NewStats: 3,262,709 , 8,177,919 topics. Date: Tuesday, 03 June 2025 at 10:46 AM 6g1v4p6z3e3g |
Nigeria Vs England: FIFA Women's World Cup 2023. (2 - 4)pens On 7th August 2023 (129045 Views)
Pojomojo: 9:15am On Aug 07, 2023 |
BAZ001:it showed they have studied them. Brilliant defending by Demehim 7 Likes 1 Share |
Davidblen(m): 9:15am On Aug 07, 2023 |
Lauren James think say na premier league where she dey balloon ball anywhere ![]() ![]() 7 Likes 1 Share |
Akwamkpuruamu: 9:15am On Aug 07, 2023 |
Without this Nnadozie goalkeeper, e for Don be for us walahi
10 Likes |
phemmyfour: 9:15am On Aug 07, 2023 |
This match needs Desire....Is she not fit
1 Like |
TheMainMan: 9:15am On Aug 07, 2023 |
pressure is on demehinβ¦
|
tonididdy(m): 9:16am On Aug 07, 2023 |
This kanu girl has always being the weakest link since day 1
8 Likes |
Gamesmart: 9:16am On Aug 07, 2023 |
Zee0007: He is an utter foooooool! 1 Like |
Pojomojo: 9:16am On Aug 07, 2023 |
Ucheibe Ayinde They have been a beast in that midfield. 6 Likes 1 Share |
Fuckingmallam45(m): 9:16am On Aug 07, 2023 |
Abeg wetin be dat no10 name, dat girl dey ball abeg
|
Jummate(m): 9:16am On Aug 07, 2023 |
Brilliant defending from Demehin!. That would have been a free one-to-one with Nnadozie.
4 Likes |
AdemolaA2: 9:17am On Aug 07, 2023 |
post=124937125: Very very good player β¦ plumpter too has been fantastic so far β¦ 6 Likes 2 Shares |
bluefilm: 9:17am On Aug 07, 2023 |
orohbiro: She been dey play for England U-23 Maybe, dem no gree accept am for their senior team so the thing still come dey vex am like mad. 13 Likes 2 Shares |
Pojomojo: 9:17am On Aug 07, 2023 |
What a first half game
1 Like |
Freelancerr(m): 9:17am On Aug 07, 2023 |
These girls are good.. The only con3 that can stop us is japan, I pray we dont face them 7 Likes 1 Share |
TayusKilzEasyjay(m): 9:18am On Aug 07, 2023 |
Make una drop better link
|
Gamesmart: 9:18am On Aug 07, 2023 |
Trustmea: Made in Aba or your dreams? Yeye mooooron! Even British commentators are saying she has been marked out. Cretin like you say she is dribbling everybody like Maradona on the pitch. FOOOOL! 11 Likes 2 Shares |
Davidblen(m): 9:18am On Aug 07, 2023 |
Omo see as grown men full my house just to watch this ball ![]() ![]() 11 Likes 1 Share |
MANNABBQGRILLS: 9:18am On Aug 07, 2023 |
Very nice defensive play from our defense. The longest England has gone in this competition without scoring Go Girls. Up Nigeria π³π¬ π 3 Likes 2 Shares |
MANNABBQGRILLS: 9:18am On Aug 07, 2023 |
Davidblen:You can say that again. Women football is going far and wide all over the world π 3 Likes 2 Shares |
lordprogress: 9:19am On Aug 07, 2023 |
DevilishMan:Oshoala nor dey fit normally na. |
Amarisco(f): 9:19am On Aug 07, 2023 |
bluefilm: Wetin be d girl connection to Naija again pls?? |
Gamesmart: 9:19am On Aug 07, 2023 |
Pojomojo: You understand football, my bro. |
cerpvad(m): 9:19am On Aug 07, 2023 |
Link to livestream please
|
Nigeriagood(m): 9:19am On Aug 07, 2023 |
Women football is really growing
|
victorazy(m): 9:20am On Aug 07, 2023 |
Davidblen: She's not composed today at all, see the way she dey baloo balls left n right. 1 Like |
N3TRAL: 9:20am On Aug 07, 2023 |
Half Time 0:0 1 Like |
happney65: 9:20am On Aug 07, 2023 |
SE needs to cover their faces. See how their sisters are balling.. ![]() 4 Likes 2 Shares |
Itzurboi(m): 9:20am On Aug 07, 2023 |
MT:Give ham hin bet9ja winnings, he go 9ja, Infact he go the goalkeeper |
Pojomojo: 9:20am On Aug 07, 2023 |
Davidblen:This is the highest watched FIFA women's world cup around the world check FIFA site. Commentaries in 23 languages 5 Likes 1 Share |
Gamesmart: 9:20am On Aug 07, 2023 |
tonididdy: First touch is always bad. Na pace, aggression and running dey make am make team. |
MANNABBQGRILLS: 9:20am On Aug 07, 2023 |
END OF FIRST HALF What an interesting 1st half. Good display by OUR DARLING SUPER FALCONS. See you in 2nd half guys. Up Nigeria π³π¬ 3 Likes 3 Shares |
Sweden Vs Nigeria (3 - 3) Fifa Women's World Cup On 8th June, 2015
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |