NewStats: 3,262,939 , 8,178,586 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 07:10 AM p6g6i6z3e3g |
BBNaija 2022 Live Updates Thread (2251638 Views)
Titaniumental: 7:32pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Chizzy and Rachel wn talk ![]() ![]() |
Opemipo011: 7:32pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy.. wetin u dey talk sef ![]() Oga just dey beat around d bush still dey advice say make chichi not choose base on friendship ![]() |
kowema(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Giel: Henemies |
Romanoff(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
I no even understand wetin Chizzy dey talk.
|
Ihavethingstodo: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
BubblingB: She wants to twerk!!! ![]() |
Titaniumental: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy tell her o
|
Rossycee(f): 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Is chizzy asking for a slot abi giving her advice
|
fitzmayowa: 7:33pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy just tried to get into Chichi's head not to pick Groovy nice work there.....
1 Like |
fairygeh(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz is not well ![]() ![]() ![]() ![]() See toasting |
Allnacruise(m): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Bella fans..... If to say Sheggz don go house yesterday...shey e for complement Una votes... Now Shelleya ship will be chased out like thieves next week Sunday ![]() 4 Likes |
carammel(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Geezeem:Sheggz will lick her feet na, he has to do it, so worry about his puppy face while begging her. 1 Like |
Titaniumental: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy only dishing imoran
1 Like |
HIGHESTPOPORI(m): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy na very funny guy
|
Giel: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz didn't even wait for buzzer to be over. He just talk him own sharp sharp LMAO He even said the 90 seconds is too long ![]() Chichi saying He's only doing this because Biggie asked him to Lol, poor Chichi Sheggz is not begging as you want him to Abi? ![]() 2 Likes |
Rahkman(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy just dey cap nonsense ![]() 1 Like |
Alwaysachick: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Groovy to Chichi Hoh, Chichi you know what it is, I want to share the stage with you, It has been a dream come true. You have faced alot of challenges, you have been talked down on. I want you to pick me because I want to win. If you pick me, I will be delighted to share the stage with you Chizzy My Hoh. Thank you for picking me, you have met so many guys before me but still pick me. I know you are a super woman and your decisions are right. Don't allow friendship change your decision Wetin chizzy dey talk abeg. Ppl are seeing it is inbtw 3 circle buy if you pick me....buzzer Shegzs If I didn't win Bella didn't win I will pick you. You know I Bleep with you. If it's me I love you and if not it's okay. I'm your guy and always had your back 3 Likes |
Froshloaded: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz lamba master.
|
fairygeh(f): 7:34pm On Sep 19, 2022 |
fitzmayowa:As in eh,Chizzy did not campaign for himself,he campaigned against other people |
fitzmayowa: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
Rossycee: He is giving her advice not to pick Groovy...... 3 Likes |
missidy: 7:34pm On Sep 19, 2022 |
I feel Chichi will save Sheggz. He has fought for her before. Let's see sha.
|
Rossycee(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Chizzy dey misyarn coz he knows he doesn't need the spot.
1 Like |
Twoclans(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
This shegz na werey ![]() ![]() ![]() ![]() See pitching abeg .Guy pitch look himself for mirror ![]() Geezeem did you watch your guys pitch ?Dat guy no send anybody papa. ![]() |
Rahkman(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggs no send ![]() |
BykeLaByke: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz is a Gee. ![]() ![]() 1 Like |
Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz my guy!!!! No long talk 3 Likes |
AmazonTopaz(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sweetpink:Gerrahia |
Nmezor(f): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Sheggz she aint u
|
Allnacruise(m): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Threebear: Ogbanje extraoridnaire ![]() 1 Like |
realhovaps(m): 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Giel: Na your prick ![]() 1 Like 1 Share |
EmmyCC: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
fitzmayowa:And Hermes na her friend o. |
thatigboman1: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
this london marabout, wife-beating failed football liar, when have u ever had chi chi's back since launch day?
3 Likes |
Titaniumental: 7:35pm On Sep 19, 2022 |
Wetin Sheggz dey do ![]() ![]() |
Big Brother Naija 2017: Live Thread
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |