NewStats: 3,263,580 , 8,180,596 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 03:14 PM 4j2j5g6z3e3g |
Nottingham Forest Vs Chelsea (1 - 1) On 1st January 2023 (25171 Views)
MasterShifu010(m): 7:11pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea Dey play like say dem just come from cross ever night
8 Likes |
Psady(m): 7:12pm On Jan 01, 2023 |
See how the mighty has fallen!
|
IGoComotYaTeeth: 7:13pm On Jan 01, 2023 |
VIKTO83:ediat, where Manchester united 12 Likes 1 Share |
Angbakpa(m): 7:13pm On Jan 01, 2023 |
Psady:How many minutes now? |
ken6488(m): 7:13pm On Jan 01, 2023 |
Very useless coach
|
EmiDon11: 7:15pm On Jan 01, 2023 |
The Blues 4 life
1 Like |
43Ronin: 7:15pm On Jan 01, 2023 |
This Chelsea coach was operating on fluke since. Pulisic is obviously useless... Chelsea don cast abeg
3 Likes 1 Share |
divineuk(m): 7:16pm On Jan 01, 2023 |
Psady:which mighty? 6 Likes 3 Shares |
Madups(m): 7:16pm On Jan 01, 2023 |
Mehn! Tuchel really did us dirty last summer.. How do you up the chance to sign ronaldo only to sign Aubameyang. As if that wasnt enough you then said this chelsea team do not need any midfielder.
6 Likes |
9japarrot: 7:18pm On Jan 01, 2023 |
You mean streaming soccer game without data? Zico4real: |
ionate888: 7:19pm On Jan 01, 2023 |
Chelshit ![]() 1 Like |
ekanx27(m): 7:20pm On Jan 01, 2023 |
post=119611839: Shebi e clear say na draw? |
Crumbian: 7:20pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea have officially become useless! ![]() 3 Likes |
Danibonk(m): 7:20pm On Jan 01, 2023 |
We told them aubemeyang is finish their went on to sign him
4 Likes 1 Share |
ekanx27(m): 7:21pm On Jan 01, 2023 |
Hendrixky: 7:22pm On Jan 01, 2023 |
Epl Na warey league Anyway make rc lens do me new year gift Beat psg make I celebrate just like yesterday 1 Like |
MANNABBQGRILLS: 7:22pm On Jan 01, 2023 |
GAME OVER. Chelsea 1 1 Forrest. 1 Like 2 Shares |
makeherscream(m): 7:22pm On Jan 01, 2023 |
People wey United take learn how to play ball � chelshit is truly finished
4 Likes |
Lamasta(m): 7:22pm On Jan 01, 2023 |
VIKTO83: Says an arsenal fan but let's wait till season ends when every team will collect their report card ![]() 2 Likes |
HateBigots: 7:23pm On Jan 01, 2023 |
E no go better for Chelsea and their useless coach ![]() 1 Like |
MANNABBQGRILLS: 7:23pm On Jan 01, 2023 |
ekanx27:You try no be small. Na man U be 1 Like 1 Share |
Naijagoodman: 7:23pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea will so suffer this season. They are doing everything possible to prove foolishness and we'll their efforts
|
divineuk(m): 7:23pm On Jan 01, 2023 |
This draw soup sweet o ![]() 2 Likes |
Theboy21: 7:24pm On Jan 01, 2023 |
![]() ![]() ![]() ![]() 9 Likes 2 Shares |
Lamasta(m): 7:24pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea fans this is new year make una no think am o
|
gaby(m): 7:24pm On Jan 01, 2023 |
Mid-table team . Coman beat me.. Happy new year.. 1 Like |
kingamaa(m): 7:25pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea dropped points again As e b now Europa no sure o Nawa o 1 Like |
Blake755: 7:25pm On Jan 01, 2023 |
Wooh what a wonderful coach Chelsea have I during ole Time Chelsea fan where laughing at us table dey turn ![]() ![]() 5 Likes 2 Shares |
Theboy21: 7:26pm On Jan 01, 2023 |
Vawulence must be served to chelshit tonight ![]() ![]() |
Blake755: 7:26pm On Jan 01, 2023 |
2 Likes 1 Share |
MANNABBQGRILLS: 7:26pm On Jan 01, 2023 |
Chelsea versus Man City next game?! Okay now....... 4 Likes 5 Shares |
Blake755: 7:27pm On Jan 01, 2023 |
Tottenham Hotspur Vs Liverpool (2 - 2) On 19th December 2021
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |