NewStats: 3,261,150 , 8,173,192 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 11:17 AM 6u4u5i6z3e3g |
Liverpool Vs Real Madrid: UCL (2 - 5) On 21st February 2023 (44124 Views)
Ance4Liverpool: 9:36pm On Feb 21, 2023 |
Peter obi Menclothing: 1 Like |
JoeRizzla(m): 9:36pm On Feb 21, 2023 |
this match na better draw soup !!
|
Illegal1(m): 9:37pm On Feb 21, 2023 |
Liverpool shud gettat jare...i hate dem frm the day dey lose to leeds,cut my 195k ticket
|
Hendrixky: 9:37pm On Feb 21, 2023 |
Illegal1: Wetin happen Make we see the tickets |
Angelfrost(m): 9:38pm On Feb 21, 2023 |
See goal o! What the fvck was Alisson thinking?!! Well, a Brazilian just had to dash his fellow countryman a goal! ![]() Well done Vini! 3 Likes |
N2B2: 9:38pm On Feb 21, 2023 |
2 - 2! Junior again!
2 Likes |
UyaiIncomparabl(f): 9:38pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost: Some people are emotional gamblers. They’d always tip their favorite to win. But, match never end. Real Madrid no be small fry. 4 Likes |
tonididdy(m): 9:38pm On Feb 21, 2023 |
Hala Madrid!
1 Like |
pargelenis(m): 9:38pm On Feb 21, 2023 |
2-2 Alisson gift to his countryman Vinicius ![]() |
UyaiIncomparabl(f): 9:39pm On Feb 21, 2023 |
Vinicius, another nice one. 👍🏻
|
MrColdsweat: 9:39pm On Feb 21, 2023 |
Gomez must be killed.
2 Likes |
Hendrixky: 9:39pm On Feb 21, 2023 |
UyaiIncomparabl: Although I be Liverpool fan but I carry this game straight draw But now ehnn I nor care about my ticket anymore Make Liverpool do me winning Nor be everytime I go dey cash out 3 Likes 1 Share |
ashawopikin(m): 9:39pm On Feb 21, 2023 |
ModCaller:which game don finish? |
Sleekfingers: 9:39pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost: How is what I do with my money your business? Yes, I want Liverpool to lose 2 Likes |
Martinez39s(m): 9:39pm On Feb 21, 2023 |
Hala Madrid! ![]() The pitch seems slippery. Players slip time and time again. |
nonny1212: 9:39pm On Feb 21, 2023 |
We didn't come here to play. Hala madrid. Believe Liverpool at your own peril. Na we dey marry them 10 Likes 1 Share |
Sanchez01: 9:40pm On Feb 21, 2023 |
Liverpool is out. No way they can outscore a rampant Real Madrid both at Annfield and at the Bernabeu.
9 Likes 2 Shares |
Illegal1(m): 9:40pm On Feb 21, 2023 |
youngreezy: make he pray well for dis liverpool game ooh |
Blake755: 9:40pm On Feb 21, 2023 |
Mohammed Salah is up for revenge
|
ModCaller: 9:40pm On Feb 21, 2023 |
ashawopikin: This one wey you dey watch so. No more goals. Na draw soup |
Nealson(m): 9:40pm On Feb 21, 2023 |
2-2
|
ominilongest(m): 9:40pm On Feb 21, 2023 |
Vinicius! Sweeeeaaat ![]() |
Angelfrost(m): 9:40pm On Feb 21, 2023 |
UyaiIncomparabl: You are so right... Madrid is back in the game fully, thanks to this drunk Brazilian keeping for Liverpool! ![]() 2 Likes 1 Share |
ominilongest(m): 9:41pm On Feb 21, 2023 |
Blake755:Pele o Make e go revenge Newcastle This one no b child’s play If I catch m 100 times I go still Dey give m wotowoto 2 Likes |
prinsam30: 9:41pm On Feb 21, 2023 |
that's y I've always advised my brother Victor Osihmen to move to Madrid after winning the serie A league, at Madrid ur sure of winning the laliga, champions league and the world club cup, that one na sure banker
13 Likes 3 Shares |
OJEEMAH(m): 9:41pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost:Hahahaahahhaha I was once a gambler. At some point sef, I dey even play virtual game before I run 15th Oct 2017. Right now, I no dey even play anyone. Nothing kills faster than that shit. I knew Liverpool will give Madrid a run. These guys dey use league form to judge Liverpool. Arsenal played UCL final in 2006 but their league form was average. Chelsea won 2012 UCL but finished 6th They repeated it in 2021 while struggling to finish 4th Gamblers no dey think straight 1 Like 1 Share |
UyaiIncomparabl(f): 9:42pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost: Lol. |
Angelfrost(m): 9:42pm On Feb 21, 2023 |
Sleekfingers: Sorry sir!... Please, gamble away!!! ![]() |
Sleekfingers: 9:42pm On Feb 21, 2023 |
Illegal1(m): 9:43pm On Feb 21, 2023 |
ppogba:sum wife dey beat husband ooh... 1 Like |
Numerouno94(m): 9:43pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost:Boss no loud am, the guy 10 dey at stake here🤫🤫😂😂 |
Starz825(m): 9:44pm On Feb 21, 2023 |
Angelfrost:So na for.madrid side dem wan show say dem don arrive...I laff you and dem 3 Likes 1 Share |
Arsenal Vs Tottenham Hotspur (3 - 1) On 26th September 2021
(Go Up)
Sections: How To . 24 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |