NewStats: 3,263,632 , 8,180,855 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 11:40 PM nes6z3e3g |
BBNaija 2022 Live Updates Thread (2255820 Views)
Oshokhai69: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
drake49: Yawns….very dryyyy 6 Likes 1 Share |
Giel: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
I don find the name of these Djs tire. Pepsi abeg na. 1 Like |
AutoChick4U(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
This baby dancing ooo
|
hiteelong(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is high o
|
MamBi: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Diana ndo!
|
dyydxx: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Sheggz still dey argue with him babe for party. The guy na killjoy. Even in the party, he still has to corrupt it with his agidi attitude
|
meobizy(f): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Does Sheggz know how to have a good time? Kunle, sef, who’s boring is moving from time to time. Sheggz’s idea of fun is likely sitting at home having drinks.
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Every other ship has at least danced with other people apart from their partner, but na superglue hold shella. Nonsense.
3 Likes |
Dannyxy(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Ships don mix up.. Pepsi dey do tinzz ![]() 1 Like |
Froshloaded: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
1 Like |
Oshokhai69: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
meobizy: Okay sir!!! |
mayor1814: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is really bringing out her hidden bad gyal vibes.. Sheggz still dey on shalaye levels with Bella. . giddy n Rachel really rocking n bringing d vibes 2 Likes |
COOL10(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is extremely horrny. It's written all over her face
1 Like |
MasterSteps: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Giel: Dj Crowd Kontroller : He has always delivered in BBNaija Saturday night parties from time immemorial |
kosssy: 11:24pm On Sep 03, 2022 |
More of this Pepsi going forward. The best party so far
1 Like |
Rahkman(f): 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chi chi fake stripper wey no fit whine waist...... person wey dey do ashawo work come mask am as stripper
1 Like |
shumuel(m): 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chizzy please go and look for Chomzy
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi has done my Adekunle strong thing. Leeemaoooo
2 Likes |
hayzed19(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
wetin Biggie give these people... see my kabiyesi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 6 Likes |
Giel: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Chichi baby see how I'm enjoying you now you're staying away from Deji. Atleast for this party 1 Like |
Geezeem: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
MamBi: been dancing! ![]() I don high through the tv sef 1 Like |
Dannyxy(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi don bring the best party oh.., What alcohol no fit do, soft drink don do. Up soft drink 4 Likes |
hiteelong(f): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded: They are all high as in 1 Like |
Hazardfan1: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Ginaz: Hii
|
Oshokhai69: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
dyydxx: And the babe no gree comot. She dies there. If this their ship no be acting ( I really believe say dem know themselves before and are just playing out a script), then she must have very low self esteem… 2 Likes |
eleshin(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
E no go better for whoever mixed this drink tonight. Look at Adekunle tori Ọlọhun.
5 Likes |
Twoclans(f): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Atleast the ships have mixed up in the dance floor ,except zudds ship ![]() 1 Like |
100naira(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
these DJs na fire �
1 Like |
Giel: 11:26pm On Sep 03, 2022 |
MasterSteps:No these 2 new DJs. I have found them sha. The first DJ that stopped playing by 11pm was crowd kontroller. See the name of these 2 Djs 5 Likes |
safarigirl(f): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Giddy see yansh dey open mouth. Werey ![]() 1 Like |
davodyguy: 11:27pm On Sep 03, 2022 |
fitzmayowa:Chizzy Dem ship? |
COOL10(m): 11:27pm On Sep 03, 2022 |
Giddy just left Earth for 10 seconds
1 Like |
Big Brother Naija 2017: Live Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |