NewStats: 3,259,500 , 8,170,339 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 11:07 AM 516n596z3e3g |
Manchester City Vs Real Madrid : UCL (4 - 3) On 26th April 2022 (89168 Views)
FLYFIRE(m): 9:46pm On Apr 26, 2022 |
IT ENDS TODAY FOR REAL MADRID WHETHER THEY LOSE, DRAW OR EVEN WIN TONIGHT.
2 Likes |
AmadorSays: 9:46pm On Apr 26, 2022 |
Hmm, Man city dey believe o
4 Likes |
sript: 9:47pm On Apr 26, 2022 |
What a night of champions League.. Attacking football at it intricacies..... 7 goals thriller... ladies and gentlemen this is final before final.... 52 Likes 2 Shares |
reallest(f): 9:47pm On Apr 26, 2022 |
9 Likes |
potbelly(m): 9:47pm On Apr 26, 2022 |
Wetin Vinicius play for there na... ![]() 15 Likes |
Angelfrost(m): 9:47pm On Apr 26, 2022 |
This Vinicious can be very annoying sometimes! He needs to know there is time for everything! Mtchewwww! ![]() 28 Likes |
PCG001: 9:47pm On Apr 26, 2022 |
Over 6.5 cocoa harvesting no like this ![]() 30 Likes 1 Share |
OnyeOlokoro(m): 9:47pm On Apr 26, 2022 |
Madrid n ucl ehn
9 Likes |
Ekaka1(m): 9:47pm On Apr 26, 2022 |
This Vinicius dey do yeye teeth like his homosapian ancestor...spoil ball wey benzema work with hard labor
35 Likes 1 Share |
Jostoman: 9:48pm On Apr 26, 2022 |
fourboys:scores now? 1 Like |
Dot298: 9:48pm On Apr 26, 2022 |
reallest:I swear Villarreal go chop 5:1 for aggregate 25 Likes 1 Share |
kenzysmith: 9:48pm On Apr 26, 2022 |
If they no give this Bezema this baloon do or make I know wetin cause am. Baba wan kill Manchester city defenders
35 Likes |
TricksterBoss: 9:48pm On Apr 26, 2022 |
Madrid don't just know how to give up
7 Likes |
Newboss(m): 9:49pm On Apr 26, 2022 |
90th minute
3 Likes |
NiggasInParis: 9:49pm On Apr 26, 2022 |
Omoh! ![]() I dont care about this match again.. Madrid is sure qualifying ![]() 20 Likes |
LesbianBoy(m): 9:49pm On Apr 26, 2022 |
dfrost: Ronaldo earned his own after so many good seasons but benzema wan use one good season break record ![]() 8 Likes |
baralatie(m): 9:49pm On Apr 26, 2022 |
Wow
1 Like |
Golan007: 9:49pm On Apr 26, 2022 |
2 Likes |
Moseshasss: 9:49pm On Apr 26, 2022 |
Both team have the capacity to score ...it's a good game .. 23 Likes |
yemmit90: 9:49pm On Apr 26, 2022 |
Wanbissaka: Just wait till next week, if there is away goal rule, they wouldn't have played their game like this, same thing will happen to city in Spain. Every team play its normal game now irrespective of where they are. 34 Likes |
Lamanii22(f): 9:50pm On Apr 26, 2022 |
TricksterBoss:swears… which is why I love them 9 Likes |
fourboys: 9:50pm On Apr 26, 2022 |
wiseone28:no more home advantage bro... Chelsea outplayed and outclassed Madrid at home ![]() ![]() 41 Likes 3 Shares |
dododawa1: 9:51pm On Apr 26, 2022 |
Hala Madrid
1 Like |
wiseone28: 9:51pm On Apr 26, 2022 |
kenzysmith:You are like.. 6 Likes |
kenzysmith: 9:51pm On Apr 26, 2022 |
Vinucuis jr na akpororo twin bro the guy mouth be like wetin go smell
11 Likes |
Angelfrost(m): 9:51pm On Apr 26, 2022 |
kenzysmith: Swears o!!!... The guy is dangerous! After buying Chelsea, he now wants to turn Etihad to his personal playground! ![]() No one else deserves that football top award! Not a soul! 21 Likes |
mvem(m): 9:51pm On Apr 26, 2022 |
yemmit90:can city show composure next leg because Madrid has been in this position before. Also Madrid has the luxury to rest players because the league is secured while City is been chased by Liverpool 42 Likes |
baralatie(m): 9:51pm On Apr 26, 2022 |
City
2 Likes |
LesbianBoy(m): 9:52pm On Apr 26, 2022 |
Tinubu ers on Nairaland have carried their madness to the stadium where they are playing this match. Why dem dey enter field now ![]() |
PreciousBro: 9:52pm On Apr 26, 2022 |
Upon say Madrid aren't so good this season. If they keep up with the same energy City brings, at the Bernabeu ,it's over for Guardiola!!
8 Likes 1 Share |
Newboss(m): 9:52pm On Apr 26, 2022 |
90+3rd minute
|
yusluvad(m): 9:52pm On Apr 26, 2022 |
dfrost:That guy na wizard of a striker... 3 Likes |
Arsenal Vs Chelsea : FA Cup Final (2 - 1) On 1st August 2020
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |