NewStats: 3,263,683 , 8,181,017 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 09:57 AM 1k2zw6z3e3g |
Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1307453 Views)
safarigirl(f): 11:35pm On Jan 30, 2023 |
Kanaga: "We clean as a collective. It's insane that you see something under the chair and you just leave it like that. We don't do this in our houses" Kanaga, who told you some people don't live like that in their houses? Na everybody house you dey? ![]() 4 Likes |
switlily25(f): 11:36pm On Jan 30, 2023 |
Opisco12:Done!! 1 Like |
Linqueen: 11:36pm On Jan 30, 2023 |
Smoothgio: Vote Maya🥹 2 Likes |
Lhimeet(m): 11:37pm On Jan 30, 2023 |
safarigirl: My sister just said the same thing ![]() 3 Likes |
nonny1212: 11:40pm On Jan 30, 2023 |
How Jennie o switches from normal accent to this her foreign accent just dey Off me
5 Likes |
safarigirl(f): 11:40pm On Jan 30, 2023 |
Lhimeet: Some people house no get order and they like it like that, if you move anything, dem fit change am for you. |
Chiefheywhy(m): 11:41pm On Jan 30, 2023 |
Jenni O accent no dey accent for my ear abeg… cringy ☹️☹️
2 Likes |
safarigirl(f): 11:42pm On Jan 30, 2023 |
Ipeleng spent two weeks hiding and speaking in low voices, only to come up by popular demand this week. Then there is Jenni O chochocho, number one women leader, chief contributor in every discussion, yet to come up. 3 Likes |
Lhimeet(m): 11:43pm On Jan 30, 2023 |
nonny1212: I dey mute tv anytime she dey talk... 2 Likes 1 Share |
TheEnforcer: 11:43pm On Jan 30, 2023 |
Wetin this Jaypee dey wear for head like this?
|
Chiefheywhy(m): 11:43pm On Jan 30, 2023 |
safarigirl: This life no balance…😂 1 Like |
nonny1212: 11:43pm On Jan 30, 2023 |
Lhimeet:I been think say na only me dey notice am 1 Like |
Lhimeet(m): 11:44pm On Jan 30, 2023 |
safarigirl: No be lie... ![]() |
safarigirl(f): 11:44pm On Jan 30, 2023 |
JayPee keep quiet, why na your voice loud ? Dem say dem buy donut for the whole house, some people chop two, some people no see one. 1 Like |
Lhimeet(m): 11:45pm On Jan 30, 2023 |
nonny1212: Steady muting if she dey talk especially if HOH call meeting, always using her ojuelegba accent to disturb my ears. I can’t deal! 2 Likes 1 Share |
Chiefheywhy(m): 11:45pm On Jan 30, 2023 |
safarigirl: This BBTitans set no too fight for food.. Last year BBN, I know how many fight don sup by now because of food.. |
Beorn: 11:46pm On Jan 30, 2023 |
ibkayeebbn: ![]() ![]() ![]() With the way we hate that guy here, we'd rather vote Buhari for 3rd term than vote for Lukay or Mpeleng. ![]() 3 Likes 1 Share |
nonny1212: 11:46pm On Jan 30, 2023 |
Lhimeet:The female IJGB ![]() |
safarigirl(f): 11:46pm On Jan 30, 2023 |
Chiefheywhy:E no balance at all. Jenni O don hijack this conversation from Kanaga. 1 Like |
safarigirl(f): 11:48pm On Jan 30, 2023 |
Chiefheywhy: Na why Bryann say, "I don't fight for chow" Na London boy and him babe fight for food , Biggie even had to address them. Hunger been wan finish Level 1 housemates ![]() 2 Likes |
nonny1212: 11:48pm On Jan 30, 2023 |
At least Kanaga jr go get more screen time as em be HOH. Make ppl stop to dey complain. That guy get grace sha. He doesn't do much to be noticed, but ppl dey notice am wella 10 Likes |
damiviolet: 11:48pm On Jan 30, 2023 |
Collective is the most used word in the bbtitans house.... Hermes you do this one
7 Likes |
ibkayeebbn(f): 11:50pm On Jan 30, 2023 |
Beorn:When I first started watching BB I would’ve felt the same way, now I just want whoever doesn’t make the show stale (to me) to stay, whether I like them or not ![]() 1 Like |
nonny1212: 11:50pm On Jan 30, 2023 |
Be like na kanaga Jr I go stan finally
5 Likes |
TheEnforcer: 11:50pm On Jan 30, 2023 |
Jaypee com dey look like old woman with this nonsense cap wey she wear.Person wey no dey attractive before.Even with all her the sexual escapades she was talking about last week,,the guys no dey look her side still
|
safarigirl(f): 11:51pm On Jan 30, 2023 |
Hope una dey see which people dey most vocal for this conversation Jenni O, JayPee, Mmeli, Miraku...na why Theo say na dem housemates dey listen to most. 3 Likes |
Linqueen: 11:51pm On Jan 30, 2023 |
[color=#000000][/color]
jamesversion: 🤣 wahala wahala wahala |
nonny1212: 11:53pm On Jan 30, 2023 |
Blaqboi mind now na.. "chai.. so na so my journey take end like dis" Nigga has been moody all evening |
queenemelda: 11:53pm On Jan 30, 2023 |
nonny1212:😂😂😂😂Na her and Lukay be parents of the house |
ibkayeebbn(f): 11:54pm On Jan 30, 2023 |
How tall is Kanaga? Was he taller than Ebuka?
|
nonny1212: 11:54pm On Jan 30, 2023 |
queenemelda:swears ![]() 1 Like |
nonny1212: 11:55pm On Jan 30, 2023 |
ibkayeebbn:Be like he tall . 1 Like |
What Sites Can You Series For Free?
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |