NewStats: 3,261,655 , 8,174,652 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 11:27 PM 113zq6z3e3g |
N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (444542 Views)
RosyIsBlessed: 7:46am On Nov 20, 2023 |
Spherical77: The guy no get sen.se, I swear. The npower wey him dey d.ie on top the matter no be mostly for teaching? 8 Likes 4 Shares |
zeeace(m): 7:51am On Nov 20, 2023 |
This is the most toxic group I've ever seen in my 12 years on nairaland. Very very annoying. Grown jobless people out here hurling unnecessary insults at each other. This is why nairaland is slowly losing its value these days. This is just too shameful. 5 Likes 2 Shares |
lolu2019: 7:52am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:if u want to my whatsapp group,the link is on my profile.And to u Vintage,if u want to remain static, continue following him. |
Pastorwuta: 7:53am On Nov 20, 2023 |
So we have amongst these C1 ![]() Port Harcourt MBA Forex scammer Teacher wey dey collect 25k ![]() Researcher wey turn gambler Oga wey no fit pay house rent or chop well ![]() ![]() ![]() C1, your case is truly different ![]() ![]() ![]() |
lolu2019: 7:54am On Nov 20, 2023 |
RosyIsBlessed:they have don't attend PPA nah.they don't know how it feels.they never jam heaster wey go dey whine them steady. 1 Like |
lolu2019: 7:56am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:oponu agba.drop ur number.if I nor pay u that 1k daily pay ead.wey u wan die on top.i will close my gambling thread. 2 Likes |
Pastorwuta: 7:57am On Nov 20, 2023 |
RosyIsBlessed: Na who & your papa dey teach ![]() |
24kmagik: 7:57am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta: Pastorwuta I no de reject free gift 09169884983 |
Pastorwuta: 7:59am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: Oya drop the money if dem born u well Opay.... 09169884983 Drop am if you know you are a man |
lolu2019: 7:59am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:drop ur number. |
Pastorwuta: 8:00am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: 8:01am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:so,u don't have name. |
Pastorwuta: 8:01am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: 8:03am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:make we see ur name nah. |
Pastorwuta: 8:03am On Nov 20, 2023 |
lolu2019 post= See mumu, u asked for number. Oya, drop am na |
RosyIsBlessed: 8:03am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta: Na one reason Dem no go ever pay u. U in particular no go get shishi from npower. You've never been paid and will never be paid by npower, go write am down. Continue being a nuisance. I be billionaire I be billionaire yet you de.y display your family heritage on top 30k wey no go ever reach your hand. 5 Likes 3 Shares |
Pastorwuta: 8:04am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: Bros, walahi you are coward... Transfer the money u dey make mouth & screenshot make we see |
lolu2019: 8:04am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:u r not serious. number with no name.who does that.u mumu o. |
Pastorwuta: 8:06am On Nov 20, 2023 |
RosyIsBlessed: Mumu, na why God no be man.. U wey dey report me, shey u don tire follow me dey yarn dust ![]() U say i no be beneficiary.. U later change mouth say dem no go pay me ![]() Wait for it this week ![]() |
Pastorwuta: 8:08am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: Oga, walahi you are a bastard & coward.. Common 1k u dey brag u no fit send |
lolu2019: 8:09am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:drop ur name first. |
Pastorwuta: 8:10am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: See coward.. I kuku know una... You asked for number and i gave u... Poor man, see as the idiot dey drag 1k with em conscience ![]() |
lolu2019: 8:12am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:y u dey fear to drop name nah. |
Pastorwuta: 8:15am On Nov 20, 2023 |
lolu2019: Na inside name u won drop money abi inside number? Coward.. Na so una go dey make yeye mouth |
lolu2019: 8:16am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:u be ode.u r not even proud of urself.just to drop name. |
Vintage100(m): 8:18am On Nov 20, 2023 |
The number nah for anoda person, him don drop ham credit that azza, the owner go confirm ham. You wey dey call me beggar, oya drop the money for d first. lolu2019: |
Pastorwuta: 8:18am On Nov 20, 2023 |
lolu2019:.. Poor idiot.. When i send money here, do i ask of name? My friend, shift jor.. Poor fool |
lolu2019: 8:21am On Nov 20, 2023 |
Vintage100:if I don't see that name,I won't send shishi.Almajiri continue.very useless human being.how did u know the number is for another person.are u staying together.omo,u need serious prayer. |
lolu2019: 8:23am On Nov 20, 2023 |
Pastorwuta:nah that name I need.incase,EFCC wan query u.i will be able to defend u. |
Vintage100(m): 8:25am On Nov 20, 2023 |
Pele o audio millionaire. EFCC query him over 1k. lolu2019: |
lolu2019: 8:27am On Nov 20, 2023 |
Vintage100:u r very useless.how did u know the number is for another person.are u staying together.bro,u need serious prayer.gosh. |
Vintage100(m): 8:30am On Nov 20, 2023 |
Drop the 1k you talk too much lolu2019: |
Stanbic IBTC Is Currently Recruiting
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |