NewStats: 3,261,448 , 8,174,052 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 10:22 AM z256z3e3g |
Boy Almost es Out After trying To Eat 25k Naira Suya (vid) (61271 Views)
leofab(f): 4:56pm On Jun 03, 2022 |
.
|
jehoha696(m): 4:57pm On Jun 03, 2022 |
#25,000 suya ![]() 2 Likes |
kennethfranc(m): 4:57pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77:Dem dey measure loud? 2 Likes |
KingLarry04: 4:57pm On Jun 03, 2022 |
Ojukokoro want to kill him
|
Donald97(m): 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Lol ![]() |
BigYash: 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Wetin dey there.. Na to chew am small swallow am.. ![]() He never see anything.. |
Rexymania(m): 4:59pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77: Loud na baddest |
Yampotatocarrot(m): 5:00pm On Jun 03, 2022 |
How many is 25k Suya wey the guy wan die... 25k Suya no much na
|
Johel(m): 5:01pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv: With Arizona...I go finish am before 30mins sef 1 Like |
Araoluwa002: 5:01pm On Jun 03, 2022 |
Enjoy unlimited entertaining updates on Telegram Search @Roctv247 to |
vickydevoka(m): 5:02pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv:It's more easy to eat vegetables that oil stuff |
Sleekfingers: 5:03pm On Jun 03, 2022 |
officialwdhtv: Oni jekuje jatijati..... forgetting that too much of meat , dey purge...... |
LordIsaac(m): 5:04pm On Jun 03, 2022 |
Illiteracy is making him overtask his liver. SMH.
|
Cantonese: 5:04pm On Jun 03, 2022 |
Guiness book of records. He wanted to make the record of the best suya eater. See as im head be like rat head. Greedy boy. Jagbajantis intete |
Way4orward: 5:05pm On Jun 03, 2022 |
Only Tinubu can do this.
1 Like |
jimtemi1: 5:06pm On Jun 03, 2022 |
No one can eat such, even make u like drink 3bottles of Lord, and smoke loud...when u eat like ten sticks, ur jaw will will be paining you
1 Like |
odionaldo: 5:06pm On Jun 03, 2022 |
Jennyjay283:No be juju b dat |
Brainjotting: 5:07pm On Jun 03, 2022 |
This is a clear case of awof dey run belle. I write business plans/proposals for people at affordable price |
Sijo01(f): 5:09pm On Jun 03, 2022 |
A perfect example of 'watin dey sweet, dey kill'
|
Havertz10: 5:09pm On Jun 03, 2022 |
i really love meat, I have eaten meat this much before, your head will pain you ![]() ![]() 2 Likes |
emmyluizzz: 5:10pm On Jun 03, 2022 |
Chiraq77:do they now sell loud in cups?? |
phemmie06(m): 5:10pm On Jun 03, 2022 |
![]() |
AutoReportNG: 5:10pm On Jun 03, 2022 |
Come Lagos and see wonders of suya. How much is 25k suya?
|
faithfull18(f): 5:11pm On Jun 03, 2022 |
He should have hired me na ![]() |
zxxtx: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
Where the location This one no sabi |
bluefilm: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
The boy is just crazy. 25k no be 2.5 |
Aior25: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
wtfCode: 5:12pm On Jun 03, 2022 |
![]() ...and this weekend people no fit buy kam one bottle beer for him! ![]() |
LARRYOBRAIN(m): 5:15pm On Jun 03, 2022 |
Na purging go kill him ![]() |
grandstar(m): 5:16pm On Jun 03, 2022 |
channelstravel: 5:18pm On Jun 03, 2022 |
Lol
|
Which Food Should I Eat To Get A Little Bit Fat?
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |