NewStats: 3,262,434 , 8,177,144 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 09:42 AM 231h5y6z3e3g |
Nigeria vs Morocco: WAFCON Semi Finals (4 - 5)pens On 18th July 2022 (122852 Views)
Omotaday(m): 11:27pm On Jul 18, 2022 |
EniHolar:Na Shayo o. Dem go test am after the match ![]() 1 Like |
Hotfreezer: 11:27pm On Jul 18, 2022 |
PENNYSWAP: You are a big fool no wonder your girlfriend dey mumu you. Dumbass serial failure. 6 Likes 1 Share |
helinues: 11:27pm On Jul 18, 2022 |
Payne na baller oo
1 Like |
KosiGee(m): 11:27pm On Jul 18, 2022 |
Someone in the VAR room is trying very hard to win this match for Morocco. They are trying every possible means to find fault with the falcons.
4 Likes |
hardbody: 11:27pm On Jul 18, 2022 |
3mins to regular time
1 Like |
prinsam30: 11:27pm On Jul 18, 2022 |
chai this babe wey dey try for us for that back, which kind temptation be this na
|
victorazy(m): 11:27pm On Jul 18, 2022 |
ionate1: But she no know u na |
kenzysmith: 11:27pm On Jul 18, 2022 |
Buhari called d players after d ist half
1 Like |
ikechemez(m): 11:27pm On Jul 18, 2022 |
SF go still collect, quote me
|
Michelle70(m): 11:27pm On Jul 18, 2022 |
omo, no be only falcons deh see tuture, we weh deh watch also deh see turture
2 Likes |
helinues: 11:28pm On Jul 18, 2022 |
EniHolar: Now you are watching the front of your TV. ![]() 1 Like |
Lamasta(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Timoleon:She has always been good just that silly mistake from her is unforgivable cos the goal is too cheap 1 Like |
Uzomacharles: 11:28pm On Jul 18, 2022 |
EniHolar(f): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Tajbol4splend(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
It is as if we're trying to survive in this match
1 Like |
AureliusWolf: 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Uzomacharles:Omo, she just dey slide dey go ![]() |
Ekaka1(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
ionate1:Pls don't ...she's just having a bad game...she might score a winning penalty if we get there ![]() 2 Likes |
Yampotatocarrot(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Luckysbab: Except Francisca is injured, I would have expected her to come in with Gift for the extra time. |
Timoleon(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Only one commentator has been biased and that’s the Nigerian commentator. I don’t know what you are listening to though.
EniHolar: |
Luckysbab: 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Michelle70: Even we wey dey follow "updates" |
gradeA(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
Ekpekus: Onumonu na coach girlfriend na |
jrusky(m): 11:28pm On Jul 18, 2022 |
To be honest our girls did well for 9 players to contained the Morrocan pace infact I give it to our girls.
7 Likes 1 Share |
masui(m): 11:29pm On Jul 18, 2022 |
1 Like |
Okobola146: 11:29pm On Jul 18, 2022 |
See as my body don dey shake
1 Like |
afiaonline: 11:29pm On Jul 18, 2022 |
fitzmayowa: My thoughts exactly |
prinsam30: 11:29pm On Jul 18, 2022 |
2mins to go
|
Yampotatocarrot(m): 11:29pm On Jul 18, 2022 |
kenzysmith: OLORUN maje 2 Likes |
sharone21(f): 11:29pm On Jul 18, 2022 |
The good thing about this 2 ladies down( trying to be positive), is that it gives other girls the opportunity to show they are ballers. May we have the last laugh. Amen 3 Likes 1 Share |
watchindelta(m): 11:29pm On Jul 18, 2022 |
Only us throw the game away.
|
SexyBabe001: 11:29pm On Jul 18, 2022 |
stanisbaratheon: Idiot forming football expert... Isi ewu... Getat and go and sleep... Mugu 1 Like |
Uzomacharles: 11:29pm On Jul 18, 2022 |
AureliusWolf: I shock |
Benalfa(m): 11:29pm On Jul 18, 2022 |
This team tried
|
Daniella Okocha, Jay-Jay Okocha's Daughter Bares Cleavage (Photos)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |