NewStats: 3,264,408 , 8,183,637 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 11:02 PM 32qd6z3e3g |
Italy vs England: Euro 2020 Final (3 - 2) On Penalties On 11th July 2021 (92239 Views)
chukwugoziegi: 9:51pm On Jul 11, 2021 |
prinsam30: Big one! |
Kyase(m): 9:51pm On Jul 11, 2021 |
lymelyte:Na now I see am oo |
gabylzy(m): 9:51pm On Jul 11, 2021 |
These Italians didn't practice counter attack lol
|
FuckEveryday: 9:51pm On Jul 11, 2021 |
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sterling dey run inside box 18 dey find person leg wey e go kick fall down. Bonucci just dey look am make e run finish push D clown trowey ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 16 Likes |
prinsam30: 9:51pm On Jul 11, 2021 |
walyx: even if buhari give me appointment in the Villa I go rush collect am, I'm tired of suffering 2 Likes |
Patrioticbreed9(m): 9:52pm On Jul 11, 2021 |
Make them comot sterling abeg!
|
Juicewrld27: 9:52pm On Jul 11, 2021 |
6 mins added. Oh lord. Forza italia
|
Ekaka1(m): 9:52pm On Jul 11, 2021 |
6 mins...and experience will be needed here to avoid extra time. Whose game is it? ![]() |
SimeonOTC(m): 9:52pm On Jul 11, 2021 |
membranus: England will need a hard luck or slight mistake from italy if they are going to score..else, i dnt see them having any chance. 1 Like |
michaelbelgium(m): 9:52pm On Jul 11, 2021 |
Referee is just blowing rubbish
|
potbelly(m): 9:52pm On Jul 11, 2021 |
Southgate is funny sha... Bringing in Henderson when Grealish who can draw fouls from the opponent is on the bench... 2 Likes |
Mangekyo: 9:52pm On Jul 11, 2021 |
membranus: Tah, who be Sancho? Na you dash monkey banana? |
Kudducini(m): 9:53pm On Jul 11, 2021 |
Anybody can win this trophy as long as penaldo fans can now let us have peace
1 Like |
Ekaka1(m): 9:53pm On Jul 11, 2021 |
Patrioticbreed9:Sterling will get England a penalty if he stays in...that will be England's best chance to win it at this moment ...he's working hard at it so far ![]() |
crytohunter: 9:54pm On Jul 11, 2021 |
This england keeper sabi long shot ![]() |
SouthSouth1914: 9:54pm On Jul 11, 2021 |
England should come out and compete! ![]() Italy took the midfield from them completely!! |
Re: Italy vs England: Euro 2020 Final (3 - 2) On Penalties On 11th July 2021 by Nobody: 9:54pm On Jul 11, 2021 |
Yeye England see as italy dey play dem ball
|
gabylzy(m): 9:54pm On Jul 11, 2021 |
I swear this England team na just Burnley All Stars
1 Like |
Ekaka1(m): 9:55pm On Jul 11, 2021 |
SimeonOTC:I suspect it will be the tired legs of bonucci and chiellini who will be tempted to lose guard or foul in the 18 yards ![]() |
Patrioticbreed9(m): 9:56pm On Jul 11, 2021 |
Italy misse's a chance again ![]() |
lymelyte(m): 9:56pm On Jul 11, 2021 |
England don see who them.. The fans, players are all in fear.. Italians have more accurate es#pull out than these overhyped English team. |
SimeonOTC(m): 9:56pm On Jul 11, 2021 |
Hope Copa American organizers are seeing what they call finale ![]() ![]() 14 Likes 1 Share |
Re: Italy vs England: Euro 2020 Final (3 - 2) On Penalties On 11th July 2021 by Nobody: 9:56pm On Jul 11, 2021 |
Chielini dey mad o
|
SouthSouth1914: 9:57pm On Jul 11, 2021 |
gabylzy: Low budget burnley 1 Like |
prinsam30: 9:57pm On Jul 11, 2021 |
these Italian dem be full abeg, playing rubbish instead of going forward to score
|
Juicewrld27: 9:57pm On Jul 11, 2021 |
TOTOnigga:italy fought a good fight but couldn't sadly deliver ![]() |
potbelly(m): 9:57pm On Jul 11, 2021 |
Extra time...
|
cletz991(m): 9:57pm On Jul 11, 2021 |
![]() gabylzy: 1 Like |
ada9ja(f): 9:57pm On Jul 11, 2021 |
the way Chielini pulled Saka...like father and son game
2 Likes |
gabylzy(m): 9:58pm On Jul 11, 2021 |
Chiellini wan knock the stars out of Saka with that pull lmao
|
Patrioticbreed9(m): 9:58pm On Jul 11, 2021 |
Penality.. Sterling its time to prove otherwise biko |
Nigeria Vs Malawi - FIFA WCQ: (2 - 0) On 7th September 2013
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |