NewStats: 3,263,817 , 8,181,493 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 05:00 AM 4o1s646z3e3g |
Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1087778 Views)
PoliciaNLand: 6:12am On Oct 24, 2022 |
Curdlebug:we are waiting for him |
Curdlebug(m): 6:59am On Oct 24, 2022 |
Alexiz031: My brother, this Govt is just so insensitive to the plights of the people... 1 Like |
iykejohnson(m): 12:23pm On Oct 24, 2022 |
Nawa o for Npower
|
JoshTim: 12:26pm On Oct 24, 2022 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Gbese don plenty for some people hoping to pay back with NPOWER money. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() This money no be money wet Dem dey wait for o....you need to have a job that pays you. This one na side money wet you go use take buy food stuff or shoe or clothing. 3 Likes |
Prince2bad(m): 12:54pm On Oct 24, 2022 |
August don drop
|
Prince2bad(m): 12:54pm On Oct 24, 2022 |
?
|
Drbarmes(m): 1:40pm On Oct 24, 2022 |
Prince2bad:Oga this kind play no good o |
JohnCyrilEfe1(m): 3:06pm On Oct 24, 2022 |
August don disappear from my dashboard o
|
Dickson25(m): 3:24pm On Oct 24, 2022 |
There's a new development on our dashboard ooh..
|
boblawson(m): 3:25pm On Oct 24, 2022 |
Abeg who follow get this kind message. Npower test again?
|
Dickson25(m): 3:25pm On Oct 24, 2022 |
Hmmm
|
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 3:33pm On Oct 24, 2022 |
Which one is work nation eligibility test again? ![]() This people should just pay us our August stipend and let us exit the program in peace. Batch A1 and A2 are still expecting N-exit package which may not even 'arrive' and they want to deceive us and waste our batch with this bullshit. NPower should stop this deception and pay us our last stipend abeg. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 3:34pm On Oct 24, 2022 |
boblawson: I saw it. Na rubbish scheme.... BUT I GO STILL APPLY SHA ![]() 2 Likes |
Ugoc3(m): 3:49pm On Oct 24, 2022 |
Very cheap hosting site wey npower de use..small test..the site don crash..wahala everywhere
|
boblawson(m): 4:08pm On Oct 24, 2022 |
Done
|
ajog1: 4:16pm On Oct 24, 2022 |
Can't see the test
|
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 4:33pm On Oct 24, 2022 |
ajog1:same |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 4:35pm On Oct 24, 2022 |
ajog1:but I can see me that the status for August remuneration is now processing. |
Ugoc3(m): 4:48pm On Oct 24, 2022 |
I can't sef
|
ajog1: 4:49pm On Oct 24, 2022 |
Japhet04:Mine still pending |
JoshTim: 5:08pm On Oct 24, 2022 |
Japhet04: High man....weed is speaking. |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 5:11pm On Oct 24, 2022 |
2 Likes |
Curdlebug(m): 5:23pm On Oct 24, 2022 |
Japhet04: So taking the test makes it to Start processing Automatically |
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by Nobody: 5:26pm On Oct 24, 2022 |
Curdlebug:I haven't even taken the test yet, it is probably not as significant as they make it out to be. |
lawalyato: 6:31pm On Oct 24, 2022 |
Is like the site is down
|
douglasposh(m): 7:16pm On Oct 24, 2022 |
Immediately i wrote the test, mine changed to processing. I scored 56% Omo, E no easy oh |
quisera(m): 7:23pm On Oct 24, 2022 |
August is processing
|
quisera(m): 7:26pm On Oct 24, 2022 |
douglasposh:Oga you no sure say na test we don do b4 nai you go repeat? Because I didn't take any test and mine is processing also |
lawalyato: 7:27pm On Oct 24, 2022 |
quisera(m): 7:30pm On Oct 24, 2022 |
lawalyato:Nope ..I didn't take the test |
JoshTim: 7:31pm On Oct 24, 2022 |
It's the truth....i did the test, though i didn't see my score. Now that i logged in, it shows processing.
|
mimick(m): 7:38pm On Oct 24, 2022 |
I logged in on my dashboard I didn't see anything like taking text.. It's no longer there anymore... I don't know if any one of us av right now...
|
2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |