NewStats: 3,263,040 , 8,178,933 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 01:28 PM 6l1q4v6z3e3g |
Mechanic Going To Church With Your Car (26088 Views)
(1) Go Down)
phylshan: 8:35am On Aug 06, 2023 |
What will you do if you see your mechanic going to church with his family while you trek with yours because your car was faulty?
18 Likes |
AntiChristian: 8:52am On Aug 06, 2023 |
Just praise the Lord as miracle no dey tire....... He collect your talent give am to person wey sabi. 22 Likes |
TemplarLandry: 8:58am On Aug 06, 2023 |
I'd assume he's test-driving.
58 Likes 7 Shares |
EyeCumInPiece: 9:22am On Aug 06, 2023 |
Lol! Reminds me of... Eccl 10:7 I have seen servants upon horses, and princes walking as servants upon the earth. 121 Likes 7 Shares |
IVORY2009(m): 9:29am On Aug 06, 2023 |
Na be juju be that,what about drycleaner wearing your clothes or agbada to church ![]() ![]() ![]() 130 Likes 9 Shares |
meum: 9:48am On Aug 06, 2023 |
E Dey test-drive the car. No be you carry the car go for repair? If you vex collect am e fit stop for road. Allow the mechanic make e finish him work. E get why the mechanic carry him family. If the motor stop dem go push am. To see person wey go push motor wey spoil Dey hard dis days. Area boys go talk price first before dem epp you push am. 200 Likes 13 Shares |
inoki247: 9:50am On Aug 06, 2023 |
Lol and me the owner is going on Bike.... Buh any way he might be taking the Car for Deliverance ![]() ![]() ![]() 25 Likes |
Ikennaford: 9:51am On Aug 06, 2023 |
Lol, is normal thing here in Nigeria, I could my mechanic flex my x6 during Christmas, I caught the modaffker with his family returning from xmas, couldn't do shit, just told him to wash my baby x6, and bring her back
63 Likes 7 Shares |
ErnyyBobo: 9:51am On Aug 06, 2023 |
For mechanic to carry your car go church. E mean say the car dey okay. He suppose don do better testing before Sunday.. Carry Spare key go block am for church Jejely carry your car kommot for where he park am. Call am for phone make he bring key wey dey I'm hand come next day. ![]() ![]() ![]() 17 Likes |
nony43(m): 9:51am On Aug 06, 2023 |
Him de test drive the car on top my fuel of 700? Make him just tell him pastor to lay hands on my car and deliver it to me with full tank.
10 Likes 1 Share |
slawomir: 9:51am On Aug 06, 2023 |
Damnnn niggar Isoright Nor be only drive He dey drive go church...not bad As far as He nor remove your catalysts The most painful thing One warey mechanic remove my catalysts...na almost 100k I take go replace am 41 Likes 1 Share |
AutoResponder1: 9:52am On Aug 06, 2023 |
Jab
|
orikoku: 9:52am On Aug 06, 2023 |
Na JuJu be that now
|
haveMONEY: 9:52am On Aug 06, 2023 |
The car is in his custody
4 Likes |
Drsnives(m): 9:53am On Aug 06, 2023 |
No problem
2 Likes |
Akwamkpuruamu: 9:53am On Aug 06, 2023 |
Wahala
|
princeade86(m): 9:54am On Aug 06, 2023 |
Nothing can be done. He just dey test ur car ni
2 Likes |
darkmarky(m): 9:54am On Aug 06, 2023 |
Retrieve and never patronize again.
|
dankorode(m): 9:54am On Aug 06, 2023 |
IVORY2009:haaaha on top of wetin? that one no feel happen nah |
mployer(m): 9:54am On Aug 06, 2023 |
Mine travelled with my car for one week.
5 Likes |
adebayo675(m): 9:54am On Aug 06, 2023 |
There is absolutely nothing the owner can do, the guy is test running the vehicle which is allowed, so far the agreement day for pick-up after repair hasn't elapsed
6 Likes |
accordadoga26(f): 9:54am On Aug 06, 2023 |
Hehehehe Na God he wan go visit. Free am 2 Likes |
kings59: 9:54am On Aug 06, 2023 |
Why is it that when someone offers you a ride, the person dominates you while in the car? You go con quiet like say your spirit dey outside.
28 Likes 1 Share |
bigdammyj: 9:55am On Aug 06, 2023 |
Reading...
|
Akwamkpuruamu: 9:55am On Aug 06, 2023 |
IVORY2009: This is worse. He must buy it 5 Likes |
olayinka63: 9:55am On Aug 06, 2023 |
Collect the car but pity his wife and children by giving them tfare.
2 Likes |
MykellOni(m): 9:56am On Aug 06, 2023 |
A
|
Curse777: 9:57am On Aug 06, 2023 |
![]() Biggie and Broda Kabiru My two Mechanics... Honda and Toyota are actually very comfortable and can go anywhere they like cos they have their own cars Mechanic wey dey live for him own house not renting Mechanic wey dey date polytechnic girls Normally they are test driving it . 4 Likes |
(1) Reply)
Elderly Woman Accused Of Witchcraft Is Beaten Mercilessly & Stoned (video)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |