NewStats: 3,261,716 , 8,174,904 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 09:49 AM 6a1ip

6z3e3g

I Pity Men Wey No Dey High - Romance - Nairaland 1e4i2x

I Pity Men Wey No Dey High (4574 Views)

(4)

(1) Go Down)

MikeofKd(m): 11:43pm On Nov 14, 2022
Smoke some weed , take some shots get high
Live life. No be every time women matter ,enjoy yourself , E no like dat. If u no Dey high at Least once in a while with the kind problem naija carry , you Dey bleep up as a man for real.

15 Likes 4 Shares

kelvine(m): 12:02am On Nov 15, 2022
No be every body get big problem wey need highness.
Some people problem need just Small red wine and fish barbeque with good music.

77 Likes 4 Shares

David808: 12:04am On Nov 15, 2022
Mtchewww
ExudeLoveToAll: 12:09am On Nov 15, 2022
Not everyone likes to intoxicate the brain with foreign substance
.
Some want to be completely alert to their environment without the help of external factors.

On health ground, it pays to stay clean.

23 Likes 1 Share

Ikennaford: 12:12am On Nov 15, 2022
Getting high is not just because you got some problems, there's this feeling you got when you puff,,, I started from 11 years old, now 29 but ain't addicted to it, my mom was on drugs my dad too, he got shot in the hood later my mom stopped and became a born again, I lo you mama

8 Likes 2 Shares

Chris2863(m): 12:24am On Nov 15, 2022
Once their lives are ruined, they start looking for others to drag in. Tinubu’s customer

20 Likes 1 Share

riverbird: 12:59am On Nov 15, 2022
kelvine:
No be every body get big problem wey need highness.
Some people problem need just Small red wine and fish barbeque with good music.

Na bloody simps dey always talk like this

4 Likes

Eltunechi11: 5:39am On Nov 15, 2022
Ikennaford:
Getting high is not just because you got some problems, there's this feeling you got when you puff,,, I started from 11 years old, now 29 but ain't addicted to it, my mom was on drugs my dad too, he got shot in the hood later my mom stopped and became a born again, I lo you mama

Lol.....ion think ur parents reside in naija....

Ur story is the same as these American rappers..
Helgreenluv(m): 5:41am On Nov 15, 2022
MikeofKd:
Smoke some weed , take some shots get high
Live life. No be every time women matter ,enjoy yourself , E no like dat. If u no Dey high at Least once in a while with the kind problem naija carry , you Dey bleep up as a man for real.
You should pity yourself first. You are pathetic

3 Likes

Illegal1(m): 6:12am On Nov 15, 2022
Ikennaford:
Getting high is not just because you got some problems, there's this feeling you got when you puff,,, I started from 11 years old, now 29 but ain't addicted to it, my mom was on drugs my dad too, he got shot in the hood later my mom stopped and became a born again, I lo you mama

bros...we no cum see d give away u promise boys,wetin cum happen nah?

2 Likes

MrOreo(m): 7:44am On Nov 15, 2022
kelvine:
No be every body get big problem wey need highness.
Some people problem need just Small red wine and fish barbeque with good music.
Your head dey there my brova cool

1 Like

Aboks(m): 8:08am On Nov 15, 2022
Mumu man

1 Like

Angrygoat: 9:05am On Nov 15, 2022
It's a miracle, since this baackpain hook me 3 days now I never smoke. Maybe I need shaply go buy my sk,maybe the pain go vanish.

4 Likes

BigYash: 9:34am On Nov 15, 2022
kelvine:
No be every body get big problem wey need highness.
Some people problem need just Small red wine and fish barbeque with good music.
Try drag slim tie of weed. Then follow up with these things you listed,then you go sabi say them dey taste better when you are on weed Highness. I no say SK or Loud(mixed with chemicals) Normal weed,only say e dey smell bad.. But you go buy some kind things to kill the weed smell. Better still no smoke am.. Chew just a pinch.. (This one high and you go finish 2 Barbeque, you fit still ask for more) grin

6 Likes

kelvine(m): 9:49am On Nov 15, 2022
Baba no spoil me jare, I get problems but I de solve them one by one. I no want weed.
Just give me better food, I fit manage one or two bottles of beer.

BigYash:

BigYash: 9:50am On Nov 15, 2022
kelvine:
Baba no spoil me jare, I get problems but I de solve them one by one. I no want weed.
Just give me better food, I fit manage one or two bottles of beer.

grin Just talk say u dey fear Highness. I get guy like that.. The highest he can go is origin bitters.. Its good sha. No take wetin ur head no carry abeg... Chop ur food and enjoy bros

2 Likes

Konor: 9:58am On Nov 15, 2022
BigYash:
Try drag slim tie of weed. Then follow up with these things you listed,then you go sabi say them dey taste better when you are on weed Highness. I no say SK or Loud(mixed with chemicals) Normal weed,only say e dey smell bad.. But you go buy some kind things to kill the weed smell. Better still no smoke am.. Chew just a pinch.. (This one high and you go finish 2 Barbeque, you fit still ask for more) grin
Normal weed no dey high na.
The small feeling of highness wey e dey give sef na for just some minutes
BigYash: 10:01am On Nov 15, 2022
Konor:
Normal weed no dey high na. The small feeling of highness sef na for just some minutes
Na paw paw leaf u dey smoke call weed be that. I don see weed when high me SK before.. Even me dred that day.. The lady I was sitting close to got high from the smoke wen me dey breath out. No go play with some weed my guy o. Make buggyman come ,make he share his own experience. That one go don jazz down ashawo hux with he kala this morning.. grin

1 Like

Konor: 10:11am On Nov 15, 2022

oga leave that thing, normal weed no dey high. Me personally, I have stopped using these synthetic skunk cuz my doctor advised me to stay off them or use the normal/pure weed if I have to. But issue is, normal weed doesn't carry me go where I no know cheesy
jimmychang: 10:11am On Nov 15, 2022
Everybody get watin dey give am enjoyment

Highness is shit.

2 Likes

BigYash: 10:19am On Nov 15, 2022
Konor:
oga leave that thing, normal weed no dey high. Me personally, I have stopped using these syntohetic skunk cuz my doctor advised me to stay off them or use the normal/pure weed if I have to. But issue is, normal weed doesn't carry me go where I no know cheesy
I hear you oga. Highness no be wetin them dey use brag.. Na me dey high,na me know wetin I dey talk about.. E get normal weed wen u go smoke,walahi ur mind go dey.. Na me dey tell you..
Konor: 10:23am On Nov 15, 2022
BigYash:
I hear you oga. Highness no be wetin them dey use brag.. Na me dey high,na me know wetin I dey talk about.. E get normal weed wen u go smoke,walahi ur mind go dey.. Na me dey tell you..
I no dey smoke Sha, I dey injest the weed ( I Mix with cooked food or a hot beverage)
T0BY(m): 10:24am On Nov 15, 2022
Highness is life. Just do it moderately. Don't put your happiness on it because is just temporary. Once the highness dies off, your worries come back with full force.

2 Likes

BigYash: 10:26am On Nov 15, 2022
Konor:
I no dey smoke Sha, I dey injest the weed ( I Mix with cooked food or a hot beverage)
You mean you were using SK and Loud to cook before? Na wah for you o.. grin
Konor: 10:31am On Nov 15, 2022
BigYash:
You mean you were using SK and Loud to cook before? Na wah for you o.. grin
no jare grin
I used to mix it (loud) with hot tea every morning
Re: I Pity Men Wey No Dey High by Nobody: 10:32am On Nov 15, 2022
Konor:
oga leave that thing, normal weed no dey high. Me personally, I have stopped using these synthetic skunk cuz my doctor advised me to stay off them or use the normal/pure weed if I have to. But issue is, normal weed doesn't carry me go where I no know cheesy

I'm confused, if I want to buy the normal weed, how will I tell them, is it Atizona or Sk..which is unmixed.
I love it natural and unmixed.

Course those aboki wey dey sell ham for here no understand English
BigYash: 10:34am On Nov 15, 2022
Konor:
no jare grin
I used to mix it with hot tea every morning
Anyways sha. Let's not encourage drugs... Make una stay away from hard drugs.. But my normal weed no be hard drugs sha.Na wisdom leaf,and my appetizer some times.. grin

1 Like

Konor: 10:34am On Nov 15, 2022
Anonanon:

I'm confused, if I want to buy the normal weed, how will I tell them, is it Atizona or Sk..which is unmixed.
I love it natural and unmixed.

Course those aboki wey dey sell ham for here no understand English
just tell the dealer that you want 'normal weed'.
SK ,Arizona, Loud et al are all mixed, though loud is the best and healthiest of them.
Konor: 10:36am On Nov 15, 2022
BigYash:
Anyways sha. Let's not encourage drugs... Make una stay away from hard drugs.. But my normal weed no be hard drugs sha.Na wisdom leaf,and my appetizer some times.. grin
I get S.A.D(social anxiety disorder) so the daily ritual dey usually aid me.
Life's harder now as I've been advised to stop using the synthetics
BigYash: 10:39am On Nov 15, 2022
Konor:
I get S.A.D(social anxiety disorder) so the daily ritual dey usually aid me.
Life's harder now as I've been advised to stop using the synthetics
Okay. I get where u coming from.. Its well bro..

2 Likes

Re: I Pity Men Wey No Dey High by Nobody: 10:39am On Nov 15, 2022
Konor:
just tell the dealer that you want 'normal weed'.
SK ,Arizona, Loud et al are all mixed, though loud is the best and healthiest of them.

Thanks I will tell them, the last time I went.I told him to give me Arizona...after taking two stick ehn, the highness no be here.

And the other thing is me not knowing how to roll sha, guess I will buy this weed roller from Jumia cry

1 Like 1 Share

(1) Reply)

What Is This, Bikonu?

(Go Up)

Sections: How To . 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.