁😁

6 more 2 to go

1 Like

Builderbet365: 9:48pm On Oct 14, 2024
DiskJokeyManic:
Hungary game ----penalty
Wales game ---- penalty
Sweden game--- penalty
Italy game----- penalty
game--- penalty
Turkey game--- penalty
Ukraine game--- penalty

Onli game neva get PK yet for dis night games...... See money ooo😬😬😬😲😲😲

This one na wetin dem dey call wishful thinking. Na only spirit fit think all these an put am for bet
Thazard(m): 9:50pm On Oct 14, 2024
Thazard:
Wales your papa .


Just over 1.5 you no fit.

I for win 299k this night.(Live games)


Cashed out 40k.

SPF247(m): 9:55pm On Oct 14, 2024
I’m on 🔥

grin grin

DiskJokeyManic: 9:59pm On Oct 14, 2024
Dis betting tin sha .......

E dey favour some people,,,, while some people re jst soooo unlucky 🤧🥲🥹
abba190: 10:03pm On Oct 14, 2024
DiskJokeyManic:
Dis betting tin sha .......

E dey favour some people,,,, while some people re jst soooo unlucky 🤧🥲🥹
are u among the unlucky ones tonight?
abba190: 10:04pm On Oct 14, 2024
make una help me before this hunger kpai me
RealityKings: 10:10pm On Oct 14, 2024
M

1 Like

WhiteIverson: 10:36pm On Oct 14, 2024
SPF247:


Aba, I will send someone to send you 5k via POS tomorrow cool
me in thy kingdom too boss
abba190: 10:36pm On Oct 14, 2024
SPF247:


Aba, I will send someone to send you 5k via POS tomorrow cool
thank you so much boss. more greens to your tickets
PJtech: 10:36pm On Oct 14, 2024
SPF247:


Aba, I will send someone to send you 5k via POS tomorrow cool

Pls help me, i really need funds.. been going through alot 🙏🙏
Reggaero(m): 10:37pm On Oct 14, 2024
SPF247:


Aba, I will send someone to send you 5k via POS tomorrow cool
boss i dey here too,1k go do
PJtech: 10:38pm On Oct 14, 2024
Damn
Damn Damn
Damn Damn Damn
Damn Damn Damn Damn
Damn Damn Damn Damn Damn
Damn Damn Damn Damn Damn Damn
Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn
Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn Damn

(1117)

Forex Trading - Season 15

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.