NewStats: 3,263,489 , 8,180,315 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 08:43 AM 2cc4u6z3e3g |
How Chidinma Ojukwu Catwalked Into Courtroom Today (VIDEO) (70067 Views)
SATANlST: 2:36pm On Oct 12, 2021 |
if someone like me was in this mans family, she will have been wasted by now
7 Likes |
Basicend: 2:36pm On Oct 12, 2021 |
Harddiskng: Just as u said. . Na only the mother fight try fight anything justice. . Becoz even d wife from her actions don dey cash out heavily. . U see women ehh! 1 Like |
Badguy77(m): 2:36pm On Oct 12, 2021 |
Her case will soon be forgotten and she will walk out looking for her nxt victim... Am sure one oga of police don dey nack her kpekus even as she dey where she dey...This is naija anything is possible 4 Likes |
emmykk(m): 2:36pm On Oct 12, 2021 |
post=106674334: don't know the meaning of catwalk nor mind them |
azpekuliar: 2:37pm On Oct 12, 2021 |
Oh! you were expecting her to show up in court with hand and leg cuffs? *In the voice of Mr. Eventuary* you don know you don know wah is going on ![]() 2 Likes |
Mayeldah(m): 2:37pm On Oct 12, 2021 |
Someone cannot walk inside court in peace again? How you wan make she walk in before? |
richmond500: 2:37pm On Oct 12, 2021 |
AkalaJ:bankrolled ke? She done give judge head in za oda room. Don't ever underestimate the power of what she has between her legs, most few students use it to get best graduating student 8 Likes |
Oracleforce: 2:38pm On Oct 12, 2021 |
Small girl but big gods Forget it, the lady get gut.... Assurance dey Make I no preeminent court judgment... Wetin consign self RIP to the dead, there is always an early grave beside woman toto The man bargain for toto, but she saw koto If you know you know... 3 Likes |
SATANlST: 2:38pm On Oct 12, 2021 |
MrrGary:i tire o |
nedekid: 2:39pm On Oct 12, 2021 |
seunjungle1:I wonder, maybe she should be crawling and wailing, even wearing rags while entering the court to satisfy the op ![]() |
greenie77: 2:40pm On Oct 12, 2021 |
Harddiskng: Death sentence...even Rev. King is still alive. His mother will likely be pushing the case as I believe the wife has moved on to focus on herself and the children. 2 Likes |
samwheel(m): 2:41pm On Oct 12, 2021 |
BIGDADDY000: So dey should free her. Dumb comment, if d guy na ur family member or breadwinner for ur family, u go say dis shit? 2 Likes |
lepaciousfunmi(f): 2:41pm On Oct 12, 2021 |
FACEBOOK PAGE FOR SALE NEW FACEBOOK EXPERIENCE CALL/WHATSAPP 09065156703 |
Bighead9: 2:42pm On Oct 12, 2021 |
Igbo Girls too get mind.
|
jaxxy(m): 2:42pm On Oct 12, 2021 |
Stupid gal
1 Like |
Dicedpineappple(f): 2:43pm On Oct 12, 2021 |
![]() ![]() ![]() |
greenie77: 2:43pm On Oct 12, 2021 |
Basicend: What were you expecting the wife to do? She don move on with her life. |
gambia(m): 2:43pm On Oct 12, 2021 |
Totilopussylick: Lol. |
Bighead9: 2:44pm On Oct 12, 2021 |
BIGDADDY000: See this Igbo man. 1 Like |
HolyStriker(m): 2:44pm On Oct 12, 2021 |
Sugar waistline
|
Decryptor(m): 2:45pm On Oct 12, 2021 |
1 Like |
duro4chang(m): 2:46pm On Oct 12, 2021 |
WibusJaga:Na the man cause am naw. |
Re: How Chidinma Ojukwu Catwalked Into Courtroom Today (VIDEO) by Nobody: 2:46pm On Oct 12, 2021 |
Shouldn't she be in cuffs?
1 Like |
cococandy(f): 2:46pm On Oct 12, 2021 |
Harddiskng: What happened to his father? The father can’t fight for him? 4 Likes 2 Shares |
egbabiekperemo1: 2:47pm On Oct 12, 2021 |
1 Like |
Ever8090: 2:47pm On Oct 12, 2021 |
Una sure say this girl dey person?..
|
Kennyking1234: 2:47pm On Oct 12, 2021 |
post=106674334:everybody no say me I no dey lie.... |
Dessy96: 2:48pm On Oct 12, 2021 |
Person wey send am the mission strong fuckingAyaya: 1 Like |
cococandy(f): 2:48pm On Oct 12, 2021 |
Basicend:Women are bad except your mothers. ![]() Is the man’s father dead? Not that it makes a difference. even if he was alive, y’all would still expect only the mom or wife to stand up for him. But U see women eh |
duro4chang(m): 2:50pm On Oct 12, 2021 |
SATANlST:Impossicant. That is impossible + it cannot. You cannot do anything but only to fight for your own share of the man's property. |
15ssDRIVE(m): 2:51pm On Oct 12, 2021 |
Dont worry, na so e dey start. We dey wait part 2 and na season film, ogunnnnn gannnn
|
Moment Italian Mafia Boss Escaped From Prison Using Tied Up Bedsheets
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |