NewStats: 3,259,825 , 8,170,943 topics. Date: Monday, 26 May 2025 at 05:18 AM 4w2e6p6z3e3g |
#1MillionNairaChallenge: Davido Gets Over ₦120 Million From Friends Within Hours (52331 Views)
DenreleDave(m): 9:14pm On Nov 17, 2021 |
Alimot20: New .. Guys pls avoid this person 1 Like |
standout5: 9:15pm On Nov 17, 2021 |
Make person help my life abeg. A swear to God almighty, na garri i dey drink for like 3 days now. 3071871038 Firstbank. Anything will be highly appreciated. |
Mrlouis: 9:15pm On Nov 17, 2021 |
vivaciousvivi: PLOT TWIST: YOUR CIRCLE OF FRIENDS NEED TO CHANGE YOU ASAP ![]() 3 Likes |
foreshore(m): 9:15pm On Nov 17, 2021 |
JosephXavier: So sorry if this is your own definition of bigness 1 Like |
Mrlouis: 9:16pm On Nov 17, 2021 |
standout5: NA YOUR MATES DEY SEND DAVIDO 1M. BETTER BORROW AND DO SAME ![]() |
Gee64: 9:16pm On Nov 17, 2021 |
I feed and educate hungry street children but if I ask for just 1k donation to feed one child dem go ignore my demand. I beg make I continue my small private charity work jare. Naija people too selfish to the poor na im make the poor poorer. Well if you nor get stone heart the poor beggars on the streets with whatever you can spear out. And if you wanna my personal baby project, send your 'widow's might' donation to the children I feed and educate in my household who are not biologically mine to: 2001289594(FBN). HELP TO HELP THE UNDERPRIVILEGED-NOT THE PRIVILEGED, AND BE BLESSED! 3 Likes |
chatinent: 9:16pm On Nov 17, 2021 |
Money wey people dey use kill dem mama na wetin person make in hours.
4 Likes |
vivaciousvivi(f): 9:16pm On Nov 17, 2021 |
Mrlouis:It wasn't a story, so no plot attached. Foo.lish talk! 2 Likes 1 Share |
BOYLOVABLE1(m): 9:18pm On Nov 17, 2021 |
Even ikorodu boys the list..
|
Kayus01(m): 9:18pm On Nov 17, 2021 |
Nigerians dey act movie o.. Anyway u tried. 5h nah something.. he fit use am buy airtime to get millions contract
|
IamGblaize(m): 9:19pm On Nov 17, 2021 |
blowjohn: ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: #1MillionNairaChallenge: Davido Gets Over ₦120 Million From Friends Within Hours by Nobody: 9:20pm On Nov 17, 2021 |
WHITELIGHTER: 9:20pm On Nov 17, 2021 |
AsomArchitectNG: Word |
Daddybright1986(m): 9:20pm On Nov 17, 2021 |
Make una help me abeg�� Am in serious problem I mistakenly sent David 200k instead of 20k David abeg send me back my change Beko na my house rent be that |
Mrlouis: 9:20pm On Nov 17, 2021 |
vivaciousvivi:ITS EVEN SUPER STORY. BECAUSE IT WOULD RATHER BE FOOLISH OF YOU TO WANT TO CHANGE YOUR CIRCLE OF FRIENDS WHEN YOU HAVE NOTHING TO OFFER THE PROPOSED ONES. SO THEY OUGHT TO CHANGE YOU EVEN. A F0OL'S TALE 3 Likes |
IamGblaize(m): 9:20pm On Nov 17, 2021 |
Oluf3mi: 100k of life ![]() ![]() |
IamGblaize(m): 9:21pm On Nov 17, 2021 |
Oluf3mi: 100k of life ![]() |
tonididdy(m): 9:21pm On Nov 17, 2021 |
redcliff: Shhhhhuhhhhsshhhhh.... Keep this tot to yourself |
Cantonese: 9:21pm On Nov 17, 2021 |
Na who dey do dem dey do for. Who give na im dem dey give. Na as the law be. It shows Davido is a mighty giver. 2 Likes |
IbileIfe: 9:21pm On Nov 17, 2021 |
I hope some of them will not ask for their N1m offline. You know all these strange bedfellows are ATTENTION WHORES. Some of them are owing their workers of unpaid salaries in Abuja. 3 Likes |
BABANGBALI: 9:22pm On Nov 17, 2021 |
Person no go see Seun, lalasticlala, mynd44 and other s names for this kind thing, akaglue.com list of celebrities that dropped for Davido!!! Nigerians hmmmmm Zlatan Ibile – 1,000,000 Ikorodu Bois – 5,000 Richie Richie – 1,000,000 Mr Eazi – 1,000,000 Papaya_Ex – Undisclosed E Money – Undisclosed Kolaqalagbo – 1,000,000 Aluya Richie – 1,000,000 Chike – 1,000,000 Nengi – 1,000,000 Money Maker – 1,000,000 Sir Banko – 1,000,000 Adekunle Gold – 1,000,000 Evih – 1,000,000 Peruzzi – 1,000,000 Mr Peak – 1,000,000 Teni – 1,000,000 Akin Alabi – Undisclosed Baba Ali – 1,500,000 Charles of Play – 1,000,000 Cubana Chief Priest – 1,000,000 Naira Marley – 1,000,000 Patoranking – Undisclosed Obi Cubana – Undisclosed Femi Otedola – Undisclosed Nasboi – Undisclosed M.I. Abaga – 1,000,000 Eniola Bus – 1,000,000 Sydney Talker – 1,000,000 Ubi Franklin – 1,000,000 Dorathy – Undisclosed Phyno -1,000,000 MC Galaxy – 3,000,000 Don Jazzy – Undisclosed Focalistic – 1,000,000 Rahman Jago – Cryptocurrency Oba Elegushi – 5,000,000 Belle Shmurda – 1,000,000 Seyi Tinubu – 2,000,000 Rema – 1,000,000 Tunde Ednut – 1,000,000 7 Likes |
Sulybayus: 9:22pm On Nov 17, 2021 |
Baba GOD bless us, so that we can helps others people.
1 Like |
BABANGBALI: 9:23pm On Nov 17, 2021 |
IbileIfe:especially eniola bus 1 Like |
Omniman(m): 9:24pm On Nov 17, 2021 |
![]() |
DenreleDave(m): 9:24pm On Nov 17, 2021 |
Miracood2: U r a bet addict... Quit it now B4 it ruins ur life..... |
Komu1048(m): 9:24pm On Nov 17, 2021 |
TheNewsBeat21: My guy doing the right thing from 1706 |
Alimot20: 9:25pm On Nov 17, 2021 |
Adegbemiro11: Alimot20: |
visijo(m): 9:25pm On Nov 17, 2021 |
Nicklaus619:lol, na ladies de enjoy the privilege most |
Wiifesnatcher(m): 9:25pm On Nov 17, 2021 |
oya give mommy chukwudi selling okpa at Onitsha under bridge 100k to start business Mba give mommy Bisi 50k that's hawking gala at Oshodi Mba foolish Nigerians, in my next life if it exist na white I won come, not these useless black monkey 6 Likes 1 Share |
Re: #1MillionNairaChallenge: Davido Gets Over ₦120 Million From Friends Within Hours by Nobody: 9:25pm On Nov 17, 2021 |
DenreleDave:ure the one who's an addict. |
Meet Dj Cuppy's Two Puppies Named Dudu & Fufu Otedola
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |