NewStats: 3,262,191 , 8,176,414 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 09:52 AM 1e261n6z3e3g |
Police Warns Nigerians Against Using New Viral Slogan 'No Gree For Anybody' -VID (21077 Views)
(1) Go Down)
officialwdhtvv: 8:52am On Jan 11, 2024 |
Police warns Nigerians against using the viral new slogan ''No gree for anybody'' Take a listen!!! #wetindeyhappentv https://www.youtube.com/watch?v=DpO8W8SMMNI https://www.instagram.com/reel/C187478r4-x/?igsh=OXAwb2E5bnI5am82 3 Likes 4 Shares |
Righthussle: 8:54am On Jan 11, 2024 |
😆😆😆😆 Even police "no wan gree for anybody " this year oo. If not, Wetin concern police concern people slogan. We too, we no go gree for una. We go use the slogan. 143 Likes 8 Shares |
Akacollins7: 8:58am On Jan 11, 2024 |
That one, na because the person never get better/correct beating
13 Likes 2 Shares |
neonly: 8:58am On Jan 11, 2024 |
Nigerian police no dey stop to amaze it citizens sha Wetin be security issues with dis again 78 Likes 9 Shares |
FarmPlanetNG: 9:01am On Jan 11, 2024 |
Joker
25 Likes 2 Shares |
Tinububalls: 9:06am On Jan 11, 2024 |
You guys are always afraid of crisis, but refuse to do the right thing. They are even creating awareness unknowingly. Jokers in uniform. 97 Likes 10 Shares |
Jking20(m): 9:28am On Jan 11, 2024 |
They're mad... We no gree for them 74 Likes 6 Shares |
Jewesgratitud3: 10:07am On Jan 11, 2024 |
![]() ![]() ![]() 1 Like |
shortgun(m): 10:14am On Jan 11, 2024 |
Just imagine the nonsense ![]() 22 Likes 3 Shares |
DatoDatuk: 12:01pm On Jan 11, 2024 |
![]() ![]() 1 Like 1 Share |
Promise47(m): 2:09pm On Jan 11, 2024 |
Nigeria police we no go gree for una we go Use am anywhere we go nonsense force on your Job no gree for anybody is not your job yeye police
24 Likes 3 Shares |
SAMBARRY: 6:48pm On Jan 11, 2024 |
If you pay attention on what the police are saying without any prejudice even though we know how they really are, they do have a valid point
35 Likes 7 Shares |
tunwumi: 6:49pm On Jan 11, 2024 |
Just imagine what the Nigerian police is bothering itself on
7 Likes 3 Shares |
Macdeey: 6:49pm On Jan 11, 2024 |
![]() Even the police no dey gree for dem sefs ![]() ![]() ![]() 52 Likes 6 Shares |
jeff1993: 6:50pm On Jan 11, 2024 |
Leave am for US!!! We no go even gree for the Police sef if dem try to "raid" us unlawfully or try to intimidate us. 16 Likes 3 Shares |
mrpablo(m): 6:50pm On Jan 11, 2024 |
No gree for anybody!!!
18 Likes 4 Shares |
EbiJUNIRO(m): 6:50pm On Jan 11, 2024 |
Cannot create new topics here help!
|
Lanre1st(m): 6:50pm On Jan 11, 2024 |
Federal government don they fear of prospective protest Nigerians no go gree for Federal government 35 Likes 3 Shares |
NGArmyTerrorist: 6:50pm On Jan 11, 2024 |
I no go gree for una anyhow anyhow arrest and embarrassment this year! All of us go hear'am ![]() ![]() 5 Likes 1 Share |
PheelzAlmighty: 6:51pm On Jan 11, 2024 |
Clueless bunch
3 Likes 1 Share |
money121(m): 6:51pm On Jan 11, 2024 |
Dey play Nko
2 Likes 1 Share |
jmoore(m): 6:51pm On Jan 11, 2024 |
Police is your friend is the worst slogan ever
29 Likes 4 Shares |
yuzjet(m): 6:51pm On Jan 11, 2024 |
We still no go gree for Nigeria police.
7 Likes 1 Share |
GboyegaD(m): 6:52pm On Jan 11, 2024 |
Biko, sha gree for God, na dat one mata .
|
mukthar2000(m): 6:52pm On Jan 11, 2024 |
Police as una no say nobody go green for una anyone since u can come out with good result for Mohbad death.
|
GanagiBitrus: 6:52pm On Jan 11, 2024 |
The slogan is essentially a call for people to stand for their rights. So nothing wrong with it. Just that Police finds it offensive because Nigeria is a country where the rights of many are trampled upon, with police oftentimes being the guilty party. 16 Likes 2 Shares |
Seunpapa65: 6:52pm On Jan 11, 2024 |
Any police wey whine me nah to use blow for him face
6 Likes 1 Share |
iCauseTrouble: 6:52pm On Jan 11, 2024 |
emiika: 6:52pm On Jan 11, 2024 |
officialwdhtvv: How about “wey ur particulars” |
Adedotguy: 6:53pm On Jan 11, 2024 |
![]() |
Pat081: 6:53pm On Jan 11, 2024 |
If we gree and police don't want to gree nko na to use the gun
officialwdhtvv: |
mukthar2000(m): 6:53pm On Jan 11, 2024 |
Police as una no say nobody go green for una anyon juste since u can come out with good result for Mohbad death.
1 Like |
(1) Reply)
Lady, 2 Others Defrauding People Of Over N70Million Through Facebook In Imo
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |