NewStats: 3,262,975 , 8,178,717 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 09:50 AM 3q1z3j6z3e3g |
Jaypee And Lukay (Jaykay) Evicted From Big Brother Titans House (Photo) (23282 Views)
(1) Go Down)
Odewaleadesoye(m): 7:32pm On Feb 05, 2023 |
Jaypee And Lukay (Jaykay) have been evicted from Big Brother Titans Wahala House. 2 Likes |
BoStar: 7:36pm On Feb 05, 2023 |
Gbam. First to comment... ...na to go take am collect new naira notes and barrels of petrol. Yeye de smell 🤠2 Likes 1 Share |
updatechange(m): 7:36pm On Feb 05, 2023 |
Good for her… she talks, acts and do too damn much. ![]() Lukas just come FVCK ![]() 10 Likes |
Kizzygentle: 7:36pm On Feb 05, 2023 |
Abeg na football we dey watch.. Wetin concern me and this porn series..
33 Likes 2 Shares |
BrickDevo: 7:36pm On Feb 05, 2023 |
Lolz who dey watch?
14 Likes 1 Share |
Zico5(m): 7:36pm On Feb 05, 2023 |
Ipeleng will rest a little bit
|
Wizpa(m): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
![]() |
Grandkay21(m): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
Porn industry show
7 Likes |
abikason(m): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
This year's BB is probably trending only in South Africa....
40 Likes |
greggng: 7:37pm On Feb 05, 2023 |
I am glad those two are out especially Jay pee ...she runs her mouth like water ..when you feel you know this game more than others . .you always go in time |
Bayaar02(m): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
OK. How is nigeria dealing with you? |
vRendoh(m): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
![]() |
Pwettylinda(f): 7:37pm On Feb 05, 2023 |
Arrest Thiefnubuu now, extradite him to Chicago for drug trafficking trials ![]() 24 Likes |
angusakpuogwu: 7:38pm On Feb 05, 2023 |
Ipeleng go fit cope?
|
EngrKemp: 7:38pm On Feb 05, 2023 |
No time to watch Abeg we dey watch Nigeria decides Who get time to watch this show na 9 Likes |
englishmart(m): 7:38pm On Feb 05, 2023 |
Thank God I'm not following this nonsense
7 Likes |
Jestin: 7:38pm On Feb 05, 2023 |
When is election date ? Tell me who u re voting for
3 Likes |
YungMillionaire: 7:39pm On Feb 05, 2023 |
This jaypee go good to knack o! walahi!
1 Like |
Banat89(m): 7:39pm On Feb 05, 2023 |
So now naira is available for us
1 Like |
Isabi4lov: 7:40pm On Feb 05, 2023 |
Na only you dem nominate
|
ImpregnaTor(m): 7:40pm On Feb 05, 2023 |
Pwettylinda:How long will you wail? **** |
fredodo007(m): 7:40pm On Feb 05, 2023 |
This one wey comment never too much at this time, this means bbnaija is not trending.... Sapa hold youths right now
2 Likes |
VenExchangee: 7:40pm On Feb 05, 2023 |
![]() This ain't time for fun. Rubbish show. Who get time for nonsense again? 2 Likes |
Ajehkpako4naija(f): 7:40pm On Feb 05, 2023 |
Odewaleadesoye:nonsense show for the Jobless 1 Like |
WibusJaga: 7:41pm On Feb 05, 2023 |
. Sorry... Wrong thread. ![]() 2 Likes |
DEMARCO1: 7:42pm On Feb 05, 2023 |
OP Nobody cares...
2 Likes |
OgbeniOja1: 7:43pm On Feb 05, 2023 |
Who cares
2 Likes |
Pwettylinda(f): 7:44pm On Feb 05, 2023 |
ImpregnaTor: Your drug master will be dislodged soon 3 Likes |
(1) Reply)
BBNaija: Nina "Lolu Appears Stingy, I Cannot Date Him"
(Go Up)
Sections: How To . 13 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |