NewStats: 3,263,446 , 8,180,164 topics. Date: Thursday, 05 June 2025 at 11:30 PM 5h6c1b6z3e3g |
Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1306876 Views)
Lauryn41(f): 11:09pm On Jan 27, 2023 |
fitzmayowa: Who deyyyyyyyyyyyyyyy 1 Like |
thatigboman: 11:09pm On Jan 27, 2023 |
I dont understand Yemi again
3 Likes |
Lauryn41(f): 11:10pm On Jan 27, 2023 |
Khosi is mad mad yo
|
thatigboman: 11:10pm On Jan 27, 2023 |
fitzmayowa:fight will soon ensue 1 Like |
fitzmayowa: 11:11pm On Jan 27, 2023 |
tooexclusive: Blue is ready to give Khosi heartache by doing stuff with Yemi..... |
VEHINTOLAR: 11:11pm On Jan 27, 2023 |
fitzmayowa: I dey tell you bro ! Yemi is the content of this show ! He rep naija streets very well,I'm so proud of my nigga ! 4 Likes |
Christology(m): 11:11pm On Jan 27, 2023 |
Una want make Kosi cry oo 😂
1 Like |
Lauryn41(f): 11:11pm On Jan 27, 2023 |
This night is the night
1 Like |
fitzmayowa: 11:13pm On Jan 27, 2023 |
Khosi wants to revenge going to kiss Blaqboi, while Miracle is sitting next to Blaqboi...... ![]() ![]() ![]() |
fitzmayowa: 11:14pm On Jan 27, 2023 |
Miracle and Khosi are going through chest pain right now and I'm loving it....... ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Reussite: 11:14pm On Jan 27, 2023 |
Khosi dared to kiss any guy & she kissed Blagboy
1 Like |
hayzed19(m): 11:14pm On Jan 27, 2023 |
That is not a sweet revenge jare ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() fitzmayowa: 1 Like |
Wotowotoman: 11:14pm On Jan 27, 2023 |
This Miracle Igwe Tupac don suffer for this big brother ![]() 2 Likes 1 Share |
Twoclans(f): 11:14pm On Jan 27, 2023 |
Nice one khosi You are really a gamer 3 Likes |
adebayal(m): 11:15pm On Jan 27, 2023 |
Miracle Thot khosi was coming to kiss him Baba dey lick lips ...won tgbe ni handicap ![]() 1 Like |
thatigboman: 11:15pm On Jan 27, 2023 |
fitzmayowa:that's not revenge, it's cowardise 1 Like |
Rahkman(f): 11:15pm On Jan 27, 2023 |
Blue just dey carry yemi catch cruise
|
IGoComotYaTeeth: 11:15pm On Jan 27, 2023 |
I that year when that ugly kaisha reject tochi for truth or dare game like say him be one street dog.
|
thatigboman: 11:15pm On Jan 27, 2023 |
Twoclans:How's that a game? 1 Like |
Reussite: 11:15pm On Jan 27, 2023 |
Na Miracle that kiss gon pain
1 Like |
hayzed19(m): 11:15pm On Jan 27, 2023 |
1 Like |
fitzmayowa: 11:15pm On Jan 27, 2023 |
hayzed19: Mumu gal wey suppose go kiss her Yoruba Demon jeje, in all this na Miracle I pity , the boy is going through alot sitting right there...... ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Mrbllymer: 11:16pm On Jan 27, 2023 |
I said it earlier Blue will run Khosi mad
4 Likes |
thatigboman: 11:16pm On Jan 27, 2023 |
IGoComotYaTeeth:na d kind thing wey u go |
thatigboman: 11:16pm On Jan 27, 2023 |
Mrbllymer:khosi is the one running herself mad. What did blue do to her? 1 Like |
fitzmayowa: 11:17pm On Jan 27, 2023 |
Reussite: Yeap from being a second choice to getting ed over for a kiss......Whew!!! 1 Like |
mancoconut: 11:17pm On Jan 27, 2023 |
E be like say Miracle mouth dey smell ![]() 1 Like |
Twoclans(f): 11:17pm On Jan 27, 2023 |
Top three girls mmeli is attracted to Sandra Ipeleng(is this not the lady with Zuma) Tastsi |
scondy(f): 11:18pm On Jan 27, 2023 |
Tsasti dey really reign among the guys o this night...her name just dey ring
3 Likes |
fitzmayowa: 11:18pm On Jan 27, 2023 |
Wotowotoman: The stupid boy put himself in this situation and he should get everything that comes with it....... 1 Like 1 Share |
Reussite: 11:18pm On Jan 27, 2023 |
fitzmayowa:That must have really hurt |
damiviolet: 11:18pm On Jan 27, 2023 |
Chai this people dey try oooo I can't imagine myself exchanging saliva with someone I am not dating.....eeeewwww
3 Likes |
What Sites Can You Series For Free?
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |