NewStats: 3,262,894 , 8,178,489 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 12:48 AM 536q416z3e3g |
Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 (74447 Views)
Teaser4(m): 2:46pm On Oct 02, 2022 |
4-0 Man utd fans are leaving already 10 Likes |
Iamgrey5(m): 2:47pm On Oct 02, 2022 |
Na all the goals Arsenal no sabi score be this oh They dominated for nothing. 3 Likes |
RedMac: 2:47pm On Oct 02, 2022 |
i thought they say man utd has returned back to glory... right now man city is taking away every goodness and mercy man utd came with ![]() ![]() ![]() ![]() 11 Likes |
membranus: 2:47pm On Oct 02, 2022 |
ManU Ddon enter one chance with ManCity as the driver. They are getting ripped off. 4 goals in just 1st half. 5 Likes |
Favvybillionz(m): 2:47pm On Oct 02, 2022 |
Man u fans going home Them neva see anything |
kals4luv990(m): 2:47pm On Oct 02, 2022 |
oliverano:im still dey 20% complete sef ![]() 5 Likes |
Baloranking(m): 2:47pm On Oct 02, 2022 |
I Phil sorry for Manchester United fans ![]() 16 Likes |
AbuMaryam1(m): 2:47pm On Oct 02, 2022 |
This one banditry and Insurgency......infact this one watowato.....
1 Like |
Michelle70(m): 2:48pm On Oct 02, 2022 |
SouthSouth1914:sharap u are a united fan with ur brick head 4 Likes |
WHITELIGHTER: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Manure fans already exiting the stadium... shameful
|
Kurtis02(m): 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Man Utd una Fada!!!! #100 wea I go pay for viewing center... chaii ![]() 1 Like |
RikudoSennin: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Look at Ferguson ![]() 7 Likes |
Benchilwell: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
First half ![]() ![]() ![]() ![]() |
Bjteensdes24: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Naajjii:Is this Arsenal match is Rashford putting any effort in the game it’s a simple question bro |
richmanrichard: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Jesu!.4nil halftime. Another 6-1loading."why always me" on the way
|
Fuckingmallam45(m): 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Even man u fans wey go watch the match for stadium don empty the stadium ![]() ![]() ![]() 8 Likes 3 Shares |
guru90: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Man u fans leaving the pitch.... Man u why.... |
Reallife17: 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Where butcher Martinez? ![]() 1 Like 1 Share |
robinso01(m): 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Just give this league to city already and give golden boot to haaland
|
Thesaint141(m): 2:48pm On Oct 02, 2022 |
Pep u do dis one Make I kukuma carry my bad dey House from here.
|
Chizzyjforce: 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Let me see who'll call Maguire ![]() ![]() ![]() 1 Like |
ominilongest(m): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
NiggasInParis: I talk am bros Before the match commence,I talk am Dem dey rubbish my comment. How d he'll will Sancho and co strt ahead of Cr7 Something is going on fr It doesn't make any sense to me 1 Like |
hermesprogidy(m): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Useless referee just killed this match with unnecessary yellow cards to United wing backs
|
Timoleon(m): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Obviously this match is fixed.
|
dfrost: 2:49pm On Oct 02, 2022 |
chikason22: kuku shit whale, werey ![]() ![]() |
Reallife17: 2:49pm On Oct 02, 2022 |
OkpaNsukkaisBae:Na four goals he go score |
Angel55555(m): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Jesu shanu
2 Likes |
Re: Manchester City Vs Manchester United (6 - 3) On 2nd October 2022 by Nobody: 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Is there still any need of moving on with a 2nd half?
1 Like |
ominilongest(m): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
Reallife17:E no hold cutlass. ![]() 1 Like |
dominique(f): 2:49pm On Oct 02, 2022 |
I don't think they should resume the second half
|
holluwizzy: 2:49pm On Oct 02, 2022 |
I shock ooo. Erickson no dey this game Antony no dey this game. Even Sancho is lost... Casimero and Ronaldo should be brought it including Luke Shaw. RedMac: 1 Like |
Iamgrey5(m): 2:50pm On Oct 02, 2022 |
Second half still dey oh ![]() |
Manchester City Vs Chelsea (1 - 3) On 3rd December 2016
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |