NewStats: 3,263,597 , 8,180,695 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 05:56 PM 5n4h6a6z3e3g |
Young Boys Vs Manchester United : UCL (2 - 1) On 14th September 2021 (71844 Views)
Re: Young Boys Vs Manchester United : UCL (2 - 1) On 14th September 2021 by Nobody: 6:10pm On Sep 14, 2021 |
Abeg wetin noisemakers fc fans dey do for here Dem just dey make unnecessary noise !!! |
Re: Young Boys Vs Manchester United : UCL (2 - 1) On 14th September 2021 by Nobody: 6:11pm On Sep 14, 2021 |
Siuuuuuuuuuu
2 Likes |
Fuckingmallam45(m): 6:13pm On Sep 14, 2021 |
Kingcalls:Yes oo, materials dey for Man U nau, e go deliver well well |
mattmogan88: 6:13pm On Sep 14, 2021 |
I can't find this match on DSTV
1 Like |
WowSweetGuy(m): 6:13pm On Sep 14, 2021 |
enemyofprogress:Boat again U r a funny guy ![]() |
wonderr(m): 6:14pm On Sep 14, 2021 |
Like for RONALDO share for RONALDO
22 Likes 20 Shares |
Re: Young Boys Vs Manchester United : UCL (2 - 1) On 14th September 2021 by Nobody: 6:14pm On Sep 14, 2021 |
Fuckingmallam45(m): 6:14pm On Sep 14, 2021 |
This Sancho na greatest fraud of the century, very useless player
|
Martinez39s(m): 6:15pm On Sep 14, 2021 |
Liverpool can't sleep since they saw Ronaldo making his debut. Ororo! ![]() 6 Likes |
mattmogan88: 6:16pm On Sep 14, 2021 |
Make una help me na, is DSTV showing this match?
|
romioray: 6:16pm On Sep 14, 2021 |
Man u fans are so excited they are leading young boys 1–0. Maybe they would've been celebrating with the champions league trophy if they were leading a team like Chelsea, PSG, or Bayern? Lol ![]() ![]() |
enemyofprogress: 6:16pm On Sep 14, 2021 |
WowSweetGuy:you can use any of the too, either boat or both |
danski: 6:18pm On Sep 14, 2021 |
Ronaldo goallllll
|
wongwe: 6:19pm On Sep 14, 2021 |
No one is talking about how Sancho has been a waste of transfer fee
7 Likes |
FuckEveryday: 6:19pm On Sep 14, 2021 |
mattmogan88:E no dey...The bastard's dey show Sevilla Vs Salzburg untop my 7900 ![]() |
ImaIma1(f): 6:19pm On Sep 14, 2021 |
Fuckingmallam45: Shame to all those who said he's old...his scoring years are behind him. They have eaten their bad belle words. ![]() |
whytepawn1(m): 6:19pm On Sep 14, 2021 |
crown08:http://www.hesgoal.com/news/86861/Young_Boys_vs_Manchester_United.html |
N2B2: 6:20pm On Sep 14, 2021 |
Someone should remove Fred from that pitch
1 Like |
mattmogan88: 6:20pm On Sep 14, 2021 |
FuckEveryday: Omoh the thing surprise me o, 1 Like |
potbelly(m): 6:21pm On Sep 14, 2021 |
Ororo the GOAT... ![]() |
cenaman(m): 6:21pm On Sep 14, 2021 |
WAN BISAKA Red card, YB 0 vs 3 MAN U FT.
|
Odinaka00(m): 6:21pm On Sep 14, 2021 |
Who else believes that Sancho is a bad g ? Now I know why Pep sold him. He’s not even an epl material. England sabi hype their players
7 Likes |
enemyofprogress: 6:21pm On Sep 14, 2021 |
Red card ke? ![]() ![]() ![]() |
SatoshiBTC: 6:22pm On Sep 14, 2021 |
Fraud Referee.... That wasn't a red card
|
Odinaka00(m): 6:22pm On Sep 14, 2021 |
wongwe: I thought I was the only one seeing that. He’s so poor. Not even a Premier league material |
clems88(m): 6:23pm On Sep 14, 2021 |
Common small boys Una dey open mouth dey shout. ![]() 4 Likes |
richmond500: 6:23pm On Sep 14, 2021 |
enemyofprogress:na Lagbaja 1 Like |
Kingcalls: 6:23pm On Sep 14, 2021 |
I no see wetin this sancho de play....English hype again....they wud hv gone for chiesa
1 Like |
xynerise: 6:23pm On Sep 14, 2021 |
See mumu Bissiaka. ![]() Sancho should just rest for 6months abeg. He is unproductive |
enemyofprogress: 6:23pm On Sep 14, 2021 |
romioray:gbenu e sohun |
Nairaland Fantasy Football League 2009/2010
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |