NewStats: 3,261,468 , 8,174,108 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 11:19 AM 17292r6z3e3g |
Gistlover Replies The Police Over Arrest (47773 Views)
(1) Go Down)
nlfpmod: 9:35pm On Jan 05, 2024 |
@nigeriapoliceforce you guys are a big joke. Is this how useless and senseless you guys are, big joke and cloutjUSI to prove what?? bring one evidence wey una see say na those boys be gistlover, make una do una mumu finish , ati arrester 000 ati petitioner 000, all of una na lawsuit Go Jam una this new year, since you all have money to waste for court, let's fvcking go there , aye yin onida Jeanslover to Nigeria Police right now, see how you all display una unprofessionalism to the whole world, normal normal we sabi say una no Dey Professional as na retired ogogoro people una Dey employ but showing it to the whole is such a big shame to you all, ontop how much wey una collect for Toyin the famous fraudster hand. https://www.instagram.com/p/C1ur3htt-d6kJzH3fZnYeFQ2s0VwfqWmVOcSo00/?igsh=NTc4MTIwNjQ2YQ== 16 Likes 3 Shares |
ImoleNaija: 9:38pm On Jan 05, 2024 |
RELEASE INNOCENT BOYS 00 but help me hold that fake page well - that one sweet me, next time him no go open fake page again. Eleyi open fake page dáràn. ![]() He go don explain explain tire with no evidence. He now has though. ![]() 56 Likes 2 Shares |
ogashman(m): 9:38pm On Jan 05, 2024 |
The police is a joke...so out of all the problems ravaging the country, it's gistlover that is the catch. Someone that is not living in Nigeria. Insecurity is pervading the land. Scores killed in plateau state and no response from the police but u re busy chasing shadows. Person wey him house dey burn no dey find rat. 259 Likes 10 Shares |
Akwamkpuruamu: 9:38pm On Jan 05, 2024 |
Vawulens for this 2024, no de gree for anybody o Even police dey collect too 107 Likes 4 Shares |
Vifx: 9:38pm On Jan 05, 2024 |
Lol
1 Like |
iCauseTrouble: 9:38pm On Jan 05, 2024 |
All of you are mad ![]() 12 Likes 1 Share |
IyaTola: 9:38pm On Jan 05, 2024 |
![]() 5 Likes |
jojothaiv(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
He that is down needs fear no fall, na to find people body the weyrey dey find sha
5 Likes 1 Share |
tamdun: 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Gistlover no dey naija
95 Likes 2 Shares |
Jflex07(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Naija police too funny... These guys are not in this shithole
96 Likes 2 Shares |
Keaton(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Nigerian police don go parade innocent boys just to please the petitioner that must've paid them handsomely
147 Likes 4 Shares |
Natbrowny: 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Police arrested the guys selling data to Gist lover staffs. Beautiful work 4rm d NPF No gree 4 anybody Gistlover Vs Police 11 Likes 2 Shares |
Raskimonojendor: 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Lol
1 Like |
Zico5(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Gistlover is a faceless entity. The more you look, the less you see. It has been like that for years. The owner of that page is very smart and good in what he or she is doing. Let's see how you guys go about it.
130 Likes 10 Shares |
saphiere(f): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Me I want to arrest seun for using his platform to promote hatred towards women. UnemployedGradu:Seun lalasticlala nlfpmod Dominique rule 2 broken. 17 Likes 3 Shares |
SILVERLINES: 9:39pm On Jan 05, 2024 |
![]() I talk am In Nigeria na innocent people dae suffer 9 Likes 1 Share |
id4sho(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
![]() 2 Likes 1 Share |
flexyrule(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
I no dey fit read gistlover posts the first line.. Their posts are usually uncouth, crude and derogatory. No doubt, they have done well exposing evil perpetrated by individuals, but their way of operation and choice of words no dey ever go well with me. Throw insults here and there, use derogatory words, sound authoritative, hurl threats etc. Well. They are in hiding... If they were to have a regular house and office address like everybody, I doubt if they'd still have fingers to be posting. Nigerians sha like things like this. 17 Likes 1 Share |
saasala(m): 9:39pm On Jan 05, 2024 |
Nigerian police oooo I'm sure this Gistlover guy abi na girl is not even in Naija 46 Likes 1 Share |
Ahnii(f): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
Wahalur Gistlover nor gree for anybody this year o. Nigerian police don moot ![]() 13 Likes 2 Shares |
accordadoga21(f): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
hehehe
1 Like |
Wisereborn: 9:40pm On Jan 05, 2024 |
![]() ![]() ![]() The things they are good at are collecting bribes, encouraging bullying, stealing with hijacked mini vans, carrying bags for politicians, doing the highest bidder's biddings, harassing motorists, and selling drugs under the table ![]() ![]() Yeye people ![]() 64 Likes 3 Shares |
Joseph099(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
I said it
5 Likes 1 Share |
Ekitibiased(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
28 inches TV for sale Dstv Oven with 2 hot burners(Electric) Mattress DM if interested 5 Likes 1 Share |
atobs4real(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
Gistlover spoke up. But why the curse? Koyemi ooo 1 Like |
kerry57: 9:40pm On Jan 05, 2024 |
It isn't up to ten minutes that I said it's a funny arrest on the other post and asked u guys to watch out for the drama. E don start. Naija police can never disappoint 54 Likes 4 Shares |
Yemike(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
Chai, naija my Country ![]() 4 Likes 1 Share |
KingEarnest(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
Shey eye dey pain me? Is this not the 'Gistlover' the Police arrested? Naija na cruise. 33 Likes 1 Share |
Kingrshd3: 9:40pm On Jan 05, 2024 |
K
2 Likes |
atobs4real(m): 9:40pm On Jan 05, 2024 |
Gistlover spoke up. But why the curse? Koyemi ooo Following 1 Like |
ATEAMS: 9:41pm On Jan 05, 2024 |
Lol
1 Like |
(1) Reply)
Texas Policewoman Enters Home Mistaking It For Her Own & Kills Black Man
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |