NewStats: 3,261,361 , 8,173,785 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 12:45 AM 5y5a4n6z3e3g |
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts (13085130 Views)
dapix: 11:26am On Jan 17, 2024 |
INTBREW, showing movement. Hope all is now well ooooo ![]() |
yMcy56: 11:27am On Jan 17, 2024 |
sonofElElyon:Lol. WEMA @11.66 full bid.. FCMB @11.55/11.65...... .. STERLING go soon start to dey knock for back of im door ![]() ** Chai!! The kind pages we dey open with this bull ehnnn I never read the ones I missed, na to go back and read later. ![]() 2 Likes |
sonofElElyon: 11:30am On Jan 17, 2024 |
yMcy56: Make dem warn fidelity say wema dey come oooo |
Princkez: 11:31am On Jan 17, 2024 |
yMcy56:JAPAULGOLD also on full [email protected] |
ojeysky(m): 11:32am On Jan 17, 2024 |
unite4real: What's happening to redstar right now has been the usual trend, it does 10% a day and the next day it's dumping 1 Like |
ojeysky(m): 11:32am On Jan 17, 2024 |
dapix: On full bid sef |
sonofElElyon: 11:32am On Jan 17, 2024 |
Princkez: Daar abracadabra continuing... tantalizers ti lule momentarily... lets see if it recovers |
ojeysky(m): 11:35am On Jan 17, 2024 |
Yoast: They thing eh.... Just imagine someone that bought 5m units at 1naira..... @megawealth01 comes to mind ![]() ![]() 1 Like |
megawealth01: 11:37am On Jan 17, 2024 |
Ginalex: Enjoy |
megawealth01: 11:37am On Jan 17, 2024 |
ojeysky: na GODWIN |
megawealth01: 11:38am On Jan 17, 2024 |
1 Like |
megawealth01: 11:39am On Jan 17, 2024 |
Choiceguy: 11:41am On Jan 17, 2024 |
megawealth01: To me Oando will still trade below #11. When chief Agba was telling us some of us here were busy doubtin.maybe they think stock market use to come down like cypto.it takes style to come down. Price goes up again when good dividends are declared not coming down when dividends are declared |
megawealth01: 11:44am On Jan 17, 2024 |
Choiceguy: Stocks and crypto can't be compared ooooooo... You can suddenly become a billionaire in cryptocurrency oooooo |
sonofElElyon: 11:48am On Jan 17, 2024 |
megawealth01: That bro here told ne to buy and i did at N5.90 |
yMcy56: 11:49am On Jan 17, 2024 |
Princkez:JAPAUL full bid @2.70 INTERBREW full bid @6.08 CHAMS full bid @3.05 BUACEM full bid @123.90 DANGCEM full bid @453 WEMA full bid @11.66 UNIVINSURE full bid @0.48.. UNITY full bid @3.27 TIP full bid @2.44 JAIZ @4,01 Mcnichols @1.62 DANGSUGAR/NASCON: We never see the bullion van today.......maybe dem go still come, we no know yet * Some.still dey on full bid, some trading at day's high, etc, no east to dey combine intendy's work..... ![]() 1 Like |
megawealth01: 11:49am On Jan 17, 2024 |
sonofElElyon: E pain me sha... I underrated wema |
sonofElElyon: 11:53am On Jan 17, 2024 |
megawealth01: And you can be utterly ruined in a day in crypto. I'm done with buying. Only mining.. ice and pi 1 Like |
stcool(m): 11:53am On Jan 17, 2024 |
megawealth01: I dont care what they do...I will continue to bid for it until i get 1M units, I intend to keep it for long term and wait. Seems the next 8yrs is for WEMA ![]() ![]() ![]() |
kolaish(m): 11:55am On Jan 17, 2024 |
Choiceguy:Price movement of stocks on NGX is not all about dividends. Sentiments also play a lot of role. It is sentiments that has been moving Wema and other stocks in same category. I heard rumours last week that the powers to be in Nigeria now... favours the bank (though I failed to act on it and did not buy). 1 Like |
ojeysky(m): 12:00pm On Jan 17, 2024 |
Locotrader: The watch na long thing o... Currently almost at full offer down 10% already ![]() |
ojeysky(m): 12:02pm On Jan 17, 2024 |
megawealth01: And you can suddenly become a zeronaire in crypto.... But with stocks it will take a few days/weeks ![]() 2 Likes 1 Share |
sonofElElyon: 12:02pm On Jan 17, 2024 |
megawealth01: Me sef underrate transcorp and sold at N1 Which one come worse ? ![]() |
Shalom428: 12:03pm On Jan 17, 2024 |
Shalom428:@Chunkuli ... Here comes the BUACEMENT as projected. |
megawealth01: 12:07pm On Jan 17, 2024 |
sonofElElyon: You don't mean it? |
megawealth01: 12:08pm On Jan 17, 2024 |
ojeysky: Well na greed dey send people go village for crypto |
megawealth01: 12:10pm On Jan 17, 2024 |
stcool: I no get that kind mind for wema maybe na see finish I dey do them based on their branch network |
defebe: 12:11pm On Jan 17, 2024 |
megawealth01: Lost 1m in 1 week for crypto last December..Funniest thing be say I wan use the money load VeritasKap then , but quick money no gree me. Now between that December and now, VeritasKap Don do more than 80 percent |
Adinije(f): 12:12pm On Jan 17, 2024 |
Why is Fidelity drag foot ni ![]() |
Trojan8(m): 12:13pm On Jan 17, 2024 |
Locotrader: ![]() ![]() |
megawealth01: 12:15pm On Jan 17, 2024 |
defebe: E don do 💯 oooooo |
megawealth01: 12:16pm On Jan 17, 2024 |
Adinije: Na stock for the patient |