NewStats: 3,259,201 , 8,169,380 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 08:36 AM 5g3a1s6z3e3g |
Suspected Ritualist Arrested After Neighbors Found A Coffin In His Apartment (30525 Views)
(1) Go Down)
TMSMedia: 6:34am On Mar 01, 2022 |
Suspected Ritualist Arrested After Neighbors Discovered A Coffin In His Apartment (Photos, Video) https://www.instagram.com/p/CaCmcf-L-43/?utm_source=ig_web_copy_link 4 Likes 3 Shares |
gaby(m): 6:35am On Mar 01, 2022 |
Person no dey know when una dey write serious news again or when una dey attempt to do una yeye blogging for traffic.
83 Likes 4 Shares |
tamdun: 6:36am On Mar 01, 2022 |
Everybody just wan take shortcut... But wetin be the man crime exactly?
103 Likes 6 Shares |
donbachi(m): 6:40am On Mar 01, 2022 |
After enough sureslaps
2 Likes 2 Shares |
tenpipsperday: 6:40am On Mar 01, 2022 |
gaby: Honestly 7 Likes |
Dikaveli(m): 6:41am On Mar 01, 2022 |
Old news nairaland is never updated News of a month now 9 Likes 1 Share |
Sundaypaul12345: 6:41am On Mar 01, 2022 |
Na wah oh
|
sagitariusbaby(m): 6:41am On Mar 01, 2022 |
See him name sef. May God keep protecting us from the many evil taking place in our time in Jesus Name.
3 Likes |
joevina87: 6:41am On Mar 01, 2022 |
Interesting
|
freshkpomo(m): 6:41am On Mar 01, 2022 |
Una never know wetin dey happen for Delta,make I nor yarb them Sha... But their government brought this upon them... If you go delta state,you go very for them... Make I end am here.... On behalf of South South,Edo chapter we disown Delta State till further notice.. |
Dikaveli(m): 6:42am On Mar 01, 2022 |
gaby: Thats true story but nairaland are not just updated this is 1 month old story 3 Likes |
2Ways(m): 6:42am On Mar 01, 2022 |
I don't understand the holy slap part. Lol
6 Likes 1 Share |
1bunne4lif(m): 6:42am On Mar 01, 2022 |
Is this one news too?
1 Like |
Truvelisback(m): 6:43am On Mar 01, 2022 |
tamdun:Na wetin coffin dey do inside him house? Na him crime be that. 1 Like |
LordDarius(m): 6:44am On Mar 01, 2022 |
SureMoney... Don enter SureCell
2 Likes 1 Share |
Sheuns(m): 6:44am On Mar 01, 2022 |
Does the coffin contain human parts?
1 Like 1 Share |
ButterBurger: 6:44am On Mar 01, 2022 |
So person no fit get coffin as toy again for house
15 Likes 1 Share |
Topzee109: 6:46am On Mar 01, 2022 |
God help us in this times
1 Like |
Jamesbiodun(m): 6:46am On Mar 01, 2022 |
The news just be like comedy ![]() |
moneyissweet(m): 6:46am On Mar 01, 2022 |
So wetin come concern una for his spiritual life? Nonsense post 9 Likes 2 Shares |
pretydiva(f): 6:48am On Mar 01, 2022 |
This one resemble yahoo boy oo ![]() |
SILVERLINES: 6:49am On Mar 01, 2022 |
![]() Thunder fire that him mouth for mentioning the holy Catholic church, him yeye mouth get bend 2 Likes 1 Share |
Elidrisy20: 6:49am On Mar 01, 2022 |
tamdun:the man dey harbour coffin for him house,and he's not death yet |
lexy2014: 6:49am On Mar 01, 2022 |
5 Likes |
tillaman(m): 6:51am On Mar 01, 2022 |
Suremoney abi what else do They expect from him I dey fear any niqqa wey add money him name Ace money, Carter funds and so on 1 Like |
mikaelangelov: 6:52am On Mar 01, 2022 |
tamdun:Are you being sarcastic or trying to sound foolish? So you've not been abreast with the goings-on in this country of late, until he murders a dear one of yours maybe you wouldn't be myopic in reasoning to make useless questions like this. And equally don't act like you don't know that being in possession of charms is a punishable law in the Nigerian Constitution. 4 Likes |
adewumiopeyemi(m): 6:56am On Mar 01, 2022 |
Old news
2 Likes |
Onyenna(m): 6:56am On Mar 01, 2022 |
Nah wah ooh
|
(1) Reply)
Okorie Chukwuma: Security Man Kills His Boss, A US-Based Nigerian In Abia
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |