NewStats: 3,263,103 , 8,179,105 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 05:18 PM 5m3h2a6z3e3g |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ (1086819 Views)
ThatrealestApex: 10:41am On Sep 11, 2022 |
Only MACCABI TEL AVIV cut this game wey I drop yesterday ![]() ![]()
|
ThatrealestApex: 10:45am On Sep 11, 2022 |
Upon say I guide the Fools ![]() ![]() ![]() 1 Like |
MMXX: 10:50am On Sep 11, 2022 |
Punter7728:This under game has finished me the most,teams can be playing 0-0,1-0,the day I decide to play them under 4.5 they'll play 4-1,3-2.. Painful stuff Truthfully this bet thing don tire me jare,wish I won millions from ekiti game I for just comot hand from this stuff.i no see the game ![]() 1 Like 1 Share |
adekola02(m): 10:57am On Sep 11, 2022 |
Felabrity:... Haba nw... When I no be Russia |
DanieleLorenzo: 11:03am On Sep 11, 2022 |
MMXX:I mistakenly carried ATM over 2.5 come dey cry why I no commot am. Las las, na P.S.G kill am. |
deltateam: 11:04am On Sep 11, 2022 |
15 odds games I analyzed yesterday clicked but I didn't play it. Here's 20 odds for today Knacka naa with anger NRQXMT |
Samueltemi337(m): 11:10am On Sep 11, 2022 |
ThatrealestApex:congrats |
stacyadams: 11:10am On Sep 11, 2022 |
kenearth50:B9RY4913730312Y-4551921 |
Emekus92(m): 11:16am On Sep 11, 2022 |
ThatrealestApex:On top ordinary 3100 wey u chop Must u lie 1 Like |
machappy4: 11:16am On Sep 11, 2022 |
ThatrealestApex: Congratulations � omo oluwabi u are doing well 1 Like 1 Share |
SmartHustler(m): 11:20am On Sep 11, 2022 |
...
1 Like |
Azurevermillion: 11:29am On Sep 11, 2022 |
1.04 odds dey cut who be 2 odds for where bookie dey
2 Likes 1 Share |
Azurevermillion: 11:31am On Sep 11, 2022 |
Experienced gamblers should share their observation of the trends in soccer game.
1 Like |
DanieleLorenzo: 11:35am On Sep 11, 2022 |
Wetin Utrecht dey play abeg? Sub don finish. Stacyadams please help. |
awollowo: 11:36am On Sep 11, 2022 |
Rasputino:08164818645 |
stacyadams: 11:37am On Sep 11, 2022 |
DanieleLorenzo:..bet9ja cut one dey useless 1 Like |
DanieleLorenzo: 11:38am On Sep 11, 2022 |
stacyadams:E dey help for million ticket though. Those men greedy sha. 1 Like |
stacyadams: 11:38am On Sep 11, 2022 |
DanieleLorenzo:. 0-0 23minutes |
Emekus92(m): 11:38am On Sep 11, 2022 |
DanieleLorenzo:Zeros 22 minutes |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 11:38am On Sep 11, 2022 |
DanieleLorenzo:Money wey you for use do sub and chop better food, you don carry am go dash Alabi They are playing 3-0 |
Stephenmoka4(m): 11:40am On Sep 11, 2022 |
Salamandar:Been long since we communicated! LoL, it doesn't matter as long as your are fine where you are... We all should be happy. You'll get it soon, hold still. |
machappy4: 11:41am On Sep 11, 2022 |
THIS SMARTHUSTLER IS NOT SMART ENOUGH, CAN YOU IMAGINE HE DEY RATE HIMSELF SMARTER THAN ALABI .. SO U CLAIM SAY IF ALABI SET EXAM FOR YOU , YOU WILL SCORE ATLEAST 7/10 CONSISTENTLY.....HABA U SELF REASON AM ...IS THIS A SMART MOVE ![]() TO MAKE MATTER WORST NOR BE EVEN 1.10 ODD 2.20 ODD FOR THAT MATTER... OKAY OH I HAVE GIVEN YOU MY ADVICE BUT U NOR CONSIDER RE-THINK...NOW LET ME KEEP CLAPPING FOR U. WE ARE PATIENTLY WATCHING |
DanieleLorenzo: 11:47am On Sep 11, 2022 |
Emekus92:Thanks |
DanieleLorenzo: 11:47am On Sep 11, 2022 |
Hammer2022:Thanks. |
DanieleLorenzo: 11:48am On Sep 11, 2022 |
stacyadams:Thanks. |
DanieleLorenzo: 11:49am On Sep 11, 2022 |
Alabi d rugged principal. ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
stacyadams: 11:50am On Sep 11, 2022 |
DanieleLorenzo:walai |
Quicksilver5: 11:53am On Sep 11, 2022 |
Atalanta wan do me strong thing this morning
|
DanieleLorenzo: 11:54am On Sep 11, 2022 |
Quicksilver5:Wetin sup? |
Salamandar(m): 12:00pm On Sep 11, 2022 |
Stephenmoka4: Thanks so much bro... No amount is too small for meh with the condition am in right now. Will be expecting it. |
Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 16 ➜ ➜ ➜ by Nobody: 12:13pm On Sep 11, 2022 |
Salamandar: Something wey Alabi go still collect. Try limit some of your tickets to 5 odds and below. |
Salamandar(m): 12:19pm On Sep 11, 2022 |
Miracood2: That's what I do play... Europa league and conference league just killed my game and my cash |
EXCLUSIVE : How To Make Level 2 Seller On Fiverr In A Month As A Nigerian Seller
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |